He who fights and runs away .... Na fear catch am Pikin wey no sabi em mama boyfriend... Dey call am brother A rolling stone no just dey roll... Na person push am. He who lives in a glass house……. Na im pepe rest A stitch intime........ Dey prevent further tear tear. Birds of the same feather...na the same mama born dem. One goodturn......... na correct power steering be that. A bird inhand........ Wetin e wan be again if no be barbeque. Half bread………. Is better than buns/ puff puff D journey of a thousand miles……. Ol’boy e beta make u carry your car go o or enter aeroplane He who laughs last........ na mumu. Why im no catch the joke at the first time and laugh when others dey laugh? The patient dog........ Na hunger go kill am. All work and no play……Na Banker be dat All play and no work…… Abeg na real life be dat. Afterall i see as u happy wen dem declare holiday.
Common sense is indeed not common.
Posted: at 27-02-2012 05:37 PM (12 years ago) | Hero
Dude I understand, the first law of Newton is telling on you "for every action there is always an equal and opposite reaction." For your enlongated 4 to look just like you it means that you are yet to recover from the subsidy.
Common sense is indeed not common.
Posted: at 29-02-2012 06:47 AM (12 years ago) | Hero