iphie at 9-02-2009 03:52 PM (15 years ago) (f) oyin my darhling...........hw now? abeg i no need d church name just tell me d waterside wey dem go........na dat 1, simple 1, na im i need....................sweety pie Posted: at 9-02-2009 03:52 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
femaadinho at 9-02-2009 04:22 PM (15 years ago) (m) river benue Posted: at 9-02-2009 04:22 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Gwhy at 9-02-2009 05:09 PM (15 years ago) (m) oyin my darhling...........hw now? abeg i no need d church name just tell me d waterside wey dem go........na dat 1, simple 1, na im i need....................sweety pie
u b ....ian dis 1 wey u dey cal onyin darling
Be the change u want 2 c in d WORLD Posted: at 9-02-2009 05:09 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 9-02-2009 07:43 PM (15 years ago) (m) river benue
the one wey dey 9ja? Posted: at 9-02-2009 07:43 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Gwhy at 9-02-2009 08:32 PM (15 years ago) (m) river benue
the one wey dey 9ja? no na d 1 wey dey CAMEROUN!!!
Be the change u want 2 c in d WORLD Posted: at 9-02-2009 08:32 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
nice one babe.. Posted: at 9-02-2009 09:02 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
lyinka at 9-02-2009 09:29 PM (15 years ago) (m) lol I tyre for you people ooo
GREATER IS HE IN ME THAN HE IN THE WORLD Posted: at 9-02-2009 09:29 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
oyin my darhling...........hw now? abeg i no need d church name just tell me d waterside wey dem go........na dat 1, simple 1, na im i need....................sweety pie
baby gurl... just block me make we follow go there 2geda... Posted: at 10-02-2009 07:56 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
oyin my darhling...........hw now? abeg i no need d church name just tell me d waterside wey dem go........na dat 1, simple 1, na im i need....................sweety pie
u b ....ian dis 1 wey u dey cal onyin darling na u wey she 4 call am make ya mind sweet u abi ? Posted: at 10-02-2009 07:58 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Veeeerry funnie... onyin you try wella... So all the congregation go drink all the wine, beer and whisky... hehehe! hmmmm Which tune you come dey hmmm this early morning again?
"Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c Posted: at 10-02-2009 08:37 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Gwhy at 10-02-2009 09:17 AM (15 years ago) (m) lol I tyre for you people ooo
na only tyre abi,very soon u go RIM 4 us!!!
Be the change u want 2 c in d WORLD Posted: at 10-02-2009 09:17 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Gwhy at 10-02-2009 09:19 AM (15 years ago) (m) Veeeerry funnie... onyin you try wella... So all the congregation go drink all the wine, beer and whisky... hehehe! hmmmm Which tune you come dey hmmm this early morning again? wen waz dat?
Be the change u want 2 c in d WORLD Posted: at 10-02-2009 09:19 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Gwhy at 10-02-2009 09:22 AM (15 years ago) (m) oyin my darhling...........hw now? abeg i no need d church name just tell me d waterside wey dem go........na dat 1, simple 1, na im i need....................sweety pie
u b ....ian dis 1 wey u dey cal onyin darling na u wey she 4 call am make ya mind sweet u abi ? if na me he no good,abi u no go lik am?
Be the change u want 2 c in d WORLD Posted: at 10-02-2009 09:22 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Veeeerry funnie... onyin you try wella... So all the congregation go drink all the wine, beer and whisky... hehehe! hmmmm Which tune you come dey hmmm this early morning again? wen waz dat? Check the time na... why you come dey ask me, na me post am?
"Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c Posted: at 10-02-2009 10:04 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Gwhy at 10-02-2009 10:18 AM (15 years ago) (m) Veeeerry funnie... onyin you try wella... So all the congregation go drink all the wine, beer and whisky... hehehe! hmmmm Which tune you come dey hmmm this early morning again? wen waz dat? Check the time na... why you come dey ask me, na me post am? silly na fight?No b simple questn i ask?
Be the change u want 2 c in d WORLD Posted: at 10-02-2009 10:18 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Veeeerry funnie... onyin you try wella... So all the congregation go drink all the wine, beer and whisky... hehehe! hmmmm Which tune you come dey hmmm this early morning again? wen waz dat? Check the time na... why you come dey ask me, na me post am? silly na fight?No b simple questn i ask? Who dey fight you? Your question just sounds too silly that all.
"Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c Posted: at 10-02-2009 11:00 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Gwhy at 10-02-2009 11:11 AM (15 years ago) (m) Veeeerry funnie... onyin you try wella... So all the congregation go drink all the wine, beer and whisky... hehehe! hmmmm Which tune you come dey hmmm this early morning again? wen waz dat? Check the time na... why you come dey ask me, na me post am? silly na fight?No b simple questn i ask? Who dey fight you? Your question just sounds too silly that all. lik ur name abi?Na u i tak resemble na!!
Be the change u want 2 c in d WORLD Posted: at 10-02-2009 11:11 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 10-02-2009 12:47 PM (15 years ago) (m) river benue
the one wey dey 9ja? no na d 1 wey dey CAMEROUN!!! dis one wey you dey carry yan anyhow so, i dey suspect say that insect don bite your brain. Posted: at 10-02-2009 12:47 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Reply |
size1 at 10-02-2009 02:44 PM (15 years ago) (m) sombody update me Posted: at 10-02-2009 02:44 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |