Naija guys and free something hmmmmmmm

Date: 04-01-2012 12:26 am (12 years ago) | Author: Okonkwo ore
[1] 2
- at 4-01-2012 12:26 AM (12 years ago)
(f)
but seriously why naija guys too like free something alias oshooo , i really dont get it , if u be good girl der go sey u no b wife mATERIAL ; nah dat time der go dey find virgin Grin , if u ask for money u b ashawo Cheesy, guys seriously whats dis thing with u and free something, can someone please enlighten me , i am waiting Roll Eyes Tongue Kiss  our guys  Grin lol

Posted: at 4-01-2012 12:26 AM (12 years ago) | Gistmaniac
- ILOVEIT at 4-01-2012 12:27 AM (12 years ago)
(m)
 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes

Posted: at 4-01-2012 12:27 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- truenaija2 at 4-01-2012 12:29 AM (12 years ago)
(f)
where r d guys , submit urself please, cos dis is crucial we really newed to know Grin
Posted: at 4-01-2012 12:29 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ILOVEIT at 4-01-2012 12:30 AM (12 years ago)
(m)
 Huh?

Posted: at 4-01-2012 12:30 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- truenaija2 at 4-01-2012 12:33 AM (12 years ago)
(f)
Quote from: ILOVEIT on  4-01-2012 12:27 AM
Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes

why r u not talking Huh? Cheesy  tell me ooo , cos i need to know , i have always been thinking of dis but i think the guys can enlighten us beta Tongue Cheesy our lovely naija boiz abeg help us out, we really need this info, bikonu Cool
Posted: at 4-01-2012 12:33 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ILOVEIT at 4-01-2012 12:40 AM (12 years ago)
(m)
quote 'if u bey good girl dey go say u no b wife material'..now  how good a reasonable person with his right senses will say a good girl isn't a wife material Huh? .. i can only speak for myself...mostly i don't like free things in 'general' coz e dey purge belle...so i give to enjoy d punani in return.

Posted: at 4-01-2012 12:40 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- truenaija2 at 4-01-2012 12:42 AM (12 years ago)
(f)
Quote from: ILOVEIT on  4-01-2012 12:40 AM
quote 'if u bey good girl dey go say u no b wife material'..now  how good a reasonable person with his right senses will say a good girl isn't a wife material Huh? .. i can only speak for myself...mostly i don't like free things in 'general' coz e dey purge belle...so i give to enjoy d punani in return.

 Cool keep it up , but i am talking of what i have noticed generally Cheesy
Posted: at 4-01-2012 12:42 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ILOVEIT at 4-01-2012 12:51 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: truenaija2 on  4-01-2012 12:42 AM
Cool keep it up , but i am talking of what i have noticed generally Cheesy
  oh,ok..aka chew gums..lol

Quote from: ILOVEIT on  4-01-2012 12:40 AM
quote 'if u bey good girl dey go say u no b wife material'..now  how could a reasonable person with his right senses will say a good girl isn't a wife material Huh? .. i can only speak for myself...mostly i don't like free things in 'general' coz e dey purge belle...so i give to enjoy d punani in return.

Posted: at 4-01-2012 12:51 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- fjoeaug at 4-01-2012 01:06 AM (12 years ago)
(f)
Quote from: truenaija2 on  4-01-2012 12:26 AM
but seriously why naija guys too like free something alias oshooo , i really dont get it , if u be good girl der go sey u no b wife mATERIAL ; nah dat time der go dey find virgin Grin , if u ask for money u b ashawo Cheesy, guys seriously whats dis thing with u and free something, can someone please enlighten me , i am waiting Roll Eyes Tongue Kiss  our guys  Grin lol
my dear, i follow dey ask ooo. if u give them sex,dey will say the babe wan kill dem when dey didn even do any work. naija guys,make una no dey fall my hands like that.
Posted: at 4-01-2012 01:06 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- modavi at 4-01-2012 01:11 AM (12 years ago)
(f)
All ears ooh!
Posted: at 4-01-2012 01:11 AM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- ILOVEIT at 4-01-2012 01:21 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: fjoeaug on  4-01-2012 01:06 AM
my dear, i follow dey ask ooo. if u give them sex,dey will say the babe wan kill dem when dey didn even do any work. naija guys,make una no dey fall my hands like that.

huh? why do u ladies love generalizing thought about naija guys?

Posted: at 4-01-2012 01:21 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- HOPEA23 at 4-01-2012 01:32 AM (12 years ago)
(f)
Lmao

Posted: at 4-01-2012 01:32 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Ajento at 4-01-2012 03:30 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: truenaija2 on  4-01-2012 12:26 AM
but seriously why naija guys too like free something alias oshooo , i really dont get it , if u be good girl der go sey u no b wife mATERIAL ; nah dat time der go dey find virgin Grin , if u ask for money u b ashawo Cheesy, guys seriously whats dis thing with u and free something, can someone please enlighten me , i am waiting Roll Eyes Tongue Kiss  our guys  Grin lol

@truenaija2, I no really get your question oh! Pls kowashiate a bit more.
Posted: at 4-01-2012 03:30 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- katung44 at 4-01-2012 01:38 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: truenaija2 on  4-01-2012 12:26 AM
but seriously why naija guys too like free something alias oshooo , i really dont get it , if u be good girl der go sey u no b wife mATERIAL ; nah dat time der go dey find virgin Grin , if u ask for money u b ashawo Cheesy, guys seriously whats dis thing with u and free something, can someone please enlighten me , i am waiting Roll Eyes Tongue Kiss  our guys  Grin lol
You've just been running into the wrong guys. Not all Naija Guys like Free things. Guys are aware that anything they get, they have to pay through the nose for. That is why We are always looking for Short-cuts to save Money. It is Women who love 'Osho-free' more than Guys. A woman carrying and N 97 Nokia phone most likely got it from a Toaster (who is most certainly a man ). Any man still looking for a Virgin to marry is doing that because He wants something that was his from the very start. They also want Virgins because they believe that virgins are better for Sex than other women. I, for one, am not interested in marrying a virgin. Just a Girl who would not mind having my kids and keeping home for me
Posted: at 4-01-2012 01:38 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- sophiebaby at 4-01-2012 01:46 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: ILOVEIT on  4-01-2012 12:40 AM
quote 'if u bey good girl dey go say u no b wife material'..now  how good a reasonable person with his right senses will say a good girl isn't a wife material Huh? .. i can only speak for myself...mostly i don't like free things in 'general' coz e dey purge belle...so i give to enjoy d punani in return.

d good girl she mean na..dos girls wey dey freely gv ....and after gvng..dem go sey dem no be wifey material..cos dem quick do drogba style for dem.. Grin Grin Grin open dential...

Posted: at 4-01-2012 01:46 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- wallas at 4-01-2012 02:01 PM (12 years ago)
(m)
notin girl get to loose afta every every sef
money na d guy own, sperm na d guy own, house na d guy own, bride price na d guy own, food na d guy own even pikin sef na still d guy own!
wetin girls dey wori dem sef sef
i tire oooooo
Posted: at 4-01-2012 02:01 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sophiebaby at 4-01-2012 02:03 PM (12 years ago)
(f)
 Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked

Posted: at 4-01-2012 02:03 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- youngrashy at 4-01-2012 04:13 PM (12 years ago)
(m)
Its love or sex 4 sale nw..lemme know oo..Hmmmm
Posted: at 4-01-2012 04:13 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Ajento at 4-01-2012 04:28 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: truenaija2 on  4-01-2012 12:26 AM
but seriously why naija guys too like free something alias oshooo , i really dont get it , if u be good girl der go sey u no b wife mATERIAL ; nah dat time der go dey find virgin Grin , if u ask for money u b ashawo Cheesy, guys seriously whats dis thing with u and free something, can someone please enlighten me , i am waiting Roll Eyes Tongue Kiss  our guys  Grin lol

Now I get it. So u wan make the guy show appreciation abi?? But u follow enjoy the thing now. Even sef na the guy do the job, na him sweat on top, na him sef go entertain, quantify all those things in money value u go see say him don already pay too much. By the way, how come Naija babes only wan to dey receive money and material stuff?
Posted: at 4-01-2012 04:28 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- modavi at 4-01-2012 04:40 PM (12 years ago)
(f)
If dats d case,then everyone should zip up then..but is it easy? Talk is cheap! lol!
Posted: at 4-01-2012 04:40 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
[1] 2