Onyi, na ur popi be dis? fine animal
na my trained attackers wey dey devour people weh dey miss yan Posted: at 2-02-2009 07:28 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
which 1 be 1993, rezi
Size1, you sure say u sabi read well? Rezi dey talk about 1913 before world war 2, na dat year dem born am! u dey talk about 1993 wey babangida cancel abiola election, u sure say u dey in order?  ??  una go kill person wit laf here... abeg make i go sleep nite don come u try is not easy.. Posted: at 2-02-2009 08:36 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Some people just dey come this fun forum dey find cheap recognition, people like simdi and uzozie, guys no be by abuse, if u must yab person the thing must make sense, dont jst open mouth and close am like Hippopotamus!!!!!! ewu like u!!!!!
greattest na whaoo u know say Hippopotamus mouth big well well.. Posted: at 2-02-2009 08:38 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
lilima at 2-02-2009 09:32 PM (16 years ago) (f) na wa Posted: at 2-02-2009 09:32 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
na wa
4 waiting na? Posted: at 3-02-2009 12:51 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
emma!!!!!!!!!!!!!!!!!!! hw far?      ? Posted: at 3-02-2009 01:23 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
i dey jare....how are ur opekes.. Posted: at 3-02-2009 04:15 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
i dey jare....how are ur opekes..  Dem dey jare but na for their Papa house!! Posted: at 3-02-2009 06:42 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Reply |
Onyin hw far na?wetin happend? this one wey u dey shocked!! abeg make e no be say naked NEPA wire dey around oh!!!!! Posted: at 3-02-2009 06:58 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
dvoe at 3-02-2009 08:49 AM (16 years ago) (m) True talk onyinye. Women re wonderful creatures lol Posted: at 3-02-2009 08:49 AM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
thanx dvoe... welcome to naija fun forum...(introduction) dguy is the founder of this club, rezi is the chairman dgreat & emma are under probation period...brb Posted: at 3-02-2009 01:08 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
thanx dvoe... welcome to naija fun forum...(introduction) dguy is the founder of this club, rezi is the chairman dgreat & emma are under probation period...brb
 ..WHT OF U UR SELF WHICH ONE U DEY NA? Posted: at 3-02-2009 05:19 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 3-02-2009 05:53 PM (16 years ago) (m) thanx dvoe... welcome to naija fun forum...(introduction) dguy is the founder of this club, rezi is the chairman dgreat & emma are under probation period...brb
 ..WHT OF U UR SELF WHICH ONE U DEY NA? you no wise? she be presidentress na Posted: at 3-02-2009 05:53 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
okay i see... Posted: at 3-02-2009 06:59 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
thanx dvoe... welcome to naija fun forum...(introduction) dguy is the founder of this club, rezi is the chairman dgreat & emma are under probation period...brb
 ..WHT OF U UR SELF WHICH ONE U DEY NA? you no wise? she be presidentress na all hail Onyinye, The PRESIDENTRESSSSSSSSSSSSSSS!!!!!!!!!!!!!!! Posted: at 3-02-2009 09:14 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
habzee at 3-02-2009 09:17 PM (16 years ago) (m) No rezi,she b d head secretary. R far Rezi? Onye r una dey? Posted: at 3-02-2009 09:17 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
thanx dvoe... welcome to naija fun forum...(introduction) dguy is the founder of this club, rezi is the chairman dgreat & emma are under probation period...brb
 ..WHT OF U UR SELF WHICH ONE U DEY NA? you no wise? she be presidentress na all hail Onyinye, The PRESIDENTRESSSSSSSSSSSSSSS!!!!!!!!!!!!!!! Posted: at 3-02-2009 11:07 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
No rezi,she b d head secretary. R far Rezi? Onye r una dey?  head secretary again?  ? Onyin, where u dey? Come out, now now!!!! Posted: at 4-02-2009 09:27 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
LOLzz Posted: at 4-02-2009 12:03 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |