but poster wey d piks wey d mama dey cry shw us oooooo.... or else
oya come inside my room make u see am Posted: at 2-02-2012 10:51 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
DHash at 2-02-2012 10:56 AM (13 years ago) (m) Posted: at 2-02-2012 10:56 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ebeg see there faces make i tell una here and direct na her number be this 080343401 make i finishing, if u need em im me i go give it to u, this lady wee una the see so she no give the phyukkk about all this and if she ready for marry na una go beging tired becos na easy going woman,. Posted: at 2-02-2012 10:56 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
@ poster were u there wen the moda was telling her to go and get married? Busy bodies
we stay in the same neighborhood Posted: at 2-02-2012 10:59 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
emmyemmy at 2-02-2012 11:00 AM (13 years ago) (m) Rita please help ur mama marry make she carry her grand child,if you no get any man way wan marry u now i am available, we fit digger am. Posted: at 2-02-2012 11:00 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Tomnwakor at 2-02-2012 11:01 AM (13 years ago) (m) na by force 2 marry?  ?? Posted: at 2-02-2012 11:01 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
For which Tree she tie you, For MANGO abi UBE TREE?  omo na for apple tree oh!.... Posted: at 2-02-2012 11:07 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
aso4life1 at 2-02-2012 11:21 AM (13 years ago) (m) na her palava....mcewwwwwwww
if u attack my papa house, I'll retaliate but if you are peace loving,I will embrace you Posted: at 2-02-2012 11:21 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Hollandear at 2-02-2012 11:24 AM (13 years ago) (m) No mind that lady. She no dey shame??
I'm not Lucky, I'm Blessed. Posted: at 2-02-2012 11:24 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
queenrukky at 2-02-2012 11:28 AM (13 years ago) (f) maybe she hasnt found the right man Posted: at 2-02-2012 11:28 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
WHITELION1 at 2-02-2012 11:32 AM (13 years ago) (m) The whole thing there is her to make a wise choice,look Mr Right is not written on the fore-head,I cant say,she can choose me,no I cant because its her human right to choose this number 004747250366.she is on her top,the most successful actress in the modern drama,if Rita Nwaturuocha Dominic isnt beautiful?who in this world is then?Rita,the pressure is too much,but just take it easy,but then put it on the back-head that the clock maybe ticking too. Posted: at 2-02-2012 11:32 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
if u fuss her finish will husband apear? if they dont come nko? stars always hav a time to shine, n if they miss getting married at that perticular time its only God that can help out.. she even trew away her surname but wen u take a mans name, lolz, u somhow make ursef a man lol Posted: at 2-02-2012 11:51 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Marriage no b force Posted: at 2-02-2012 11:53 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
merem at 2-02-2012 11:55 AM (13 years ago) (f) maybe she hasnt found the right man
good one dear, God's time is d best Posted: at 2-02-2012 11:55 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
merem at 2-02-2012 11:56 AM (13 years ago) (f) God's time is the best Posted: at 2-02-2012 11:56 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
DonMatata at 2-02-2012 11:57 AM (13 years ago) (m) The thing tire me ooo what is she waiting for?
Waiting for me jooooooooo Posted: at 2-02-2012 11:57 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
kenizo at 2-02-2012 11:58 AM (13 years ago) (m) wish her luck Posted: at 2-02-2012 11:58 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
uzoeji at 2-02-2012 12:05 PM (13 years ago) (m) YES IF IT IS NOT YET GOD'S TIME , THEN IT IS NOT YET TIME Posted: at 2-02-2012 12:05 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
antile2004 at 2-02-2012 12:10 PM (13 years ago) (m) Make una tell the rita girl say i dey available dats all i have to say. Posted: at 2-02-2012 12:10 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
Timpauls at 2-02-2012 12:12 PM (13 years ago) (m) she is not my dream gurl i 4 apply.lol Posted: at 2-02-2012 12:12 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |