Photos Of Ms. Beverly Heels (Beverly Ngozi Ukegbu) - Flavor's Fiancee and BM (Page 3)

Date: 24-02-2012 10:41 pm (12 years ago) | Author: Daniel Bosai
1 2 [3] 4 5 6
- Wytepearl at 25-02-2012 09:03 AM (12 years ago)
(f)
Quote from: mitaly002 on 24-02-2012 11:50 PM
the girl nor bad one day! but why she nor dance flavour music., this girl p**sy go deep sha!
Wetin concern u with dat?
Posted: at 25-02-2012 09:03 AM (12 years ago) | Newbie
Reply
- vantheo at 25-02-2012 09:04 AM (12 years ago)
(m)
I came i saw i wonder why this is news and i pass

Posted: at 25-02-2012 09:04 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- lee22 at 25-02-2012 09:46 AM (12 years ago)
(f)
na una sabi Grin Grin
Posted: at 25-02-2012 09:46 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- odd1 at 25-02-2012 09:58 AM (12 years ago)
(m)
Notin special about d this girl just because she dey yankee no make her too fine like that...to say d truth she no fine pass our ini edo or some of our clean and responsible girls here..na because of say she be flavour girl and she dey yankee and d video sef no follow road..make flavour wear wrapper well well because dis girl eye never come down to settle down well well...i wish dem goodluck sha !!
Posted: at 25-02-2012 09:58 AM (12 years ago) | Newbie
Reply
- malvin2525 at 25-02-2012 10:02 AM (12 years ago)
(m)
 :'( Undecided Undecided Undecided
Posted: at 25-02-2012 10:02 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- purityjustice at 25-02-2012 10:04 AM (12 years ago)
(m)
i pity flavor if she marry dat gurl
Posted: at 25-02-2012 10:04 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- GOLDENMEDAH at 25-02-2012 10:07 AM (12 years ago)
(m)
9yce 1..
Posted: at 25-02-2012 10:07 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ozonadakar at 25-02-2012 10:14 AM (12 years ago)
(m)
i go talk d truth, Flavor dis one no follow at all look for another one. but if you like her dat way carry go na ur choice
Posted: at 25-02-2012 10:14 AM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- fuckinjoe at 25-02-2012 10:19 AM (12 years ago)
(m)
i was supposed to click on the other post, i don't know how i landed on this post.......anyway shaa, let me keep moving.

Posted: at 25-02-2012 10:19 AM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- eleohaonye at 25-02-2012 10:34 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: Adaokila on 24-02-2012 11:41 PM
Na your type boko haram dey find. No let them catch you oooo
no mind am,make dey catch am as dey go catch u one day.
Posted: at 25-02-2012 10:34 AM (12 years ago) | Newbie
Reply
- Dora11 at 25-02-2012 10:36 AM (12 years ago)
(f)
I wish una good lock sha.
Posted: at 25-02-2012 10:36 AM (12 years ago) | Newbie
Reply
- lertipha at 25-02-2012 10:44 AM (12 years ago)
(f)
Hmmm
Posted: at 25-02-2012 10:44 AM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- lertipha at 25-02-2012 10:46 AM (12 years ago)
(f)
I go cry if flavor catch that thing true true from this girl ooo..choi flavor is one of my favorite artiste no end ur life this oo bros.
Posted: at 25-02-2012 10:46 AM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- pchinedu20 at 25-02-2012 10:50 AM (12 years ago)
(m)
good to see that ok
Posted: at 25-02-2012 10:50 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- dickman2 at 25-02-2012 11:01 AM (12 years ago)
(m)
flavor don carry american trouble..not this one oooo,,my brother..americana for that matter..ok.oooooo...lets see..
Posted: at 25-02-2012 11:01 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- purityjustice at 25-02-2012 11:02 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: lertipha on 25-02-2012 10:46 AM
I go cry if flavor catch that thing true true from this girl ooo..choi flavor is one of my favorite artiste no end ur life this oo bros.
 Shocked Shocked Shocked Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 25-02-2012 11:02 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- dickman2 at 25-02-2012 11:08 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: FinlandGuy on 25-02-2012 03:19 AM
Flavor After all the whole

Nwa bebi nyem ife gi,Nwa bebi nyem ife gi,

Kpankorokpa kpankorokpa,

ajaripawpaw ajaripawpaw ,

ukwu nwa bebi ukwu nwa bebi ,

achiku rege achiku rege ,

kpom kpom,kpom kpom

ashawo,ashawo,ashawo,

aswusha awusha,

ashii, ashiii,

waka waka baby,chuku chuku  baby,

umu nwanyi ana epighari 

e buru gbagoo,e buru gbadaa,

wey u sing for all ur music,you ended up engaging  to one as future wife!

In fact i go tell ur papa,and i go tell your mama,and i go tell them Say.............................. Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin



Make i go smoke egbo,if i come back i finish the chorus!!!!! or somebody fit continue from where i stop dey do am small small,i dey come !

bros so u sef dey bolw that thing...i mean ..wise man food nahhh Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin..small small smoke am oooooo..na wise man food ,,, Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 25-02-2012 11:08 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Unikpearl at 25-02-2012 11:13 AM (12 years ago)
(f)
Fine girl
Posted: at 25-02-2012 11:13 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- bettynash at 25-02-2012 11:37 AM (12 years ago)
(f)
cool Grin Grin Grin Grin
Posted: at 25-02-2012 11:37 AM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- Tomnwakor at 25-02-2012 12:04 PM (12 years ago)
(m)
enjoy guy!
Posted: at 25-02-2012 12:04 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
1 2 [3] 4 5 6