Without being told, dis na Oyibo cat with Oyibo gun, Show us the tru tru one for your Village, the one una take dey send those Native misile. We no be smol Children my guy... U don mess up my guy! u wan see native cat from my village sending native missiles to you? You go fit wait for am? ? na simple question oh! ..IN GO WAIT NA..U KNOW WATIN DAY IN BODY.. Posted: at 28-01-2009 11:53 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Without being told, dis na Oyibo cat with Oyibo gun, Show us the tru tru one for your Village, the one una take dey send those Native misile. We no be smol Children my guy...
U don mess up my guy! u wan see native cat from my village sending native missiles to you? You go fit wait for am? ? na simple question oh! ..IN GO WAIT NA..U KNOW WATIN DAY IN BODY.. OK NOW! MAKE WE SEE! SIGNAL PUTE IF SUMTHIING BEGIN DO U, NO CALL MY NAME OH! NA YOU CAUSE AM BY YOURSELF! U WAN SEE THE CAT FOR MY VILLAGE WEY DEY SEND LOCAL MISSILES!!!!!!I PITY FOR YOU OH!!!! Posted: at 29-01-2009 07:33 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rita4love at 29-01-2009 12:56 PM (15 years ago) (f) This is P.90 not AK 47 Ok Posted: at 29-01-2009 12:56 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
size1 at 29-01-2009 01:13 PM (15 years ago) (m) This is P.90 not AK 47 Ok
chei, u b police? Posted: at 29-01-2009 01:13 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
This is P.90 not AK 47 Ok
na whaooo police woman..don they here..sorry police lady..don they here..? Posted: at 29-01-2009 08:37 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
This is P.90 not AK 47 Ok
CIA, FBI, SWAT, EFCC, POLICE,, ARMY, SECURITY, TERRORIST only u one!!!!!!!!!!!!!111 Posted: at 2-02-2009 03:09 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
hmmmmmmmmmm! Posted: at 2-02-2009 09:16 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Gwhy at 2-02-2009 09:27 AM (15 years ago) (m) D senseless sori i mean dgreatest,ur mates dey do militant u dey cari computa cat abt, wahali na u get sense pass "4rm d back"
Be the change u want 2 c in d WORLD Posted: at 2-02-2009 09:27 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 2-02-2009 10:07 AM (15 years ago) (m) na you talk say e get sickness ohhh
Rezi Je kori e pe O! Emma you sef see wetin this old man rezi dey talk? na so old man suppose dey talk? abi him don drink petrol? abi na gasoline una dey call am? e be like say the agbo no strong reach for your sickn... wait small make i go my lab go research the kind drug wey go cure your sickn... Posted: at 2-02-2009 10:07 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
D senseless sori i mean dgreatest,ur mates dey do militant u dey cari computa cat abt, wahali na u get sense pass "4rm d back"
Oh boy! i pity you! no be small, wetin u dey do? why u never go creek for Niger delta go dey do militant! u come here dey tell me about my mates! i no blame u , u dey faceless so u must be useless!!!! Posted: at 2-02-2009 10:43 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
na you talk say e get sickness ohhh
Rezi Je kori e pe O! Emma you sef see wetin this old man rezi dey talk? na so old man suppose dey talk? abi him don drink petrol? abi na gasoline una dey call am? e be like say the agbo no strong reach for your sickn... wait small make i go my lab go research the kind drug wey go cure your sickn... When u finish preparing your drug, the one wey i dey prepare for you sef go don ready! u know say Knife no dey fit sharp sotay him come dey sharpen hin own handle!!!!! Posted: at 2-02-2009 10:56 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Gbravo at 2-02-2009 11:58 AM (15 years ago) (m) Reply |
rezimero at 2-02-2009 01:37 PM (15 years ago) (m) na you talk say e get sickness ohhh
Rezi Je kori e pe O! Emma you sef see wetin this old man rezi dey talk? na so old man suppose dey talk? abi him don drink petrol? abi na gasoline una dey call am? e be like say the agbo no strong reach for your sickn... wait small make i go my lab go research the kind drug wey go cure your sickn... When u finish preparing your drug, the one wey i dey prepare for you sef go don ready! u know say Knife no dey fit sharp sotay him come dey sharpen hin own handle!!!!! oh, you no know say bird when im say e wise well well na from back dem dey remove im intestine? Posted: at 2-02-2009 01:37 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kido123 at 2-02-2009 01:52 PM (15 years ago) (m) na for elder mouth na im proverb dey sweet.... mmmnnnhhhhh Posted: at 2-02-2009 01:52 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
na you talk say e get sickness ohhh
Rezi Je kori e pe O! Emma you sef see wetin this old man rezi dey talk? na so old man suppose dey talk? abi him don drink petrol? abi na gasoline una dey call am? e be like say the agbo no strong reach for your sickn... wait small make i go my lab go research the kind drug wey go cure your sickn... When u finish preparing your drug, the one wey i dey prepare for you sef go don ready! u know say Knife no dey fit sharp sotay him come dey sharpen hin own handle!!!!! oh, you no know say bird when im say e wise well well na from back dem dey remove im intestine? stay there and be removing bird intestine! shey u hear? so na bird intestine u dey take prepare your medicine abi? you cal urself a doctor!!! Posted: at 2-02-2009 01:55 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 2-02-2009 02:52 PM (15 years ago) (m) na you talk say e get sickness ohhh
Rezi Je kori e pe O! Emma you sef see wetin this old man rezi dey talk? na so old man suppose dey talk? abi him don drink petrol? abi na gasoline una dey call am? e be like say the agbo no strong reach for your sickn... wait small make i go my lab go research the kind drug wey go cure your sickn... When u finish preparing your drug, the one wey i dey prepare for you sef go don ready! u know say Knife no dey fit sharp sotay him come dey sharpen hin own handle!!!!! oh, you no know say bird when im say e wise well well na from back dem dey remove im intestine? stay there and be removing bird intestine! shey u hear? so na bird intestine u dey take prepare your medicine abi? you cal urself a doctor!!! pikin wey no herbs, e dey call vegetable. i sorry for u Posted: at 2-02-2009 02:52 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 2-02-2009 02:58 PM (15 years ago) (m) na you talk say e get sickness ohhh
Rezi Je kori e pe O! Emma you sef see wetin this old man rezi dey talk? na so old man suppose dey talk? abi him don drink petrol? abi na gasoline una dey call am? e be like say the agbo no strong reach for your sickn... wait small make i go my lab go research the kind drug wey go cure your sickn... When u finish preparing your drug, the one wey i dey prepare for you sef go don ready! u know say Knife no dey fit sharp sotay him come dey sharpen hin own handle!!!!! oh, you no know say bird when im say e wise well well na from back dem dey remove im intestine? stay there and be removing bird intestine! shey u hear? so na bird intestine u dey take prepare your medicine abi? you cal urself a doctor!!! pikin wey no herbs, e dey call am vegetable. i sorry for u Posted: at 2-02-2009 02:58 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Posted: at 2-02-2009 03:02 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
size1 at 2-02-2009 03:11 PM (15 years ago) (m) Reply |
na you talk say e get sickness ohhh
Rezi Je kori e pe O! Emma you sef see wetin this old man rezi dey talk? na so old man suppose dey talk? abi him don drink petrol? abi na gasoline una dey call am? e be like say the agbo no strong reach for your sickn... wait small make i go my lab go research the kind drug wey go cure your sickn... When u finish preparing your drug, the one wey i dey prepare for you sef go don ready! u know say Knife no dey fit sharp sotay him come dey sharpen hin own handle!!!!! oh, you no know say bird when im say e wise well well na from back dem dey remove im intestine? stay there and be removing bird intestine! shey u hear? so na bird intestine u dey take prepare your medicine abi? you cal urself a doctor!!! pikin wey no herbs, e dey call am vegetable. i sorry for u U dey try memorize this line? ?? Posted: at 2-02-2009 03:29 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |