New Nigerian Movie

Date: 18-01-2012 10:27 pm (12 years ago) | Author: just2sexy
[1] 2 3
- at 18-01-2012 10:27 PM (12 years ago)
(m)
NAIJA MOVIE ADVERT!!!
Yes O! E don happen again o. Chukwudi Films in association with Chukwuemeka Pictures presents FUEL SUBSIDY 1&2. Come hear the true story behind the whole subsidy o-who put am,who comot am,where d moni dey go,U go c am all for dis movie o. Chai com c as people dey suffer,c as prices dey increase hehehe rich man no even wan comot fuel mek dem carry burn thief wey steal him moni. Kai FUEL SUBSIDY! FUEL SUBSIDY!! FUEL SUBSIDY O!!! FUEL SUBSIDY 1&2. . . U go laff,cry and u go reason sef. FUEL SUBSIDY 1&2
Starring:
Kanayo. O. Kanayo as Goodluck Jonathan
Patience Ozokwor as Ngozi Okonjo-Iweala
Liz Benson as Alison-Madueke and bob manuel udokwu as sanusi lamido....

Marketed and Distributed by Chukwudi films PLC.
35 Ibinpejo Lane, Idumota Lagos. 51 Iweka Road Onitsha, No 5 Pound Road Aba and 132 Ndidem Usang Iso Road Calabar.

GRAB YOUR COPY NOW!!!


Just2sexy


Posted: at 18-01-2012 10:27 PM (12 years ago) | Hero
- mixbrown at 18-01-2012 10:34 PM (12 years ago)
(f)
 Cheesy Cheesy ok....
Posted: at 18-01-2012 10:34 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- Skypon2002 at 18-01-2012 10:37 PM (12 years ago)
(m)
i don watch am b4

Posted: at 18-01-2012 10:37 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- just2sexy at 18-01-2012 10:50 PM (12 years ago)
(m)
Skypon u be weyrey

Posted: at 18-01-2012 10:50 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- Skypon2002 at 18-01-2012 10:53 PM (12 years ago)
(m)
lol.....na old film nah Cheesy Cheesy
whr u dey since?
hapi nu year Cheesy Cheesy

Posted: at 18-01-2012 10:53 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- babyleslie at 19-01-2012 02:34 AM (12 years ago)
(f)
hahahah..what about d FirstLady...(Patient)...?
Posted: at 19-01-2012 02:34 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 19-01-2012 06:26 AM (12 years ago)
(m)
she dey for the part two

Posted: at 19-01-2012 06:26 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- zeigbo at 19-01-2012 07:19 AM (12 years ago)
(m)
Hohohohoh laf don tear my bafup

Posted: at 19-01-2012 07:19 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Omilim at 19-01-2012 08:22 AM (12 years ago)
(f)
Send me the link so i watch
Posted: at 19-01-2012 08:22 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- funsho85 at 19-01-2012 08:50 AM (12 years ago)
(m)
u try
Posted: at 19-01-2012 08:50 AM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- thumble at 19-01-2012 08:52 AM (12 years ago)
(m)
 Grin Grin Grin
Posted: at 19-01-2012 08:52 AM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- rakelly at 19-01-2012 08:56 AM (12 years ago)
(f)
thumble i miss u. but u don watch the film Grin Grin Grin
Posted: at 19-01-2012 08:56 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- mexiboku at 19-01-2012 11:03 AM (12 years ago)
(f)
infact c movie wee me don watch 1,2,3&4 wit oga poster's address
Posted: at 19-01-2012 11:03 AM (12 years ago) | Newbie
Reply
- rakelly at 19-01-2012 11:09 AM (12 years ago)
(f)
commot for road Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 19-01-2012 11:09 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- mimibaby_5 at 19-01-2012 11:15 AM (12 years ago)
(f)
ok na
Posted: at 19-01-2012 11:15 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rakelly at 19-01-2012 11:17 AM (12 years ago)
(f)
mimi stay for road na u i wan see Cheesy Cheesy Cheesy
Posted: at 19-01-2012 11:17 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- just2sexy at 19-01-2012 07:00 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on 18-01-2012 10:53 PM
lol.....na old film nah Cheesy Cheesy
whr u dey since?
hapi nu year Cheesy Cheesy

I dey come arond always na.. Na just say una craze no gree me comment nii

Posted: at 19-01-2012 07:00 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- zeigbo at 19-01-2012 07:07 PM (12 years ago)
(m)
Tell dem

Posted: at 19-01-2012 07:07 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 19-01-2012 07:26 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: rakelly on 19-01-2012 11:17 AM
mimi stay for road na u i wan see Cheesy Cheesy Cheesy

 Cheesy Cheesy Cheesy
yeye

Posted: at 19-01-2012 07:26 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 19-01-2012 07:29 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: just2sexy on 19-01-2012 07:00 PM
I dey come arond always na.. Na just say una craze no gree me comment nii
i don tell dem make dem stop their yeye
dem no gree Cheesy

Posted: at 19-01-2012 07:29 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
[1] 2 3