9jakrazy at 4-02-2009 03:48 PM (15 years ago) (m) Na true-o! very conservative. They love their kind only Posted: at 4-02-2009 03:48 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
kido123 at 4-02-2009 04:53 PM (15 years ago) (m) Na true-o! very conservative. They love their kind only who? speak english na?... Posted: at 4-02-2009 04:53 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
na the man in suit abi na coat self.. Posted: at 4-02-2009 05:31 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
OOPS! U WAN LEARN ISOKO?THEIR GIRLS GO WOUND U IF U SABI AM WELL.THEY LYK PPL WEY DEY FIT SPEAK THEIR LANGUAGE
dis 1 de talk off tune, abi u don download 1 bottle the guy is high, no be only him sha. including the one wey say him be 9jakrazy or sumthing like dat!!!! Posted: at 4-02-2009 08:45 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Toks-E at 4-02-2009 09:06 PM (15 years ago) (m) Could you see what people does, I was in the mosque in the middle of prayer when a man brought out a stick of cigratte, I was shocked infact I nearly dropped my bottle of beer
2.0. Posted: at 4-02-2009 09:06 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
na only laugh u come laugh fr here? carry time oh!!!!! Posted: at 5-02-2009 09:33 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Gwhy at 5-02-2009 10:06 AM (15 years ago) (m) mosque with bottle of beer? if aboki catch u my hand no dey ooooooooooo
me no dey there abi u wan mak dem cari JIHAD come naijapals?
Be the change u want 2 c in d WORLD Posted: at 5-02-2009 10:06 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
lyinka at 5-02-2009 12:23 PM (15 years ago) (m) No mind am
GREATER IS HE IN ME THAN HE IN THE WORLD Posted: at 5-02-2009 12:23 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Gwhy at 5-02-2009 12:33 PM (15 years ago) (m) No mind am
tithe boy,no mind who?
Be the change u want 2 c in d WORLD Posted: at 5-02-2009 12:33 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
lyinka at 5-02-2009 12:53 PM (15 years ago) (m) Gwhy she you no no say I just dey try cover you. You no remeber say na you ur father use do tithe for your church
GREATER IS HE IN ME THAN HE IN THE WORLD Posted: at 5-02-2009 12:53 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Gwhy at 5-02-2009 12:58 PM (15 years ago) (m) Gwhy she you no no say I just dey try cover you. You no remeber say na you ur father use do tithe for your church
c barawò ban sa. If u no quick catch thief,thief go wan catch owner!!!
Be the change u want 2 c in d WORLD Posted: at 5-02-2009 12:58 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
lyinka at 5-02-2009 01:06 PM (15 years ago) (m) Reply |
Gwhy at 5-02-2009 01:27 PM (15 years ago) (m) why u come scatter mouth lik ds shey mak we knw say u brush dis mornin abi?
Be the change u want 2 c in d WORLD Posted: at 5-02-2009 01:27 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kido123 at 5-02-2009 01:46 PM (15 years ago) (m) why u come scatter mouth lik ds shey mak we knw say u brush dis mornin abi? hw ur own teeth be? Posted: at 5-02-2009 01:46 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
lyinka at 5-02-2009 02:00 PM (15 years ago) (m) Thank you jare Kido I tyre for the guy self
GREATER IS HE IN ME THAN HE IN THE WORLD Posted: at 5-02-2009 02:00 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Toks-E at 5-02-2009 03:55 PM (15 years ago) (m) Reply |
Gwhy at 6-02-2009 09:09 AM (15 years ago) (m) why u come scatter mouth lik ds shey mak we knw say u brush dis mornin abi? hw ur own teeth be? he b like ur ....... Own.
Be the change u want 2 c in d WORLD Posted: at 6-02-2009 09:09 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Gwhy at 6-02-2009 09:10 AM (15 years ago) (m) why u come scatter mouth lik ds shey mak we knw say u brush dis mornin abi? hw ur own teeth be? he b like ur ....... Own.
Be the change u want 2 c in d WORLD Posted: at 6-02-2009 09:10 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
iphie at 6-02-2009 09:19 AM (15 years ago) (f) why u come scatter mouth lik ds shey mak we knw say u brush dis mornin abi? HIM SCATTER MOUTH BECUS HIM NO SAY U NO FIT CRACK JOKE LIKE AM........... GUY U TRY UR JOKE SWEET PPL NO NO SAY WHEN IN D HOUSE OF GOD U MUST B IN SPIRIT.......DONE WELL Posted: at 6-02-2009 09:19 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Gwhy at 6-02-2009 09:49 AM (15 years ago) (m) why u come scatter mouth lik ds shey mak we knw say u brush dis mornin abi? HIM SCATTER MOUTH BECUS HIM NO SAY U NO FIT CRACK JOKE LIKE AM........... GUY U TRY UR JOKE SWEET PPL NO NO SAY WHEN IN D HOUSE OF GOD U MUST B IN SPIRIT.......DONE WELL
Be the change u want 2 c in d WORLD Posted: at 6-02-2009 09:49 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |