EMMYBOSS at 7-03-2012 07:09 AM (12 years ago) (m) DEY FOR ALLOW AM NA Posted: at 7-03-2012 07:09 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
the mad man don move Posted: at 7-03-2012 08:21 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ajanni at 7-03-2012 08:32 AM (12 years ago) (m) he for get free treatment there oooooo Posted: at 7-03-2012 08:32 AM (12 years ago) | Grande Master | |
Reply |
I've always lived by 3 principles:
1. Honour ur God, 2. Love ur Family and 3. Defend your Country Posted: at 7-03-2012 08:36 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ok ooh i don hear By the way, is this ur real pix on ur profile?
I've always lived by 3 principles:
1. Honour ur God, 2. Love ur Family and 3. Defend your Country Posted: at 7-03-2012 08:37 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kp45 at 7-03-2012 08:51 AM (12 years ago) (m) I support am Posted: at 7-03-2012 08:51 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
cy4sure at 7-03-2012 09:33 AM (12 years ago) (m) hahahaha Naija..........the man no dey mad @ all .........he won go america by madness way no bi him fault abeg. Posted: at 7-03-2012 09:33 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
simon4real at 7-03-2012 09:33 AM (12 years ago) (m) Reply |
MYKELGUY at 7-03-2012 09:49 AM (12 years ago) (m) hahahahaaa na wa oooo, even naija don tire mad man, watin i still dey don for naija na
i wonder ooooooooooo.........even me too. Posted: at 7-03-2012 09:49 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Reply |
Idbabe at 7-03-2012 10:27 AM (12 years ago) (f) u know the man ni..abi na your boyfriend,,
Woman don slap u before ni? Na me go start am Posted: at 7-03-2012 10:27 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
davegino at 7-03-2012 11:28 AM (12 years ago) (m) HEHE Posted: at 7-03-2012 11:28 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Preshpat at 7-03-2012 11:29 AM (12 years ago) (f) abeg, they should free the guy alone, let him go to his abroad..........lol Posted: at 7-03-2012 11:29 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
gloxxy98 at 7-03-2012 11:39 AM (12 years ago) (f) the man no get moni to go to europe, but him tricks no work out all Posted: at 7-03-2012 11:39 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
proudlyedo at 7-03-2012 11:49 AM (12 years ago) (m) the man is not mad ............ Posted: at 7-03-2012 11:49 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
eddiecute at 7-03-2012 12:02 PM (12 years ago) (m) Am sure that man lives in europe he came to nigeria normal, went to his village and on his way back to europe they make him mad at d airport... We all know wat nigerians can do Posted: at 7-03-2012 12:02 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
dickman2 at 7-03-2012 12:10 PM (12 years ago) (m) Woman don slap u before ni? Na me go start am [/quote..see this calabar girl ..i want slap your papa ni,,too much dog meat dey worry u for your head ooo.. Posted: at 7-03-2012 12:10 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
dickman2 at 7-03-2012 12:14 PM (12 years ago) (m) Woman don slap u before ni? Na me go start am
u be girl ..not yet woman please..so slap your boyfriend ..if u have ...see your fish head.. Posted: at 7-03-2012 12:14 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kebella at 7-03-2012 12:21 PM (12 years ago) (f)
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 7-03-2012 12:21 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
dickman2 at 7-03-2012 12:34 PM (12 years ago) (m) Reply |