I HAVE A QUESTION..WHY? PART 1 (Page 3)

Date: 03-03-2012 6:44 am (13 years ago) | Author: RICHARD DURON
1 2 [3]
- gimac at 4-03-2012 10:57 AM (13 years ago)
(m)
no wat ...
Posted: at 4-03-2012 10:57 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- duron at 4-03-2012 06:56 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: FlyMamacita on  4-03-2012 09:54 AM
haaa poster com answer these i go answer ur own

Ans 1.The Bible said that Eve was made from Adams rib, Right? So men look at the Women loosely and close why wondering this specie does not behave as if they were made from us

Ans 2. Is as if we cheat on women because we only want to know if there is any difference between Lisa and Linda, And truth be told, we dont cheat on women... All the sex we have, we do it with women

Ans 3.Women must work because because na dem dey eat pass

Ans.4.Why we go worship una wey be women, Wetin u get pass me? U get honeypot i get penis, U no fit use ur own without my own

Ans 5.After Nine months of pregnancy, we still take the credit because it is not easy to fill a tommy with just one piece of saussage for Nine good months

I hope that Answers ur questions
Posted: at 4-03-2012 06:56 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- kebella at 4-03-2012 07:21 PM (13 years ago)
(f)
puahhhh  Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 4-03-2012 07:21 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- giftmurphy at 4-03-2012 07:36 PM (13 years ago)
(f)
too musc question poster...now where do  i start from answerin them?
Posted: at 4-03-2012 07:36 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- gimac at 4-03-2012 08:55 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: duron on  4-03-2012 06:56 PM
Ans 1.The Bible said that Eve was made from Adams rib, Right? So men look at the Women loosely and close why wondering this specie does not behave as if they were made from us

Ans 2. Is as if we cheat on women because we only want to know if there is any difference between Lisa and Linda, And truth be told, we dont cheat on women... All the sex we have, we do it with women

Ans 3.Women must work because because na dem dey eat pass

Ans.4.Why we go worship una wey be women, Wetin u get pass me? U get t*t* i get p*n**s, U no fit use ur own without my own

Ans 5.After Nine months of pregnancy, we still take the credit because it is not easy to fill a tommy with just one piece of saussage for Nine good months

I hope that Answers ur questions


well articulated ,well finish and well answer but why
Posted: at 4-03-2012 08:55 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- FlyMamacita at 4-03-2012 09:46 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: duron on  4-03-2012 06:56 PM
Ans 1.The Bible said that Eve was made from Adams rib, Right? So men look at the Women loosely and close why wondering this specie does not behave as if they were made from us

Ans 2. Is as if we cheat on women because we only want to know if there is any difference between Lisa and Linda, And truth be told, we dont cheat on women... All the sex we have, we do it with women

Ans 3.Women must work because because na dem dey eat pass

Ans.4.Why we go worship una wey be women, Wetin u get pass me? U get t*t* i get p*n**s, U no fit use ur own without my own

Ans 5.After Nine months of pregnancy, we still take the credit because it is not easy to fill a tommy with just one piece of saussage for Nine good months

I hope that Answers ur questions

i no fit laff  Grin Grin  Grin
Posted: at 4-03-2012 09:46 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- duron at 5-03-2012 02:12 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: giftmurphy on  4-03-2012 07:36 PM
too musc question poster...now where do  i start from answerin them?

Start from the one you know the answer to
Posted: at 5-03-2012 02:12 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- duron at 5-03-2012 02:14 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: gimac on  4-03-2012 08:55 PM

Why because there are more questions than answers in this post, So that is the same reason why i aske Why?
Posted: at 5-03-2012 02:14 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- gimac at 5-03-2012 10:50 PM (13 years ago)
(m)
gbam,but why
Posted: at 5-03-2012 10:50 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- sarah555 at 6-03-2012 12:19 AM (13 years ago)
(f)
dis your why level fit bring u big moni wey u dey wait for since, cos if u produce am as music, d album go sell well well. no worry, i fit sign u in for my record label.
Posted: at 6-03-2012 12:19 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- giftmurphy at 6-03-2012 01:18 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: sarah555 on  6-03-2012 12:19 AM
dis your why level fit bring u big moni wey u dey wait for since, cos if u produce am as music, d album go sell well well. no worry, i fit sign u in for my record label.
Grin Grin Grin
Posted: at 6-03-2012 01:18 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- gimac at 6-03-2012 07:30 AM (13 years ago)
(m)
 Huh? Huh? Huh?
Posted: at 6-03-2012 07:30 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- duron at 7-03-2012 06:31 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: sarah555 on  6-03-2012 12:19 AM
dis your why level fit bring u big moni wey u dey wait for since, cos if u produce am as music, d album go sell well well. no worry, i fit sign u in for my record label.

Abeg Sarah na which one be ur record label, I dey find sponsor since but i never see, Explain to me ooo abeg
Posted: at 7-03-2012 06:31 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- gimac at 7-03-2012 07:57 AM (13 years ago)
(m)
hahaha
Posted: at 7-03-2012 07:57 AM (13 years ago) | Hero
Reply
1 2 [3]

Featured Discussions