ajanni at 24-03-2012 08:48 PM (12 years ago) (m) Posted: at 24-03-2012 08:48 PM (12 years ago) | Grande Master | |
Reply |
stuffman at 24-03-2012 10:38 PM (12 years ago) (m) FG should employ all diz native doctor for armrobber dectator Posted: at 24-03-2012 10:38 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
na today Posted: at 24-03-2012 11:15 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Confirose at 25-03-2012 02:26 AM (12 years ago) (f) Posted: at 25-03-2012 02:26 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
All of una wey dey yab armed robbers,if I catch una,una go no say khaki no bi ledder!!! Posted: at 25-03-2012 11:21 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ajanni at 25-03-2012 03:15 PM (12 years ago) (m) I C so you be armed robber too? Posted: at 25-03-2012 03:15 PM (12 years ago) | Grande Master | |
Reply |
I C so you be armed robber too?
armed robber no better pass all this olodo politicians ?? Man must wack ooo Oga na for where you dey live sef ? I dey find work ooo Posted: at 25-03-2012 03:20 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Beklas at 25-03-2012 04:01 PM (12 years ago) (f) Armed Robbers Again Na Only God Go Help Us For This Country. Posted: at 25-03-2012 04:01 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
All of una wey dey yab armed robbers,if I catch una,una go no say khaki no bi ledder!!!
Aaaaaaah.........you sef follow?
KINDLY IGNORE ANY TYPING ERROR, IT'S CALLED SLIP OF FINGER. R.I.P HATERS. Posted: at 25-03-2012 07:05 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
my dear do not judge so that u will not be judge, leave innocent people alone ok, just let us keep praying for nigeria, for GOD himself to take control of everything, AMEN Posted: at 25-03-2012 07:34 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
my dear do not judge so that u will not be judge, leave innocent people alone ok, just let us keep praying for nigeria, for GOD himself to take control of everything, AMEN
Do not judge armed robbers? are you been serious or trying to take the piss?
KINDLY IGNORE ANY TYPING ERROR, IT'S CALLED SLIP OF FINGER. R.I.P HATERS. Posted: at 25-03-2012 07:36 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ajanni at 25-03-2012 08:15 PM (12 years ago) (m) armed robber no better pass all this olodo politicians ?? Man must wack ooo Oga na for where you dey live sef ? I dey find work ooo
haaaahhaaaha you wan mark my house? Posted: at 25-03-2012 08:15 PM (12 years ago) | Grande Master | |
Reply |
bellocity at 26-03-2012 09:48 AM (12 years ago) (m) Hum Posted: at 26-03-2012 09:48 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
I never know say Obasanjo dey drink Garri ...Naija una too much!!!! coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read this. Posted: at 11-07-2012 10:26 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
smile77 at 12-07-2012 08:56 AM (11 years ago) (m) hmmmmmmmmmmmm Posted: at 12-07-2012 08:56 AM (11 years ago) | Upcoming | |
Reply |
HMMMMMMMMMMMM
I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ Posted: at 12-07-2012 10:34 PM (11 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
benin boys go look for job and allow innocent people to rest
YOU GET WORK? EWU, SEE YOUR LIFE, THE TOPIC SAYS EKPOMA IN EDO STATE, WATIN COME CONCERN BENIN, YOU NEED A BRAIN RECHECK EWU GO BACK TO SCHOOL AND UPGRADE YOURSELF
I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ Posted: at 12-07-2012 10:41 PM (11 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Na warri pple dey come Edo State come thief oo, If you go Warri na so so theif them de thief o. If you no take care self them go thief your legs join Pam slippers.
I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ Posted: at 12-07-2012 10:42 PM (11 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
dickman2 at 1-08-2012 08:43 AM (11 years ago) (m) Reply |
such evil will never end as long as we are ruled by the most sophisticated criminals called LEADERS. Build d roads, stabilize electricity, build new industires to create jobs, build a new face of security less of corrupt minds, fix light and cameras in the streets, then i promise crime will come down. How i wish they go for the corrupt leaders. Posted: at 22-06-2013 10:37 PM (10 years ago) | Newbie | |
Reply |