Bad Market!!! Heidi Klum to Divorce Seal. (Page 4)

Date: 21-01-2012 6:11 pm (12 years ago) | Author: Akeem Jaffe Jaffa
1 2 3 [4] 5 6
- FlyMamacita at 22-01-2012 07:46 PM (12 years ago)
(f)
 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 22-01-2012 07:46 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- MEND at 22-01-2012 07:47 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: Bachelorette on 22-01-2012 07:43 PM
Abeg, aw many ppo agree wif me say Oyibo womaen na Mami-water? Dem be lyk witch!

With my right hand on my chest and my left hand raised above my head, I agree with you 100%. If nor be Docu, wetin go let guy man marry Oyibo. dem dey change lyk their weather
Posted: at 22-01-2012 07:47 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- Bachelorette at 22-01-2012 07:51 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: MEND on 22-01-2012 07:47 PM

With my right hand on my chest and my left hand raised above my head, I agree with you 100%. If nor be Docu, wetin go let guy man marry Oyibo. dem dey change lyk their weather


Hahahahaha...bros, e bi lyk say u dey talk 4rm xperience?

Posted: at 22-01-2012 07:51 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- iloveam1 at 22-01-2012 09:12 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: teebaz990 on 22-01-2012 10:06 AM
Oyibo no de marry full time all deir marriages na part time

i agree with you
Posted: at 22-01-2012 09:12 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- mimibaby_5 at 22-01-2012 09:46 PM (12 years ago)
(f)
thats sad
Posted: at 22-01-2012 09:46 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- moneyinbrakemi at 22-01-2012 11:01 PM (12 years ago)
(m)
na really bad market
Posted: at 22-01-2012 11:01 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- estilizo at 22-01-2012 11:35 PM (12 years ago)
(f)
ok,another one.

Posted: at 22-01-2012 11:35 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- shon at 22-01-2012 11:39 PM (12 years ago)
(f)
 :(so sad..
Posted: at 22-01-2012 11:39 PM (12 years ago) | Newbie
Reply
- open_reality at 23-01-2012 01:07 AM (12 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 23-01-2012 01:07 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- deboalabi262 at 23-01-2012 03:29 AM (12 years ago)
(m)
Most of the oyibos are not good marriage materials especialy celebrities.....

Posted: at 23-01-2012 03:29 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- gimac at 23-01-2012 08:34 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: sarah555 on 22-01-2012 12:05 PM
if i receive hot water 4 better thing, i no go regret am  Grin

notin will make me to pour hot water to u sarah
Posted: at 23-01-2012 08:34 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- Nonso85 at 23-01-2012 09:03 AM (12 years ago)
(m)
 Huh?
Posted: at 23-01-2012 09:03 AM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- rufaid11 at 23-01-2012 11:31 AM (12 years ago)
(m)
don't mind her is gold girder
Posted: at 23-01-2012 11:31 AM (12 years ago) | Newbie
Reply
- MEND at 23-01-2012 11:35 AM (12 years ago)
(m)
 :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'(
Posted: at 23-01-2012 11:35 AM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- Idbabe at 23-01-2012 11:52 AM (12 years ago)
(f)
Dem no even match sef
Posted: at 23-01-2012 11:52 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- dickman2 at 23-01-2012 03:36 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: MEND on 22-01-2012 07:47 PM

With my right hand on my chest and my left hand raised above my head, I agree with you 100%. If nor be Docu, wetin go let guy man marry Oyibo. dem dey change lyk their weather

u know them well my brother..na docu,,oyibo girl no bi am..u are very right..
Posted: at 23-01-2012 03:36 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Dayus11 at 23-01-2012 04:30 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: SaMmY26 on 21-01-2012 10:03 PM
OMG.......SHEBI NA FIGHT THEM DEY FIGHT FOR THE FOTO? AFRICAN MENTALITY
no be fight o, u no see am well ni? d guy dey hot then...bt now e don tld cold abt d whole stuffs...
Posted: at 23-01-2012 04:30 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- kazachat at 23-01-2012 07:57 PM (12 years ago)
(m)
That's what you get with most white women.Black men need to wake enough of this interational relationships and marriages it dosen't work at the end of the day. Am proud to be black and also proud of my black women.
Posted: at 23-01-2012 07:57 PM (12 years ago) | Newbie
Reply
- Bachelorette at 23-01-2012 08:20 PM (12 years ago)
(m)
 Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy

Posted: at 23-01-2012 08:20 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- gimac at 23-01-2012 09:39 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: Idbabe on 23-01-2012 11:52 AM
Dem no even match sef

not only match na matches
Posted: at 23-01-2012 09:39 PM (12 years ago) | Hero
Reply
1 2 3 [4] 5 6