ehaaa!!!!! confusion don enter e don brake that your heavy melon head, full with maggot , well you deserve it, na waka i dey waka dey go
you just mess for where small children dey, na!!!!! you make face like this,so if them see you them no go say you mess, i catch you,i no sey na your style , well i waka commot
Chei! ekwesemeehhh, C mith with dis maggot pikin. Since e waka come here na d kain maggot wey im b wey e don dey define since. No wonder say im brain na only 1 way e dey enter bcos of d maggot way fullam. U go remain mumu 4 live as ur type dey dey hard 2 catch. Posted: at 22-04-2012 08:05 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
franel at 24-04-2012 06:06 AM (12 years ago) (m) Na wa oooo. 2 Fighters
Common sense is indeed not common. Posted: at 24-04-2012 06:06 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
na waka i just dey waka pass Posted: at 24-04-2012 12:04 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Lmax at 24-04-2012 01:06 PM (11 years ago) (m) 2 funny Posted: at 24-04-2012 01:06 PM (11 years ago) | Newbie | |
Reply |
at 24-04-2012 02:43 PM (11 years ago) na you sabi Posted: at 24-04-2012 02:43 PM (11 years ago) | | |
Reply |
franel at 28-04-2012 07:47 AM (11 years ago) (m) It's really amazing when two strangers become the best of friends...but it's really sad when the best of friends become two strangers. "We must all live together as brothers or perish alone as fools." -Dr. Martin Luther King, Jr.
Common sense is indeed not common. Posted: at 28-04-2012 07:47 AM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
franel at 2-05-2012 06:20 AM (11 years ago) (m) pacing
Common sense is indeed not common. Posted: at 2-05-2012 06:20 AM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
and yeyering Posted: at 2-05-2012 01:32 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Shydaimma at 2-05-2012 07:55 PM (11 years ago) (f) It's really amazing when two strangers become the best of friends...but it's really sad when the best of friends become two strangers. "We must all live together as brothers or perish alone as fools." -Dr. Martin Luther King, Jr.
good one there...but wat exactly is ur point
okies na since you need my website here is it www.shydaimma.....Dat's oll wait!!!!!! dat's oll Posted: at 2-05-2012 07:55 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
franel at 2-05-2012 08:36 PM (11 years ago) (m) Are you putting me on the spotlight?
Common sense is indeed not common. Posted: at 2-05-2012 08:36 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
Shydaimma at 2-05-2012 08:47 PM (11 years ago) (f) no on de spotdark
okies na since you need my website here is it www.shydaimma.....Dat's oll wait!!!!!! dat's oll Posted: at 2-05-2012 08:47 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
see your face like rotten donut Posted: at 2-05-2012 10:11 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Emmagency9 at 2-05-2012 11:02 PM (11 years ago) (m)
If you don't like me, 1. Take a map, 2. Get a car (even if na borrow), 3. Drive to HELL!. Have a nice trip. ✔ Posted: at 2-05-2012 11:02 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
franel at 3-05-2012 06:20 AM (11 years ago) (m) no on de spotdark
Common sense is indeed not common. Posted: at 3-05-2012 06:20 AM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
Shydaimma at 3-05-2012 06:59 AM (11 years ago) (f)
okies na since you need my website here is it www.shydaimma.....Dat's oll wait!!!!!! dat's oll Posted: at 3-05-2012 06:59 AM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
franel at 3-05-2012 07:02 PM (11 years ago) (m)
Common sense is indeed not common. Posted: at 3-05-2012 07:02 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
Shydaimma at 3-05-2012 07:30 PM (11 years ago) (f)
okies na since you need my website here is it www.shydaimma.....Dat's oll wait!!!!!! dat's oll Posted: at 3-05-2012 07:30 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
Huh yeye ppl Posted: at 3-05-2012 08:29 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Idbabe at 4-05-2012 03:02 PM (11 years ago) (f) Y na? Posted: at 4-05-2012 03:02 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
franel at 5-05-2012 09:22 PM (11 years ago) (m) ask de dude above you
Common sense is indeed not common. Posted: at 5-05-2012 09:22 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |