Naijapals...there is no cause for alarm (Page 4)

Date: 02-02-2009 6:15 pm (15 years ago) | Author: PRINCE OBINECHE
1 2 3 [4] 5 6 7 ... 9
- mazi at 3-02-2009 02:49 PM (15 years ago)
(m)
so u fit carry ma load...
i never even begin u don begin sweat nd crying
Posted: at 3-02-2009 02:49 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- osituga at 3-02-2009 02:52 PM (15 years ago)
(m)
hahah....these peeps are funny
Posted: at 3-02-2009 02:52 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- bilol at 3-02-2009 02:53 PM (15 years ago)
(f)
u wey u don nearly die finish,i pity ur pikin and grand pikin.send sammy make he go tell them for ya house say u don kill urself 4 urself
Posted: at 3-02-2009 02:53 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mazi at 3-02-2009 02:57 PM (15 years ago)
(m)
not yet..until i finish wit u..
i hope ur waist get spring...if not....
Posted: at 3-02-2009 02:57 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- bilol at 3-02-2009 03:03 PM (15 years ago)
(f)
c as u dey breathe.no stamina,no experience.u dey piss me offffffffff.
Posted: at 3-02-2009 03:03 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mazi at 3-02-2009 03:06 PM (15 years ago)
(m)
u never answer ma question
cos if ur waist no get spring...i wont be held responsible for any damage(s).
Posted: at 3-02-2009 03:06 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- baloo at 3-02-2009 03:09 PM (15 years ago)
(m)
 Grin
2 fighting....
Posted: at 3-02-2009 03:09 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mazi at 3-02-2009 03:11 PM (15 years ago)
(m)
pikin pass
Posted: at 3-02-2009 03:11 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- bilol at 3-02-2009 03:12 PM (15 years ago)
(f)
u don too old for me,if i handle u,ur breathe go stop under 2 mins and i no wan kill person
Posted: at 3-02-2009 03:12 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mazi at 3-02-2009 03:18 PM (15 years ago)
(m)
u think i'm surprised.
u can do it....if person dey see u..
dem go think u b virgin..
Posted: at 3-02-2009 03:18 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- osituga at 3-02-2009 03:20 PM (15 years ago)
(m)
 Cheesy Shocked Shocked Shocked Shocked
Posted: at 3-02-2009 03:20 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- bilol at 3-02-2009 03:24 PM (15 years ago)
(f)
yes ave got a virgin ass Grin Grin
Posted: at 3-02-2009 03:24 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mazi at 3-02-2009 03:26 PM (15 years ago)
(m)
osi...u don see am...
u think say she b pikin.
she get virgin ass...but alot don enter commot..lol
Posted: at 3-02-2009 03:26 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- bilol at 3-02-2009 03:30 PM (15 years ago)
(f)
who be pikin?i sabi pass u wella,if i give u some style ehn,u go nearly die
Posted: at 3-02-2009 03:30 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mazi at 3-02-2009 03:35 PM (15 years ago)
(m)
abeg i wan die..
come give me dat style..i dey wait.
Posted: at 3-02-2009 03:35 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- bilol at 3-02-2009 03:39 PM (15 years ago)
(f)
oya follow me,but b4 we go tell all our naijapals say u don dey go b dat.oya make it snappy,i dont ave much time
Posted: at 3-02-2009 03:39 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- SAmyrocko at 3-02-2009 03:42 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: mazi on  3-02-2009 03:26 PM
osi...u don see am...
u think say she b pikin.
she get virgin ass...but alot don enter commot..lol

 Grin Grin Grin Grin

Posted: at 3-02-2009 03:42 PM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Pires07 at 3-02-2009 03:44 PM (15 years ago)
(m)
lol, what r u ppl doing here

Posted: at 3-02-2009 03:44 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- SAmyrocko at 3-02-2009 03:47 PM (15 years ago)
(m)
We are playing.

Posted: at 3-02-2009 03:47 PM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
- bilol at 3-02-2009 03:49 PM (15 years ago)
(f)
he's playin wit his ................yeye boy
Posted: at 3-02-2009 03:49 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 2 3 [4] 5 6 7 ... 9