wat am i?guess (Page 4)

Date: 20-12-2011 12:14 pm (12 years ago) | Author: rakel nkeiru
1 2 3 [4] 5 6 7
- Monsol at 29-12-2011 03:41 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: rakelly on 29-12-2011 03:36 PM
ok tank u >>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>

<<<<<<<<<<<<<<<<<<<<<<<<<<<<where u dey run go? Come back here.
Posted: at 29-12-2011 03:41 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- rakelly at 29-12-2011 03:57 PM (12 years ago)
(f)
>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>> leave me na ah >>>>>>>>>>>>>>>>>>
Posted: at 29-12-2011 03:57 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- Skypon2002 at 30-12-2011 07:56 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: Monsol on 29-12-2011 03:26 PM
Aunty Rake so u be tooth brush now? I never knew
No wonder, wey ur name be rake
Rake na farm brush na,wey dem dey use remove
weed for farm. Heheheheheheheheheheheehheeh
Nice name for a pretty farm girl.
u be proper village boy wey sabi go farm oo  Cheesy Cheesy

Posted: at 30-12-2011 07:56 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 30-12-2011 07:59 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: rakelly on 29-12-2011 03:36 PM
ok tank u >>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>

no mind am jare  Kiss Kiss

Posted: at 30-12-2011 07:59 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 30-12-2011 08:01 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: rakelly on 29-12-2011 03:57 PM
>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>> leave me na ah >>>>>>>>>>>>>>>>>>

abeg come make we go do jangle-over  Cheesy Cheesy

Posted: at 30-12-2011 08:01 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- rakelly at 31-12-2011 09:46 AM (12 years ago)
(f)
Ova come I de wait
Posted: at 31-12-2011 09:46 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- Skypon2002 at 31-12-2011 09:44 PM (12 years ago)
(m)
 Grin Grin Grin

Posted: at 31-12-2011 09:44 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- rakelly at 1-01-2012 08:57 AM (12 years ago)
(f)
Y u de shine ur blue tooth Grin Grin Grin
Make I activate my own Grin Grin Grin
Posted: at 1-01-2012 08:57 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- Skypon2002 at 1-01-2012 08:37 PM (12 years ago)
(m)
oya make i transfer u some kiss via blue tooth  Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss

Posted: at 1-01-2012 08:37 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- rakelly at 2-01-2012 12:12 AM (12 years ago)
(f)
No space I need to delete some things
Posted: at 2-01-2012 12:12 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- Skypon2002 at 2-01-2012 01:15 AM (12 years ago)
(m)
ok delete am make i resend am  Wink Wink

Posted: at 2-01-2012 01:15 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- rakelly at 3-01-2012 01:27 PM (12 years ago)
(f)
yeye
Posted: at 3-01-2012 01:27 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- Skypon2002 at 6-01-2012 12:28 PM (12 years ago)
(m)
i wan go buy palmie

Posted: at 6-01-2012 12:28 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- rakelly at 6-01-2012 03:46 PM (12 years ago)
(f)
for stephen house Grin Grin
Posted: at 6-01-2012 03:46 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- Monsol at 6-01-2012 03:49 PM (12 years ago)
(m)
Yeye dey worry two of una
Posted: at 6-01-2012 03:49 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- Skypon2002 at 6-01-2012 03:58 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: rakelly on  6-01-2012 03:46 PM
for stephen house Grin Grin
him dey sell am for him house?

Posted: at 6-01-2012 03:58 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- rakelly at 6-01-2012 04:00 PM (12 years ago)
(f)
yes wit in galfriend Grin Grin
Posted: at 6-01-2012 04:00 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- jublow at 6-01-2012 04:05 PM (12 years ago)
(m)
na prick na
Posted: at 6-01-2012 04:05 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 6-01-2012 04:06 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: rakelly on  6-01-2012 04:00 PM
yes wit in galfriend Grin Grin

ee be like say na there i go buy today own  Cheesy

Posted: at 6-01-2012 04:06 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 6-01-2012 04:07 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: jublow on  6-01-2012 04:05 PM
na prick na
Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked
im outta here

Posted: at 6-01-2012 04:07 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 2 3 [4] 5 6 7