USA NO PASS NAIJA JOOR.....

Date: 23-01-2012 2:48 pm (12 years ago) | Author: Chinny Cruise
- at 23-01-2012 02:48 PM (12 years ago)
(f)
USA NO PASS US JOOR... Afer all,

Dem get Mohammed Alli, we got Bash Alli.
Dem get T. pain, we got T.maya.
Dem get T.I, we got M.I.
Dem get 2-pac, we got 2-face.
Dem Get Beyonce, we get Omotola..
Dem get Lil wayne, We get Terry G..
They've got TIMBALAND nd we've got DON JAZZY!
Dey gat wiz khalifa, we gat wiz kid
Dem get Shakira, We get Genevive...
Dem get hollywood,we get nollywood
Dem gett Silicon valley, we got Computer village.
Dem get Macdonnalds, we got Mr. Biggs.
Dem get Las Vegas, we got Lasgidi.
Dem get Miami Beach, we got Lekki Beach.
Dem get Al paccino, we got Pete Edochie,
Dem Get Pirate of d Carribean, we get Pirate of Aba.
Dem get beauty and the beast we get bianca and ojukwu,
Dem get Mr bin, we got Mr ibu,
Dem get American Lotto, we got Baba Ijebu.
They fear Al Qaeda, we fear Boko Haram.
Dem get RIHANA and we get Chinny Cruise (me) hahahaha shut up joor... i no reach ?



[email protected]!!!

Posted: at 23-01-2012 02:48 PM (12 years ago) | Upcoming
- omotoyosolabisi at 23-01-2012 02:54 PM (12 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin Grin Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy
Posted: at 23-01-2012 02:54 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mercycruise at 23-01-2012 02:56 PM (12 years ago)
(f)
 Tongue
Posted: at 23-01-2012 02:56 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- rakelly at 23-01-2012 03:16 PM (12 years ago)
(f)
the joke funny Grin Grin Grin

































am lying Undecided Undecided Undecided
Posted: at 23-01-2012 03:16 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- thumble at 23-01-2012 04:59 PM (12 years ago)
(m)
 Cheesy Cheesy
Posted: at 23-01-2012 04:59 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- jublow at 23-01-2012 05:07 PM (12 years ago)
(m)
 Smiley Smiley Smiley Cheesy
Posted: at 23-01-2012 05:07 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- nnamdiobineme at 23-01-2012 06:24 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: rakelly on 23-01-2012 03:16 PM
the joke funny Grin Grin Grin

u r too mean
































am lying Undecided Undecided Undecided
Posted: at 23-01-2012 06:24 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- queenrukky at 23-01-2012 06:37 PM (12 years ago)
(f)
 Grin Grin Embarrassed Sad
Posted: at 23-01-2012 06:37 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- zeigbo at 24-01-2012 12:32 AM (12 years ago)
(m)
Pau pau Undecided Undecided

Posted: at 24-01-2012 12:32 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- mercycruise at 24-01-2012 08:46 AM (12 years ago)
(f)
 Tongue
Posted: at 24-01-2012 08:46 AM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- rakelly at 24-01-2012 09:06 AM (12 years ago)
(f)
 Tongue Tongue Tongue
Posted: at 24-01-2012 09:06 AM (12 years ago) | Hero
Reply