Who is the most arrogant naijapal you've met? (Page 7)

Date: 21-01-2009 7:32 am (15 years ago) | Author: Tomisin Ademola
1 ... 4 5 6 [7] 8 9 10
- mazi at 4-02-2009 02:15 PM (15 years ago)
(m)
so u joined them for ma property
Posted: at 4-02-2009 02:15 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- Tomdequola at 4-02-2009 02:15 PM (15 years ago)
(m)
bilol honey take it easy on them.

Posted: at 4-02-2009 02:15 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- vivian07 at 4-02-2009 02:18 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: mazi on  4-02-2009 02:15 PM
so u joined them for ma property
wetin person wan inherit from u.? no be house u get,na bush u dey stay, no be ur 3rd leg i fit cut out if u die,no be money u get.
bilol i beg i dash u.
Posted: at 4-02-2009 02:18 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- mazi at 4-02-2009 02:19 PM (15 years ago)
(m)
abeg....come drag am commot for ma body..
she has become a lych.
Posted: at 4-02-2009 02:19 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- bilol at 4-02-2009 02:20 PM (15 years ago)
(f)
thank u vivian i go manage am no matter wat.at least me and tom fit share d am wella.just take am jolly abi now tom? Wink Wink
Posted: at 4-02-2009 02:20 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- SAmyrocko at 4-02-2009 02:22 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: bilol on  4-02-2009 02:14 PM
ur masters property sammy Tongue Tongue Tongue Grin Grin

don't tell me you want to take
manage that thing in his waist.
infact na you go tire anyway. Grin

Posted: at 4-02-2009 02:22 PM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Tomdequola at 4-02-2009 02:25 PM (15 years ago)
(m)
yes o bilol notin do us. Mazi r ur oracles sleepin?

Posted: at 4-02-2009 02:25 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- bilol at 4-02-2009 02:28 PM (15 years ago)
(f)
tom i dey waka we go talk later ehn?mazi keep prayin oooooooo
Posted: at 4-02-2009 02:28 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- SAmyrocko at 4-02-2009 02:30 PM (15 years ago)
(m)
praying. huh!!

Posted: at 4-02-2009 02:30 PM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
- vivian07 at 4-02-2009 02:31 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: mazi on  4-02-2009 02:19 PM
abeg....come drag am commot for ma body..
she has become a lych.
i thought u had fore sight? abi are ur demons asleep ?
Posted: at 4-02-2009 02:31 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- Pires07 at 4-02-2009 02:33 PM (15 years ago)
(m)
i jst dey look una

Posted: at 4-02-2009 02:33 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- luvvy at 4-02-2009 02:34 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: vivian07 on  4-02-2009 02:18 PM
Quote from: mazi on  4-02-2009 02:15 PM
so u joined them for ma property
wetin person wan inherit from u.? no be house u get,na bush u dey stay, no be ur 3rd leg i fit cut out if u die,no be money u get.
bilol i beg i dash u.
no there is still one thing u are omitting mazi ciger it is very expensive
Posted: at 4-02-2009 02:34 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Tomdequola at 4-02-2009 02:38 PM (15 years ago)
(m)
ok bilol. Look well 07, infact me 2 i dey waka since my swt hrt don waka

Posted: at 4-02-2009 02:38 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Pires07 at 4-02-2009 02:40 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: Tomdequola on  4-02-2009 02:38 PM
ok bilol. Look well 07, infact me 2 i dey waka since my swt hrt don waka
ok now, say me hi to her.

Posted: at 4-02-2009 02:40 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- vivian07 at 4-02-2009 02:41 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: Pires07 on  4-02-2009 02:33 PM
i jst dey look una
sit down dey look na dog name. abi u don join people wey dem dey call lukemon?
Posted: at 4-02-2009 02:41 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- bilol at 4-02-2009 02:41 PM (15 years ago)
(f)
haaaaaaaaaaaaa tom abeg no kill me oooooooo if my guy c wetin u write na wahala ooooo.i just pray say make he no c am
Posted: at 4-02-2009 02:41 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- SAmyrocko at 4-02-2009 02:43 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: vivian07 on  4-02-2009 02:31 PM
Quote from: mazi on  4-02-2009 02:19 PM
abeg....come drag am commot for ma body..
she has become a lych.
i thought u had fore sight? abi are ur demons asleep ?

i guess they have gone for a mission.

Posted: at 4-02-2009 02:43 PM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Pires07 at 4-02-2009 02:46 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: vivian07 on  4-02-2009 02:41 PM
Quote from: Pires07 on  4-02-2009 02:33 PM
i jst dey look una
sit down dey look na dog name. abi u don join people wey dem dey call lukemon?
Grin
gbai ye aka na nti ne lem.
lukemon

Posted: at 4-02-2009 02:46 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- SAmyrocko at 4-02-2009 02:48 PM (15 years ago)
(m)
is that ur name???

Posted: at 4-02-2009 02:48 PM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
- luvvy at 4-02-2009 02:50 PM (15 years ago)
(m)
i won go urinate, i dey come
Posted: at 4-02-2009 02:50 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 ... 4 5 6 [7] 8 9 10