onyin n kido123 Hmmmmm (Page 2)

Date: 10-02-2009 7:53 pm (15 years ago) | Author: Gy Kits
1 [2] 3
- size1 at 11-02-2009 10:57 AM (15 years ago)
(m)
pesin wey call rain na him rain go beat
Posted: at 11-02-2009 10:57 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kido123 at 11-02-2009 10:58 AM (15 years ago)
(m)
dis na the only proverb wey yu sabi?
Posted: at 11-02-2009 10:58 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Gwhy at 11-02-2009 11:18 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: kido123 on 11-02-2009 10:58 AM
dis na the only proverb wey yu sabi?
i wonder o.

Posted: at 11-02-2009 11:18 AM (15 years ago) | Gistmaniac

- Gwhy at 11-02-2009 11:19 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: kido123 on 11-02-2009 10:58 AM
dis na the only proverb wey yu sabi?
i wonder o.But u knw say person wey rain dey alwayz leak enta im house no go fit 4get dat kind proverb na

Posted: at 11-02-2009 11:19 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Sillyjokker at 11-02-2009 11:19 AM (15 years ago)
(f)
Quote from: kido123 on 11-02-2009 10:48 AM
wetin i find come here sef?

Thank God I no even read the thing sef...

Posted: at 11-02-2009 11:19 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- size1 at 11-02-2009 11:27 AM (15 years ago)
(m)
G way, i knw ur madness de start 11am. room beware
Posted: at 11-02-2009 11:27 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Gwhy at 11-02-2009 11:32 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: Sillyjokker on 11-02-2009 11:19 AM
Quote from: kido123 on 11-02-2009 10:48 AM
wetin i find come here sef?

Thank God I no even read the thing sef...
hw u com tak knw wetin dey inside?

Posted: at 11-02-2009 11:32 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Gwhy at 11-02-2009 11:33 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: Sillyjokker on 11-02-2009 11:19 AM
Quote from: kido123 on 11-02-2009 10:48 AM
wetin i find come here sef?

Thank God I no even read the thing sef...
hw u com tak knw wetin dey inside?

Posted: at 11-02-2009 11:33 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Sillyjokker at 11-02-2009 11:35 AM (15 years ago)
(f)
Quote from: Gwhy on 11-02-2009 11:33 AM
Quote from: Sillyjokker on 11-02-2009 11:19 AM
Quote from: kido123 on 11-02-2009 10:48 AM
wetin i find come here sef?

Thank God I no even read the thing sef...
hw u com tak knw wetin dey inside?

Where I take write say I don see the content?

Posted: at 11-02-2009 11:35 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Gwhy at 11-02-2009 11:42 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: Sillyjokker on 11-02-2009 11:35 AM
Quote from: Gwhy on 11-02-2009 11:33 AM
Quote from: Sillyjokker on 11-02-2009 11:19 AM
Quote from: kido123 on 11-02-2009 10:48 AM
wetin i find come here sef?

Thank God I no even read the thing sef...
hw u com tak knw wetin dey inside?

Where I take write say I don see the content?
na until u write i go knw say u don c am?

Posted: at 11-02-2009 11:42 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Sillyjokker at 11-02-2009 11:46 AM (15 years ago)
(f)
Quote from: Gwhy on 11-02-2009 11:42 AM
Quote from: Sillyjokker on 11-02-2009 11:35 AM
Quote from: Gwhy on 11-02-2009 11:33 AM
Quote from: Sillyjokker on 11-02-2009 11:19 AM
Quote from: kido123 on 11-02-2009 10:48 AM
wetin i find come here sef?

Thank God I no even read the thing sef...
hw u com tak knw wetin dey inside?

Where I take write say I don see the content?
na until u write i go knw say u don c am?

Yes of course... since you are not a magician,

Posted: at 11-02-2009 11:46 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Gwhy at 11-02-2009 11:52 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: Sillyjokker on 11-02-2009 11:46 AM
Quote from: Gwhy on 11-02-2009 11:42 AM
Quote from: Sillyjokker on 11-02-2009 11:35 AM
Quote from: Gwhy on 11-02-2009 11:33 AM
Quote from: Sillyjokker on 11-02-2009 11:19 AM
Quote from: kido123 on 11-02-2009 10:48 AM
wetin i find come here sef?

Thank God I no even read the thing sef...
hw u com tak knw wetin dey inside?

Where I take write say I don see the content?
na until u write i go knw say u don c am?

Yes of course... since you are not a magician,
if i no b magician,hw i com tak knw?

Posted: at 11-02-2009 11:52 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Sillyjokker at 11-02-2009 12:03 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: Gwhy on 11-02-2009 11:52 AM
Quote from: Sillyjokker on 11-02-2009 11:46 AM
Quote from: Gwhy on 11-02-2009 11:42 AM
Quote from: Sillyjokker on 11-02-2009 11:35 AM
Quote from: Gwhy on 11-02-2009 11:33 AM
Quote from: Sillyjokker on 11-02-2009 11:19 AM
Quote from: kido123 on 11-02-2009 10:48 AM
wetin i find come here sef?

Thank God I no even read the thing sef...
hw u com tak knw wetin dey inside?

Where I take write say I don see the content?
na until u write i go knw say u don c am?

Yes of course... since you are not a magician,
if i no b magician,hw i com tak knw?

Oya!..answer your self now

Posted: at 11-02-2009 12:03 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Gwhy at 11-02-2009 12:05 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: Sillyjokker on 11-02-2009 12:03 PM
Quote from: Gwhy on 11-02-2009 11:52 AM
Quote from: Sillyjokker on 11-02-2009 11:46 AM
Quote from: Gwhy on 11-02-2009 11:42 AM
Quote from: Sillyjokker on 11-02-2009 11:35 AM
Quote from: Gwhy on 11-02-2009 11:33 AM
Quote from: Sillyjokker on 11-02-2009 11:19 AM
Quote from: kido123 on 11-02-2009 10:48 AM
wetin i find come here sef?

Thank God I no even read the thing sef...
hw u com tak knw wetin dey inside?

Where I take write say I don see the content?
na until u write i go knw say u don c am?

Yes of course... since you are not a magician,
if i no b magician,hw i com tak knw?

Oya!..answer your self now
idon ans

Posted: at 11-02-2009 12:05 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyinyenaija at 11-02-2009 12:10 PM (15 years ago)
(f)
siilyjokker come make we chat na leave this people....i dey wait for u
Posted: at 11-02-2009 12:10 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Gwhy at 11-02-2009 12:23 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: onyinyenaija on 11-02-2009 12:10 PM
siilyjokker come make we chat na leave this people....i dey wait for u
jealousy don com o,fat belle dey wori som pple 4 here o

Posted: at 11-02-2009 12:23 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- lyinka at 11-02-2009 12:23 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: onyinyenaija on 11-02-2009 12:10 PM
siilyjokker come make we chat na leave this people....i dey wait for u

why be say na only sillyjokker you call why u no call the rest roommate.

Abi ...

Posted: at 11-02-2009 12:23 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Gwhy at 11-02-2009 12:24 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: onyinyenaija on 11-02-2009 12:10 PM
siilyjokker come make we chat na leave this people....i dey wait for u
jealousy don com o,fat belle dey wori som pple 4 here o

Posted: at 11-02-2009 12:24 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyinyenaija at 11-02-2009 12:54 PM (15 years ago)
(f)
hiyaa!! jealousy 4 u ? ... nothing wey person no go see 4 here...pls give me a break..ahhh!
Posted: at 11-02-2009 12:54 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 [2] 3