ORmarried couples....and nowadays are married couples staying together like our grandparents?
and how were they(grandparents) able to stay together for men long years without a divorce?
Posted: at | |
ORmarried couples....and nowadays are married couples staying together like our grandparents? and how were they(grandparents) able to stay together for men long years without a divorce? LOVE COMES TO THOSE WHO BELIEVE IN IT...LET TALK ABOUT LOVE.
| |||||
bcosssss dat time nottin spoil for dis life as we dey experience am..... ReplyThose times dem still take time for each oda,, no tv or internet dey...communication was more easy
| |||||
naijapals and facebook , twitter,badoo...Zorpia...etc don scatter evrything ReplyLife is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
so you saying t.vand internet are part of the things that distory marriage? ReplyLOVE COMES TO THOSE WHO BELIEVE IN IT...LET TALK ABOUT LOVE.
| |||||
Quote from: HOPEA23 on 16-02-2012 02:27 PM so you saying t.vand internet are part of the things that distory marriage? Yes oo dem dey destroy big time....all d time wey u spend watchin tv nd checkin mails those old days dem dey talk wit each oda, play games, etc
| |||||
When love was real Love. Reply
| |||||
Quote from: FlyMamacita on 16-02-2012 02:28 PM Yes oo dem dey destroy big time....all d time wey u spend watchin tv nd checkin mails those old days dem dey talk wit each oda, play games, etc u don talk am finish ![]() ![]() ![]() Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
yes ooo babes i rememba whn i was small my grandparents used to sidan for garden Replytill midnite somtimes,, talkin, drinkin their tea just dey talk tlk talk....neva for 1 day i hear dem quarrel these days our mind don spoil by media.... e hard to trust ur partner again sef wit all those twitta, fb nd d rest
| |||||
Quote from: FlyMamacita on 16-02-2012 02:40 PM yes ooo babes i rememba whn i was small my grandparents used to sidan for garden till midnite somtimes,, talkin, drinkin their tea just dey talk tlk talk....neva for 1 day i hear dem quarrel these days our mind don spoil by media.... e hard to trust ur partner again sef wit all those twitta, fb nd d rest np follow oo..cos .>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>> ![]() ![]() ![]() Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
heheeee no b lie u talk sef NP follow for real........ ReplyEven my guy dey aks me somtimes how many hours i spend for dis NP,, he nor even happy wit d IPAD i win ![]() ![]() he said na gift of d devil,, as i dey online EVERYWIA now ![]()
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
watz dere to wonder is very much possible wen there is love Reply
| |||||
NP una don hear?? if my r/s finish una go pay me oooo Reply![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: FlyMamacita on 16-02-2012 02:40 PM yes ooo babes i rememba whn i was small my grandparents used to sidan for garden True talk. Gbam. till midnite somtimes,, talkin, drinkin their tea just dey talk tlk talk....neva for 1 day i hear dem quarrel these days our mind don spoil by media.... e hard to trust ur partner again sef wit all those twitta, fb nd d rest
| |||||
Yes oh dear, e no easy again dis life...... nd is only gettin worse evry day Reply![]() ![]()
| |||||
Quote from: FlyMamacita on 16-02-2012 02:52 PM NP una don hear?? if my r/s finish una go pay me oooo ![]() ![]() ![]() my own too ...abeg return the IPAD ASAP Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
![]() ![]() Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: HOPEA23 on 16-02-2012 02:20 PM together for years..50 yers or more? ORmarried couples....and nowadays are married couples staying together like our grandparents? and how were they(grandparents) able to stay together for men long years without a divorce? well i think it's the love they have each other and those days women are ready to suffer with their husbands no matter what but now how a days women prefers to make money first before any other thing and as for men they also prefer no make money first or else nobody will marry them................... well i think so
|
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
VIDEO: Man Caught While Waiting For a Minor he Had Solicited S£x From Online
Arrest Tompolo Now! Nigerian Doctor Dares EFCC To Go After Niger Delta Militant Leader, Tompolo
Panic In Abuja As Pastor Shoots Two Immigration Officers After Being Mistaken Them For Robbers
I'm Building PDP, Not Tearing it Apart - Wike Addresses The Press (Video)
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
I'm No Longer Interested, My Spirit Has Left There - Fubara Speaks on Returning As Rivers Gov.
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion