ukanwnne at 22-03-2012 06:45 PM (12 years ago) (m) this is the result we get bcos of bad govt n it will stil be raising by day as unemployment keep raising so we should blame our bad n greed rulers. Posted: at 22-03-2012 06:45 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
buzo1 at 22-03-2012 06:53 PM (12 years ago) (m) warri boys u na don try make u na come lagos that juju no go work. Posted: at 22-03-2012 06:53 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
Idbabe at 22-03-2012 07:03 PM (12 years ago) (f) Good for okada man. He went to congratulate his fellow arm robber and he was sent to where he belong. Mtcheeeeeeew Posted: at 22-03-2012 07:03 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
dhowafe at 22-03-2012 07:04 PM (12 years ago) (m) Na wao warri boys no dey carry last
Muguuu!!!!!! where u see say na warri boys do am?? na so una dey take carry news wen no get head, idiot!! Posted: at 22-03-2012 07:04 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
dhowafe at 22-03-2012 07:11 PM (12 years ago) (m) if dem no Thief dem go be Comedian Warri boyz no dey carry last hehehehe
Mk God punish u well well 4 watin u jst yan so, tell where u see say na warri boy 4 the post, Muguu!!! hw am i sure say nor be ur brothers be that?? Posted: at 22-03-2012 07:11 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
kebella at 22-03-2012 07:16 PM (12 years ago) (f) Reply |
dhowafe at 22-03-2012 07:17 PM (12 years ago) (m) warri boys u na don try make u na come lagos that juju no go work.
Ewu!! if u nor knw d difference btw Edo and Delta state, go check ur map, i no sure say u go primary school, cos if u go, u for knw say Ekpoma dey Edo state, and Warri dey Delta State, now tell me where u see warri or delta state 4 the post?? Dump head!!! Posted: at 22-03-2012 07:17 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
dhowafe at 22-03-2012 07:25 PM (12 years ago) (m) mi Queen, no mind this pple here, them go jst hear one thing, pick out one tribe 4 their insults.. anything wen concern money, dem go say Igbo pple, 4 this life who no like money?? them go hear of rape, them go say na yoruba, and if u check their history well, maybe them born them thru rape that na y them no get sense.. nw na Warri, ok tell me where them see warri 4 the post nw.. Posted: at 22-03-2012 07:25 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Na wao warri boys no dey carry last
bia i hope u are sleeping u hear warri 4 dat news nobi ekpoma wey dey der and ekpoma na Edo state Posted: at 22-03-2012 07:39 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
kebella at 22-03-2012 07:41 PM (12 years ago) (f) Reply |
CHUKAGLY at 22-03-2012 07:52 PM (12 years ago) (m) Action film
I DEPEND SOLELY IN GOD Posted: at 22-03-2012 07:52 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ajanni at 22-03-2012 08:00 PM (12 years ago) (m) edo state again? Posted: at 22-03-2012 08:00 PM (12 years ago) | Grande Master | |
Reply |
toibeli at 22-03-2012 08:01 PM (12 years ago) (m) If this people are so good in what they do, why did they need a native doctor? Posted: at 22-03-2012 08:01 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ajanni at 22-03-2012 08:01 PM (12 years ago) (m) Action film
you sure? Posted: at 22-03-2012 08:01 PM (12 years ago) | Grande Master | |
Reply |
Reply |
kebella at 22-03-2012 09:04 PM (12 years ago) (f) Reply |
Ewu!! if u nor knw d difference btw Edo and Delta state, go check ur map, i no sure say u go primary school, cos if u go, u for knw say Ekpoma dey Edo state, and Warri dey Delta State, now tell me where u see warri or delta state 4 the post?? Dump head!!!
I tire for them oo Posted: at 22-03-2012 09:18 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
if dem no Thief dem go be Comedian Warri boyz no dey carry last hehehehe
how do you know the Thieves are from warri?? No offense man !! Stop making inflammatory comments !!! Mcheeeeeew !!! Posted: at 22-03-2012 09:24 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Mojoh at 22-03-2012 09:25 PM (12 years ago) (m) Smart native doctor, he didn't want to be short-changed. Posted: at 22-03-2012 09:25 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
If this people are so good in what they do, why did they need a native doctor?
it's to spice up their power,maybe ! Posted: at 22-03-2012 09:26 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |