jublow at 29-02-2012 03:24 PM (12 years ago) (m) BASTARD Posted: at 29-02-2012 03:24 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
tyman at 29-02-2012 03:31 PM (12 years ago) (m) U shall all reap what u sow & one after d other n ABACHA is down waiting 4 u pll. Posted: at 29-02-2012 03:31 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
Treasure2 at 29-02-2012 03:32 PM (12 years ago) (f) hmm Posted: at 29-02-2012 03:32 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
Thanking God for UK...... cos if not for dem man yi ti jelo niyen now. see him face.... Posted: at 29-02-2012 03:38 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
totallove at 29-02-2012 04:06 PM (12 years ago) (m) abeg make them leave him alone,afterall na banana republick ,anythingbody thief and go,no record,all this money follow bank and not by ghana must go,where are the securitys,where are oders?i beg make una leave him alone ooh,banana republic-we black face yellow for yansh-smelling republic!! Posted: at 29-02-2012 04:06 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ajanni at 29-02-2012 05:45 PM (12 years ago) (m) hmmmm
no vex my dear Posted: at 29-02-2012 05:45 PM (12 years ago) | Grande Master | |
Reply |
Treasure2 at 29-02-2012 05:47 PM (12 years ago) (f) no vex my dear
Reall angry with you. Posted: at 29-02-2012 05:47 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
ajanni at 29-02-2012 05:49 PM (12 years ago) (m) Posted: at 29-02-2012 05:49 PM (12 years ago) | Grande Master | |
Reply |
ajanni at 29-02-2012 05:50 PM (12 years ago) (m) Reall angry with you.  am very sorri my dear -- ok? Posted: at 29-02-2012 05:50 PM (12 years ago) | Grande Master | |
Reply |
Senegal at 29-02-2012 06:06 PM (12 years ago) (m) Just one of the thieves in Nigeria Posted: at 29-02-2012 06:06 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
Akanjohn at 29-02-2012 06:30 PM (12 years ago) (m) ABEG WHEN HIM GO RETURN THE MONEY NAH BECAUSE PEOPLE DON DIE FOR THAT STATE :'( :'( :'( :'( Posted: at 29-02-2012 06:30 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Ifemylove at 29-02-2012 06:37 PM (12 years ago) (f) Nemesis has catch up wit u.....BARAWO Posted: at 29-02-2012 06:37 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
gift80 at 29-02-2012 06:39 PM (12 years ago) (f) DELTA PPLE NA THIEF DEM BE NAAA! JUST LIKE EDO PPLE DEH DO ASHEWO! HAUSA PPLE DEH KILL PERSON,...YORUBA PPLE DEM BE COWARDS! IGBO PPLE DEH DO BUSINESS!
***MISTAKE SORRY IGBO PPLE NA PROFESSIONAL ARMED RUBBER*****
Posted: at 29-02-2012 06:39 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
zanemen at 29-02-2012 06:41 PM (12 years ago) (m) sorry oooo, if Edo people dey do ashewo, na Igbo you dey see for cocain line...dem full Norway,Danmark..some dey Sweden, but cold drive them, dem dey finland, na dem full Holland dey do cocain business,enter Germany ,dem go load motor na cocain they full inside,were in the world Igbo no dey do cocain....Now you are quick to judge....i talk am if we seprate today, Igbo go show people pepper na im dey their mind, the one wey we they see now small, that time Igbo go sell everybody make dem remain...open cup make i tell you how to use am....I have friends in Uk , everyday they complain of Igbos with their fake life.na them spoil the country....all the people wey una kill with fake drugs ,their blood they cry for una head.As them dey kill their papa and mama for money ritual , them nor they satisfy. Posted: at 29-02-2012 06:41 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
What really Hurts me soooo so much is that, when he comes back to 9ja, u the same people leaving comments here will say (RAKA DEDE) to him, u same people will worship @ his FEET, but if u same people c a commom Man stealing just N500, u,ll BEAT him to (DEATH) without wasting time.(no wonder people say,) (There are 2Differnt Lawz, 1 for the POOR, & 1 for the RICH, if this trial was in 9ja the BARTARD would ave gone FREE, c the Diffrerence btw OYINBO(whiteman) & ENIYAN DUDU (Black man)[/color] Posted: at 29-02-2012 08:55 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
SEBI IDON FINISH NOW???  YOU THOUGHT YOU OWNED TOMORROW................AND FOR THOSE STILL LOOTING AND STEALING, YOUR END WILL BE NO BETTER! AWON OLE ODALE, OLORIMAJE ADIYE, ODARAN!!! Posted: at 29-02-2012 09:13 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
FADANKAJE at 29-02-2012 09:25 PM (12 years ago) (m) :'( :'( :'( :'( :'( Posted: at 29-02-2012 09:25 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
deetom03 at 29-02-2012 09:29 PM (12 years ago) (m) DELTA PPLE NA THIEF DEM BE NAAA! JUST LIKE EDO PPLE DEH DO ASHEWO! HAUSA PPLE DEH KILL PERSON,...YORUBA PPLE DEM BE COWARDS! IGBO PPLE DEH DO BUSINESS!
IGBO PEOPLE THEY DO MONEY RITUAL !!!!! DRUG TRAFFICKING. Posted: at 29-02-2012 09:29 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
FADANKAJE at 29-02-2012 09:36 PM (12 years ago) (m) THEY SHOULD EXAMINE THIS THIEF. I THINK HE HAS A MENTAL DISORDER. Posted: at 29-02-2012 09:36 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
olivgirl at 29-02-2012 10:26 PM (12 years ago) (f) who removd my comment? Posted: at 29-02-2012 10:26 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |