Landlord Batters Tenant's Wife For Denying Him Sex (Page 4)

Date: 04-01-2012 9:28 pm (12 years ago) | Author: Daniel Bosai
1 2 3 [4] 5 6 7
- idealism at 5-01-2012 02:22 PM (12 years ago)
(m)
Abeg make then landlord go cool off for prison jooooo...whuissssss!!!! Undecided Undecided Undecided Undecided Undecided
Posted: at 5-01-2012 02:22 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- verah at 5-01-2012 02:23 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: purityjustice on  5-01-2012 02:15 PM
i see, so u fit bite person dick commot.

ha ha ha my bro but d stuff is anoyin jare no mind me... at least if d tin smell wey i no go fit put my mouth close i go use knife cut am comot lol

Posted: at 5-01-2012 02:23 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ajanni at 5-01-2012 02:24 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: janexes on  5-01-2012 01:53 PM
na him be landlord,so he get every where and every one too

is that so ?
Posted: at 5-01-2012 02:24 PM (12 years ago) | Grande Master
Reply
- ajanni at 5-01-2012 02:44 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: verah on  5-01-2012 02:11 PM
na d woman no follow am enter room bite dat him yeye dick comot.... nonsense old idiot... if i b d woman wetin i fr use him eye c fr him lif if him c woman him go run i go mak sure saw i leave big scar untop dat smellin tin wey him call dick.

chei --- this girl/woman wicked oooooooooo
Posted: at 5-01-2012 02:44 PM (12 years ago) | Grande Master
Reply
- wukari at 5-01-2012 02:54 PM (12 years ago)
(m)
the landlord is mad let the law take its course
Posted: at 5-01-2012 02:54 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- audumaths at 5-01-2012 03:10 PM (12 years ago)
(m)
the landlord his getting mad, no be so?
Posted: at 5-01-2012 03:10 PM (12 years ago) | Newbie
Reply
- julee2 at 5-01-2012 03:13 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: ask-yourself-y on  5-01-2012 01:33 AM
IS THERE NO OTHER WAY TO BRING A MAN DOWN,THAN RAPE ? Na lie she dey talk,she told her husband ,but he pleaded with her,to be patient.Tell me how many of you here would your girlfriend report such thing situation and you will tell her to be patient.no husband will acept tha nonsence with out confronting the landlord,it seems family deal not to pay rent,IF AM WRONG I WOULDN`T BE RIGHT

You r right
Posted: at 5-01-2012 03:13 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- kinkyebony at 5-01-2012 04:02 PM (12 years ago)
(m)
Hahähahähahä-eh-hahähahähahä!!!  Läf wan tear ma boxer. Dät is gud 4 Ajanni, d born rapist. Ajanni always leave his wife 4 d land-lord & b rapping d islamic awürray-nkwürräy women & diä widows. Dis is teeth 4 tat, d law of vengeance. Ajanni, d profy rapist Tongue Tongue Tongue Tongue Tongue Tongue Tongue
Posted: at 5-01-2012 04:02 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- priceless87 at 5-01-2012 04:10 PM (12 years ago)
(f)
Ajanni whia u go wey landlord wan come rape ya wife ehn Huh? Huh?

waka waka Ajanni Grin Grin Grin Grin
Posted: at 5-01-2012 04:10 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ajanni at 5-01-2012 04:19 PM (12 years ago)
(m)
that my wife be ya own moda now , so e concern you too ooo
Posted: at 5-01-2012 04:19 PM (12 years ago) | Grande Master
Reply
- mankaa at 5-01-2012 04:25 PM (12 years ago)
(f)
Such is life, tenant's should be careful when living in the same place with their landlord
Posted: at 5-01-2012 04:25 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- kinkyebony at 5-01-2012 04:32 PM (12 years ago)
(m)
Ihee-haäaäaäah. Chai! Chei!! E-wooh!!! Walähi-talähi i luv dis post. Ajanni, u don catch fire b dät Tongue Tongue Tongue Tongue Tongue Tongue Tongue
Posted: at 5-01-2012 04:32 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Samdril at 5-01-2012 04:53 PM (12 years ago)
(m)
dis is lagos tins hapen
Posted: at 5-01-2012 04:53 PM (12 years ago) | Newbie
Reply
- temitope15 at 5-01-2012 06:01 PM (12 years ago)
(m)
Everyfin is bail in court d man most be detained since he was found in his tenant room, 15yrs imprisonment, then boko haram hanging to death.
Posted: at 5-01-2012 06:01 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- silviabells at 5-01-2012 06:10 PM (12 years ago)
(f)
ok la
Posted: at 5-01-2012 06:10 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- otagermo at 5-01-2012 06:56 PM (12 years ago)
(m)
AJANI MY FREIND....IF NA ME....I GO KILL PERSON......INSHORT.....MY ACTION GO PASS THAT OF BOKO HARAM....
Posted: at 5-01-2012 06:56 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- otagermo at 5-01-2012 07:10 PM (12 years ago)
(m)
                                                                    LANDLORD TRAVEL N SEE
                                                                    CHAI! WHY AJANIS WIFE IN THE FIRST PLACE....
                                                                    FOR THIS NEW YEAR
Posted: at 5-01-2012 07:10 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- otagermo at 5-01-2012 08:03 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: verah on  5-01-2012 02:11 PM
na d woman no follow am enter room bite dat him yeye dick comot.... nonsense old idiot... if i b d woman wetin i fr use him eye c fr him lif if him c woman him go run i go mak sure saw i leave big scar untop dat smellin tin wey him call dick.
VERA TEKAM CHE CHE OOOOOO....NA DIS TIN U WAN PIT KOMMOT DEY MODE PIKIN....NODE TOO MUCH VEX
Posted: at 5-01-2012 08:03 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- gnjpty at 5-01-2012 08:41 PM (12 years ago)
(m)
This is not only embarassing but frivolious!
Posted: at 5-01-2012 08:41 PM (12 years ago) | Newbie
Reply
- ajanni at 5-01-2012 09:06 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: otagermo on  5-01-2012 06:56 PM
AJANI MY FREIND....IF NA ME....I GO KILL PERSON......INSHORT.....MY ACTION GO PASS THAT OF BOKO HARAM....

heeeehhhee --------
Posted: at 5-01-2012 09:06 PM (12 years ago) | Grande Master
Reply
1 2 3 [4] 5 6 7