tiboi at 21-02-2012 01:09 PM (12 years ago) (m) day all should go and slip and liv d wiffy n hubby to live der lives joor and d hubby should be a man and stand strongli with his wiffy. haba, come sef wen did day get married sef Posted: at 21-02-2012 01:09 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
terrifikjo at 21-02-2012 01:09 PM (12 years ago) (m) NA SHE BE GOD THEY SHLD BUG OUT OF HER LIFE JARE WETIN BE DIS
Oya,, big boy. nofin do uu jare Mr. impregnator.... Posted: at 21-02-2012 01:09 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
glossyeng at 21-02-2012 01:31 PM (12 years ago) (f) hum nawaooo for dose pple, it is nt up to one dat dey got married na. Pls dey give her tym abeg. Posted: at 21-02-2012 01:31 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ukanwnne at 21-02-2012 02:17 PM (12 years ago) (m) Naji family madness. Posted: at 21-02-2012 02:17 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
eleohaonye at 21-02-2012 02:45 PM (12 years ago) (m) maybe d man no dey active mercy i will like 2 try if you no mind Posted: at 21-02-2012 02:45 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
eleohaonye at 21-02-2012 02:55 PM (12 years ago) (m) hum nawaooo for dose pple, it is nt up to one dat dey got married na. Pls dey give her tym abeg.
Oya,, big boy. nofin do uu jare Mr. impregnator....
it depends on how long Posted: at 21-02-2012 02:55 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
amiabledav at 21-02-2012 03:19 PM (12 years ago) (m) dey shuld let her, nawa 4 dem oooooooo Posted: at 21-02-2012 03:19 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
ajanni at 21-02-2012 03:43 PM (12 years ago) (m) Posted: at 21-02-2012 03:43 PM (12 years ago) | Grande Master | |
Reply |
kp45 at 21-02-2012 04:05 PM (12 years ago) (m) make una comment I dey come Posted: at 21-02-2012 04:05 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kp45 at 21-02-2012 04:06 PM (12 years ago) (m) make una live mercy alone na,witin dat chick do una . Posted: at 21-02-2012 04:06 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Angelita2 at 21-02-2012 04:18 PM (12 years ago) (m) no be wetin she like? Posted: at 21-02-2012 04:18 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
LOVEREEL19 at 21-02-2012 04:25 PM (12 years ago) (m) let them go rest jo! so no kid no home for her! nawaoo! Posted: at 21-02-2012 04:25 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
tayodiran at 21-02-2012 04:28 PM (12 years ago) (m) the family should be patient with her if at all the story happens to be true God is the giver of children and he will answer them in no distant time. Posted: at 21-02-2012 04:28 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
Patience is the best word in this scenario....
Who Jah Blessed, No Man Cursed...... Posted: at 21-02-2012 04:33 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
nitter at 21-02-2012 04:38 PM (12 years ago) (m) Please get this message to the couples,am a performer,so if the husband feels he can,t ............ I should be contacted hahahahahahahaha.Am a real performer Posted: at 21-02-2012 04:38 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
darekobed2 at 21-02-2012 04:44 PM (12 years ago) (m) Please, it important we hear good news or information, not what Mercy J is going through in her marriage. I think she a Nigerian and has right to go through Tthe system other women go through. Who is talk the poor women in hell downtown'?  . Posted: at 21-02-2012 04:44 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
FADANKAJE at 21-02-2012 05:29 PM (12 years ago) (m) ] THE GUY DEY WASTE TIME. IF NA ME SHE FOR BORN TWO TIMES WITHIN ONE YEAR. Posted: at 21-02-2012 05:29 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
jiraiya at 21-02-2012 06:32 PM (12 years ago) (m) dts her phyuking prob Posted: at 21-02-2012 06:32 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
stephe at 21-02-2012 07:56 PM (12 years ago) (m) Mr Odi should be a man in this matter because is not by power. Posted: at 21-02-2012 07:56 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
Rapunzela at 21-02-2012 09:36 PM (12 years ago) (f) family wahala Posted: at 21-02-2012 09:36 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |