aliaaz at 16-03-2012 01:38 PM (12 years ago) (m) k
They closed the door but that ain't stop me from coming in ;) Posted: at 16-03-2012 01:38 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ramramah at 16-03-2012 01:42 PM (12 years ago) (f) Even their appearance tells it all Posted: at 16-03-2012 01:42 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
DFD4REAL at 16-03-2012 02:05 PM (12 years ago) (m) OMG... THIS NIGGAS CALLED MY MEMORY BACK, WHEN THERE WAS NO HANGING LEGS EVEN AT THE FACE OF THE LAW COURT Posted: at 16-03-2012 02:05 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
pee8700 at 16-03-2012 02:09 PM (12 years ago) (m) waitin pple dy alwys find 4 dis cult tin see al dis promiseing feature leaders waitin dem dey carry thier slf do GOD pls help US Posted: at 16-03-2012 02:09 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
imoc at 16-03-2012 02:20 PM (12 years ago) (m) at last una don finish crazy cult boys., Posted: at 16-03-2012 02:20 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
danny6 at 16-03-2012 02:22 PM (12 years ago) (m) Black axe, black bra, vickings, dey bam, dey well, bla...bla...bla.. no kain name we no go hear. Bra wey be woman brazier sef don turn to cult name. Wetin dey happen? Cult na vitamin C? wetin all these yeye cult dey give dem for body? mumu people go just dey kill themselves for no just cause. Abeg oga police make una luck those fools for prison forever. Dem don spoil our young society with their rubbish beliefs. Make dem cult themselves to hell inside prison. Animals!!
Posted: at 16-03-2012 02:22 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
danny6 at 16-03-2012 02:26 PM (12 years ago) (m) this are the kind of students or criminals that will never let some other serious students learn in our higher institutions of learning though i heard they are in the secondary schools this days
8) Posted: at 16-03-2012 02:26 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
danny6 at 16-03-2012 02:29 PM (12 years ago) (m) Bad eggs affiliated from high institution! Posted: at 16-03-2012 02:29 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mama no dey ooooooh,papa no dey ooooooh,if you want to fire me fire make i die,i will neva follow you to that station...........see fools
lol...they don land their selves for station now. useless boys Posted: at 16-03-2012 02:38 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
DFD4REAL at 16-03-2012 02:46 PM (12 years ago) (m) OMG THOSE DAYS WHERE THERE WHERE NO HANGING LEGS Posted: at 16-03-2012 02:46 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
otagermo at 16-03-2012 03:17 PM (12 years ago) (m) waste product.............they should waste those fool ones and for all................................they are minus in the society..........only if they will agree to go and face the boko idiots in a gun combat............. Posted: at 16-03-2012 03:17 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
hazzycute at 16-03-2012 03:32 PM (12 years ago) (m) UNA NO DEY TIRED OF ALL THIS BULLSHIT , NA ONE BY ONE GOD WILL CATCH REST OF U PPLE ON PE KAN TO LEYIN DANU Posted: at 16-03-2012 03:32 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
elmatado at 16-03-2012 03:41 PM (12 years ago) (m) see face like horo Posted: at 16-03-2012 03:41 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
georgecool at 16-03-2012 04:27 PM (12 years ago) (m) true tak brother..... Posted: at 16-03-2012 04:27 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
georgecool at 16-03-2012 04:31 PM (12 years ago) (m) Black axe, black bra, vickings, dey bam, dey well, bla...bla...bla.. no kain name we no go hear. Bra wey be woman brazier sef don turn to cult name. Wetin dey happen? Cult na vitamin C? wetin all these yeye cult dey give dem for body? mumu people go just dey kill themselves for no just cause. Abeg oga police make una luck those fools for prison forever. Dem don spoil our young society with their rubbish beliefs. Make dem cult themselves to hell inside prison. Animals!!
I always like your coomment but this one annoy me,i hope you read the post...they say aiyes and eiye...watin consign other names there....sailing continue....anyhow nice comment the game will never end,stop insult. Posted: at 16-03-2012 04:31 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
georgecool at 16-03-2012 04:36 PM (12 years ago) (m) OMG... THIS NIGGAS CALLED MY MEMORY BACK, WHEN THERE WAS NO HANGING LEGS EVEN AT THE FACE OF THE LAW COURT
quote am finish...even at the face of deeeeeeeeeeee......proudly sailor Posted: at 16-03-2012 04:36 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
2million at 16-03-2012 04:38 PM (12 years ago) (m) as it was in the beginning so shall it be to the end Posted: at 16-03-2012 04:38 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
wow!!! among the eleven 11 no igbo man there.ibo guys una be no1 for the betterment of 9ja.dont mind those fools.hope they will answer the ugba.
bcos the Igbo"s don't know the values of education, majority of you are into unclean businesses. Posted: at 16-03-2012 04:41 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
aso4life1 at 16-03-2012 04:41 PM (12 years ago) (m) see dem faces. mumu dey . mumu dey, mumu dey yafun yafun
if u attack my papa house, I'll retaliate but if you are peace loving,I will embrace you Posted: at 16-03-2012 04:41 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
smallmoto at 16-03-2012 04:45 PM (12 years ago) (m) how l wish they will face d full wrath of d law Posted: at 16-03-2012 04:45 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |