A teacher ask kido123 if u ve 3oranges n Onyi collects 2 hw many will remain Kido123 immediately answered na fight now.
yu see ya life?? na oranges yu fit follow me join when better thing like that onyin friend wey dey work for cowbell plc dey? report yaself to rezi parm ASAP... i rest my case.
Posted: at 10-02-2009 05:18 PM (15 years ago) | Gistmaniac
onyinyenaija at 10-02-2009 07:20 PM (15 years ago) (f)
u no say d kolo tie em leg 1 place dgreat dey 4 mechanic since morning dey repair dat ambulance i been dey beg rezi make e no scrape all im bia bia b4 this time... na shaving powder dem go take clear any ting wey resemble bia bia...4 im bodi
Posted: at 10-02-2009 07:20 PM (15 years ago) | Gistmaniac
u no say d kolo tie em leg 1 place dgreat dey 4 mechanic since morning dey repair dat ambulance i been dey beg rezi make e no scrape all im bia bia b4 this time... na shaving powder dem go take clear any ting wey resemble bia bia...4 im bodi
na waoh o! Onyin na only u?
Be the change u want 2 c in d WORLD
Posted: at 10-02-2009 07:41 PM (15 years ago) | Gistmaniac
u no say d kolo tie em leg 1 place dgreat dey 4 mechanic since morning dey repair dat ambulance i been dey beg rezi make e no scrape all im bia bia b4 this time... na shaving powder dem go take clear any ting wey resemble bia bia...4 im bodi
Posted: at 11-02-2009 12:44 AM (15 years ago) | Gistmaniac
degreatest2 at 11-02-2009 10:29 AM (15 years ago) (m)
Quote from: onyinyenaija on 10-02-2009 07:20 PM
u no say d kolo tie em leg 1 place dgreat dey 4 mechanic since morning dey repair dat ambulance i been dey beg rezi make e no scrape all im bia bia b4 this time... na shaving powder dem go take clear any ting wey resemble bia bia...4 im bodi
Onyin, if na me mention ur name now, U go dey provoke like amadioha!!!!!
Posted: at 11-02-2009 10:29 AM (15 years ago) | Gistmaniac
u no say d kolo tie em leg 1 place dgreat dey 4 mechanic since morning dey repair dat ambulance i been dey beg rezi make e no scrape all im bia bia b4 this time... na shaving powder dem go take clear any ting wey resemble bia bia...4 im bodi
Onyin, if na me mention ur name now, U go dey provoke like amadioha!!!!!
No mind Onyi she dey suffer from Pulchritude cutaneous profundity.
Posted: at 13-02-2009 10:03 AM (15 years ago) | Gistmaniac
u no say d kolo tie em leg 1 place dgreat dey 4 mechanic since morning dey repair dat ambulance i been dey beg rezi make e no scrape all im bia bia b4 this time... na shaving powder dem go take clear any ting wey resemble bia bia...4 im bodi
Onyin, if na me mention ur name now, U go dey provoke like amadioha!!!!!
No mind Onyi she dey suffer from Pulchritude cutaneous profundity.
yeppaa!!! Doshe don kill me ooo.. headache don start..
Posted: at 13-02-2009 10:15 AM (15 years ago) | Gistmaniac