Obifly at 12-02-2012 02:42 PM (12 years ago) (m) bros u try,,, but they should arrest ur galfriend as well, cos i knw she is d one behind dis nansense,, dont worry u go come out. Posted: at 12-02-2012 02:42 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
ajanni at 12-02-2012 02:53 PM (12 years ago) (m) gud boy gone bad
who tells you he is a good boy? Posted: at 12-02-2012 02:53 PM (12 years ago) | Grande Master | |
Reply |
ajanni at 12-02-2012 02:54 PM (12 years ago) (m) I hate English law,18 months is too small for his offence
na your good he steal? Posted: at 12-02-2012 02:54 PM (12 years ago) | Grande Master | |
Reply |
ajanni at 12-02-2012 02:58 PM (12 years ago) (m) nwanne why na??? instead of stepping so low to break in to a shop at the middle of the night.......why not get a laptop and join the real and fast money making avenue. you fcuk up....
look at this shameless criminal
Posted: at 12-02-2012 02:58 PM (12 years ago) | Grande Master | |
Reply |
Unikpearl at 12-02-2012 03:03 PM (12 years ago) (f) Come wey you? afterall you girlz are the cause of it.Stop insultin the parent of the boi moreover no be dem see am go thief!If you dont've beta tins to say go and sleep jare.
I dey wait for ur insult.lolaugh.
i no get ur tym...i'll just take ur words as a compliment lol Posted: at 12-02-2012 03:03 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Unikpearl at 12-02-2012 03:08 PM (12 years ago) (f) Come wey you? afterall you girlz are the cause of it.Stop insultin the parent of the boi moreover no be dem see am go thief!If you dont've beta tins to say go and sleep jare.
I dey wait for ur insult.lolaugh.
Perhaps you need to reread her post again...she said the young man disgraced Nigeria, His Papa and His Mama(note the comas)!!!
tanks dear,help me 2 explain 2 him o Posted: at 12-02-2012 03:08 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Unikpearl at 12-02-2012 03:11 PM (12 years ago) (f) Come wey you? afterall you girlz are the cause of it.Stop insultin the parent of the boi moreover no be dem see am go thief!If you dont've beta tins to say go and sleep jare.
I dey wait for ur insult.lolaugh.
This shows that leaving in the UK does not mean u have everything. One thing I have noticed during my stay in the UK is that, they leave good life without haven to have too much money. These people work from hand to mouth, earn money pay bills and rent. I believe more than half of the population feeds from hand to mouth.
ok Posted: at 12-02-2012 03:11 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
fuckinjoe at 12-02-2012 03:27 PM (12 years ago) (m) Must he join you in ur business?
am beginning to notice something from you.........you dont want to leave me alone shey, i will hack your lappi and let me see what you will use and disturb me again.. omo yoruba
fcuk all haters .........fcukinjoe still remain who he his Posted: at 12-02-2012 03:27 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
fuckinjoe at 12-02-2012 03:29 PM (12 years ago) (m)
akwuya banza.........remain there and be eating your daddies food, dont go and hustle on your own, baboon.
fcuk all haters .........fcukinjoe still remain who he his Posted: at 12-02-2012 03:29 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
dirtykid at 12-02-2012 03:33 PM (12 years ago) (m)
DirtyKid is a Happy Kid !!.....FATHER !! I've cast my bread on the waters long time ago. Now it's time 4u to return it, well buttered !! Posted: at 12-02-2012 03:33 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
Thief! Ole! carry am go
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey. Posted: at 12-02-2012 04:00 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
1daful at 12-02-2012 04:22 PM (12 years ago) (f) Na igbo boi em wan do business.
1daful Is a Blessed Child.. Posted: at 12-02-2012 04:22 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
imoc at 12-02-2012 04:59 PM (12 years ago) (m) money good but not like that bros Posted: at 12-02-2012 04:59 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
proly at 12-02-2012 05:47 PM (12 years ago) (f) k Posted: at 12-02-2012 05:47 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
ajanni at 12-02-2012 05:50 PM (12 years ago) (m) akwuya banza.........remain there and be eating your daddies food, dont go and hustle on your own, baboon.
thief thief thief , catch am catch am catch am Posted: at 12-02-2012 05:50 PM (12 years ago) | Grande Master | |
Reply |
people just dey run mouth here una no talk people wey dey carry all our money there go develop this guy just take very very little from our money wey our big bros carry go there una dey run mouth like mumu and ajanni self con dey talk Posted: at 12-02-2012 06:03 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
Idbabe at 12-02-2012 07:38 PM (12 years ago) (f) Next time b smarter u hear? Na ur type full our government so Posted: at 12-02-2012 07:38 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
queenrukky at 12-02-2012 07:42 PM (12 years ago) (f) Posted: at 12-02-2012 07:42 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
Adaeze7777 at 12-02-2012 09:09 PM (12 years ago) (f) Reply |
interpo77 at 12-02-2012 09:10 PM (12 years ago) (m) I HOPE THE SAME JUDGEMENTS GOES TO REST GUYS, COS THE BRITAINS WERE MORE IN NUMBER DURING THAT SMASH, THOUGH THEY DID IT AND NOW COMES THE CONSIQUENSIES Posted: at 12-02-2012 09:10 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |