Posted: at | |
| |||||
U shall all reap what u sow & one after d other n ABACHA is down waiting 4 u pll. Reply
| |||||
hmm Reply
| |||||
Thanking God for UK...... cos if not for dem man yi ti jelo niyen now. Replysee him face....
| |||||
abeg make them leave him alone,afterall na banana republick ,anythingbody thief and go,no record,all this money follow bank and not by ghana must go,where are the securitys,where are oders?i beg make una leave him alone ooh,banana republic-we black face yellow for yansh-smelling republic!! Reply
| |||||
Quote from: Treasure2 on 29-02-2012 02:16 PM hmmmm no vex my dear
| |||||
Quote from: ajanni on 29-02-2012 05:45 PM no vex my dear Reall angry with you. ![]() ![]()
| |||||
Quote from: kebella on 29-02-2012 02:58 PM ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Treasure2 on 29-02-2012 05:47 PM Reall angry with you. ![]() ![]() am very sorri my dear -- ok?
| |||||
Just one of the thieves in Nigeria Reply
| |||||
ABEG WHEN HIM GO RETURN THE MONEY NAH BECAUSE PEOPLE DON DIE FOR THAT STATE :'( :'( :'( :'( Reply
| |||||
Nemesis has catch up wit u.....BARAWO Reply
| |||||
Quote from: japlo on 29-02-2012 09:11 AM DELTA PPLE NA THIEF DEM BE NAAA! JUST LIKE EDO PPLE DEH DO ASHEWO! HAUSA PPLE DEH KILL PERSON,...YORUBA PPLE DEM BE COWARDS! IGBO PPLE DEH DO BUSINESS! ***MISTAKE SORRY IGBO PPLE NA PROFESSIONAL ARMED RUBBER*****
| |||||
sorry oooo, if Edo people dey do ashewo, na Igbo you dey see for cocain line...dem full Norway,Danmark..some dey Sweden, but cold drive them, dem dey finland, na dem full Holland dey do cocain business,enter Germany ,dem go load motor na cocain they full inside,were in the world Igbo no dey do cocain....Now you are quick to judge....i talk am if we seprate today, Igbo go show people pepper na im dey their mind, the one wey we they see now small, that time Igbo go sell everybody make dem remain...open cup make i tell you how to use am....I have friends in Uk , everyday they complain of Igbos with their fake life.na them spoil the country....all the people wey una kill with fake drugs ,their blood they cry for una head.As them dey kill their papa and mama for money ritual , them nor they satisfy. Reply
| |||||
What really Hurts me soooo so much is that, when he comes back to 9ja, u the same people leaving comments here will say Reply(RAKA DEDE) to him, u same people will worship @ his FEET, but if u same people c a commom Man stealing just N500, u,ll BEAT him to (DEATH) without wasting time.(no wonder people say,) (There are 2Differnt Lawz, 1 for the POOR, & 1 for the RICH, if this trial was in 9ja the BARTARD would ave gone FREE, c the Diffrerence btw OYINBO(whiteman) & ENIYAN DUDU (Black man)[/color]
| |||||
SEBI IDON FINISH NOW??? Reply![]() ![]() ![]()
| |||||
:'( :'( :'( :'( :'( Reply
| |||||
Quote from: dogodajiabuja on 29-02-2012 07:53 AM DELTA PPLE NA THIEF DEM BE NAAA! JUST LIKE EDO PPLE DEH DO ASHEWO! HAUSA PPLE DEH KILL PERSON,...YORUBA PPLE DEM BE COWARDS! IGBO PPLE DEH DO BUSINESS! IGBO PEOPLE THEY DO MONEY RITUAL !!!!! DRUG TRAFFICKING.
| |||||
THEY SHOULD EXAMINE THIS THIEF. I THINK HE HAS A MENTAL DISORDER. Reply
| |||||
who removd my comment? Reply
|
Public Outrage As Viral Video Shows Police Manhandling Pregnant Woman in Akwa Ibom (Video)
Nine Suspects Arrested Over Murder Of Anambra Lawmaker, Justice Azuka (Photos + Video)
Bride-to-Be Sparks Controversy After Spending Night With Ex While Delivering Wedding Invitation
Blessing CEO Reportedly Engaged—Fiancé’s Identity Sparks Speculation
They Are Not Worship Leaders -Pastor Chris Speaks On Gospel Musicians’ Exit From Christ Embassy
“I’m a Solid Babe With My Own Money”: Toke Makinwa Brags Days After Teebillz Called Her Barren
Popular Gospel Singer, Paul Nwokocha’s Second Marriage Reportedly Ends After Two Years
REVEALED: Nigerians Now Hide, Avoid Quarrels To Evade Trump's Deportation
Iyabo Ojo’s Daughter, Priscilla Ojo And Her Man, Juma Hold Their Nikkai Ceremony in Tanzania
Brighton v Chelsea: English FA Cup Match,Team News,Goal Scorers and Stats