Could you see what people does, I was in the mosque in the middle of prayer when a man brought out a stick of cigratte, I was shocked infact I nearly dropped my bottle of beer
GREATER IS HE IN ME THAN HE IN THE WORLD
Posted: at 3-02-2009 09:34 PM (15 years ago) | Gistmaniac
degreatest2 at 4-02-2009 09:22 AM (15 years ago) (m)
Quote from: Pires07 on 3-02-2009 10:45 PM
yes tell us, we are listening as u waka dey go, yes wetin come happen
As i dey waka dey go,,,, I see "WAT PEOPLE DOES" tell dis guy make hin type for pidgin english next time if hin no fit type good english, I no get money for bullet proof and i never renew my Odeshi!!!!!
Posted: at 4-02-2009 09:22 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Could you see what people does, I was in the mosque in the middle of prayer when a man brought out a stick of cigratte, I was shocked infact I nearly dropped my bottle of beer
ol boy, yu try jare.... wetin u sef dey do with beer bottle? abi na water for prayer dey inside?....
Posted: at 4-02-2009 09:31 AM (15 years ago) | Gistmaniac
yes tell us, we are listening as u waka dey go, yes wetin come happen
As i dey waka dey go,,,, I see "WAT PEOPLE DOES" tell dis guy make hin type for pidgin english next time if hin no fit type good english, I no get money for bullet proof and i never renew my Odeshi!!!!!
...everywhere i go they keep saying i'm Unique, well that's because my swag defines me.
Posted: at 4-02-2009 09:39 AM (15 years ago) | Gistmaniac
degreatest2 at 4-02-2009 03:40 PM (15 years ago) (m)
Quote from: lyinka on 4-02-2009 11:25 AM
NO mind me the next one go be for pigin language
U try, i dey expect next one for pidgin oh! but if u wan use isoko, just type the tin for english and go to Translation.com click translate from "Oyibo to Isoko" we go see the thing for isoko here!
Posted: at 4-02-2009 03:40 PM (15 years ago) | Gistmaniac