NURSE ABEG I DON WELL (Page 3)

Date: 23-01-2012 11:20 am (12 years ago) | Author: wallas emmanuel
1 2 [3]
- longedman at 26-01-2012 02:25 AM (12 years ago)
(m)
Psheew! Invite her 4home service nah
Posted: at 26-01-2012 02:25 AM (12 years ago) | Newbie
Reply
- mallorca at 26-01-2012 11:22 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: longedman on 26-01-2012 02:25 AM
Psheew! Invite her 4home service nah
Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 26-01-2012 11:22 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- wallas at 26-01-2012 01:52 PM (12 years ago)
(m)
i dey find person wey go excort me go dia
Posted: at 26-01-2012 01:52 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- drnoel at 27-01-2012 10:58 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: wallas on 25-01-2012 08:12 AM
@drnoel...u b nurse too?
abi hospitals dey give treatment on credit  Grin, nevertheless na she neva tell me say mke we meet 4 hospital
 Roll Eyes Roll Eyes Grin

sorry I no be nurse, but  sure say no be wetin u think in be

Posted: at 27-01-2012 10:58 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- xter at 27-01-2012 11:39 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: wallas on 23-01-2012 11:20 AM
Last year i sick well well, so e get dis hospital wey dey helep me recover sometimes i dey spend 3days to 5days n e get dis nurse wey dey always dey night shift each time when i dey dia, she dey gimme injection and mericine alone ooo (b4 una go carry anoda tin 4 mind) tho she get my number Grin Grin, so since i neva go there she dey wori me, she say she wan c me, she dey miss me, she wan do dis she wan do dat everytime...abeg i dey fear
wetin una want make i do...na beg i dey beg oooo
i neva do her anything sha  Grin Grin Grin
I swear, u still sick. Dat gyal need ur prick na lol

Posted: at 27-01-2012 11:39 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- mimibaby_5 at 28-01-2012 09:39 AM (12 years ago)
(f)
 Undecided Undecided Undecided
Posted: at 28-01-2012 09:39 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mallorca at 15-07-2012 12:08 AM (11 years ago)
(m)
Quote from: wallas on 23-01-2012 02:08 PM
shey no go chuck me injection wey go make me sleep 4 her house?

Lmao Grin Grin Grin Grin

Posted: at 15-07-2012 12:08 AM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Tutu24 at 25-07-2012 10:58 AM (11 years ago)
(f)
give to ceaser wat belong to ceaser ....u tink say to dey stay wit u for hospital for night dey easy...na ur turn to pay back so do sooo Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 25-07-2012 10:58 AM (11 years ago) | Newbie
Reply
- bittersweet at 25-07-2012 11:03 AM (11 years ago)
(f)
Quote from: wallas on 26-01-2012 01:52 PM
i dey find person wey go excort me go dia


And who may be that?

Posted: at 25-07-2012 11:03 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- divineproject at 25-07-2012 11:36 AM (11 years ago)
(f)
BS dearie, how are u doing?

Posted: at 25-07-2012 11:36 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- solojaro at 25-07-2012 11:58 AM (11 years ago)
(m)
After she give you her own injection you nor won give her back, my friend go and see her and pay back.
Posted: at 25-07-2012 11:58 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- bittersweet at 25-07-2012 12:45 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: divineproject on 25-07-2012 11:36 AM
BS dearie, how are u doing?

I'm good ,sweetie...u good? Smiley

Posted: at 25-07-2012 12:45 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- Treasure2 at 25-07-2012 01:33 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: solojaro on 25-07-2012 11:58 AM
After she give you her own injection you nor won give her back, my friend go and see her and pay back.
Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 25-07-2012 01:33 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- toks4luv at 25-07-2012 05:55 PM (11 years ago)
(m)
Guy ur mind don donti, go see am na who no if she won marri u or u don get HIV just joking ooooooooooo. GOD help us
Posted: at 25-07-2012 05:55 PM (11 years ago) | Newbie
Reply
- dickman2 at 28-07-2012 09:27 AM (11 years ago)
(m)
 Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 28-07-2012 09:27 AM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 2 [3]