naija babes too dey smell, their body odour na dieeeeeee! (Page 4)

Date: 06-01-2012 5:41 pm (12 years ago) | Author: Vincent Ughamdu
1 2 3 [4] 5 6 7 ... 22
- Skypon2002 at 7-01-2012 02:38 PM (12 years ago)
(m)
 Undecided Undecided Undecided

Posted: at 7-01-2012 02:38 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- paulsun at 7-01-2012 02:52 PM (12 years ago)
(m)
Naija girls smell body die!
Posted: at 7-01-2012 02:52 PM (12 years ago) | Newbie
Reply
- paulsun at 7-01-2012 02:55 PM (12 years ago)
(m)
Girls let the request come in here's my pin 30819CF8
Posted: at 7-01-2012 02:55 PM (12 years ago) | Newbie
Reply
- Skypon2002 at 7-01-2012 03:05 PM (12 years ago)
(m)
 Grin Grin Grin Grin
u dey pour more kerosene?
wait dem dey come for u  Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 7-01-2012 03:05 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- omomarty at 7-01-2012 03:56 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: Skypon2002 on  7-01-2012 11:24 AM
goat wey i take do peppersoup....... Grin Grin

yes d worst thing b say u nor ever cut for me. nai make me vex Angry Angry Angry Angry Angry
Posted: at 7-01-2012 03:56 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omomarty at 7-01-2012 03:57 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: Skypon2002 on  7-01-2012 11:24 AM
Undecided Undecided
i no know weather dem dey shave oo
wetin i know bw say every week, i dey wipe out all the bush wey i get under my arms and inbetween my........ Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed

2 video wey i don see 4 naija babe naked them nor shave at all
Posted: at 7-01-2012 03:57 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 7-01-2012 04:04 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: omomarty on  7-01-2012 03:56 PM
yes d worst thing b say u nor ever cut for me. nai make me vex Angry Angry Angry Angry Angry

ok, i go buy another one make we chop u hear?  Cheesy Cheesy Kiss

Posted: at 7-01-2012 04:04 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- omomarty at 7-01-2012 04:07 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: Skypon2002 on  7-01-2012 04:04 PM
ok, i go buy another one make we chop u hear?  Cheesy Cheesy Kiss

noooooooooooooooo give me my goat back i wan take do isiewu
Posted: at 7-01-2012 04:07 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 7-01-2012 04:09 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: omomarty on  7-01-2012 03:57 PM
2 video wey i don see 4 naija babe naked them nor shave at all

u see am say ee be like say wetin d poster dey talk na true  Grin Grin Grin

Posted: at 7-01-2012 04:09 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 7-01-2012 04:10 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: omomarty on  7-01-2012 04:07 PM
noooooooooooooooo give me my goat back i wan take do isiewu

abeg nah....... ok next week i go buy am for ya  Cheesy Cheesy

Posted: at 7-01-2012 04:10 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- omomarty at 7-01-2012 04:14 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: Skypon2002 on  7-01-2012 04:10 PM
abeg nah....... ok next week i go buy am for ya  Cheesy Cheesy

no i want ama na
Posted: at 7-01-2012 04:14 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 7-01-2012 04:29 PM (12 years ago)
(m)
ok make i go borrow money come  Sad Sad
i dey come  Sad

Posted: at 7-01-2012 04:29 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- omomarty at 7-01-2012 04:44 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: Skypon2002 on  7-01-2012 04:29 PM
ok make i go borrow money come  Sad Sad
i dey come  Sad

ok bt u go pay d person back ooooooooooooo
Posted: at 7-01-2012 04:44 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 7-01-2012 05:08 PM (12 years ago)
(m)
yeah i go pay
see ur goat take....... Sad Sad Sad

Posted: at 7-01-2012 05:08 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- baskidudu at 7-01-2012 05:28 PM (12 years ago)
(m)
IF YOUR POST IS MEANT TO BE TRUE THEN I SEE IT AS AN INSULT........I SMELL BETRAYAL AND REVENGE HERE.......IF ATALL YOU KNOW THE GIRL IN QUESTION, THERE´S NOTHING WRONG IN YOU APPROACHING HER AS A GENTLE MAN AND TALK TO HER WISELY......IT IS TRUE THAT HYGIENE IS ESSENTIAL ESPECIALLY WHEN IT COMES TO LADIES.......DEFINITELY WITH DAT KIND SUN WAY DEY NIJA....IF YOU DONT TAKE GUD CARE OF URSELF PROPERLY B4 COMING OUT DEN D RESULT WILL BE BAD...BUT YOU HAVE NO REASON PUBLISHING SOMEONE´S SITUATION PUBLICLY IF AT ALL IT´S TRUE.......SO WAKE UP  DUDE
Posted: at 7-01-2012 05:28 PM (12 years ago) | Newbie
Reply
- omomarty at 7-01-2012 05:31 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: Skypon2002 on  7-01-2012 05:08 PM
yeah i go pay
see ur goat take....... Sad Sad Sad

tanks baby Kiss
Posted: at 7-01-2012 05:31 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 7-01-2012 05:54 PM (12 years ago)
(m)
make truenaija no catch me ooo   Kiss Kiss Kiss

Posted: at 7-01-2012 05:54 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- omomarty at 7-01-2012 06:07 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: Skypon2002 on  7-01-2012 05:54 PM
make truenaija no catch me ooo   Kiss Kiss Kiss

she go catch u in Jesus name
Posted: at 7-01-2012 06:07 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 7-01-2012 06:16 PM (12 years ago)
(m)
 Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy
for reality, u go fit implicate person ooo Cheesy Cheesy

Posted: at 7-01-2012 06:16 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- omomarty at 7-01-2012 08:44 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: Skypon2002 on  7-01-2012 06:16 PM
Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy
for reality, u go fit implicate person ooo Cheesy Cheesy

i knw
Posted: at 7-01-2012 08:44 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 2 3 [4] 5 6 7 ... 22