White Dogs (Page 2)

Date: 08-04-2012 3:10 pm (12 years ago) | Author: Ndiana-Abasi Etim
1 [2]
- BournIdentity at 10-04-2012 09:45 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: kaycee22 on 10-04-2012 07:27 PM
ok what?.... ur identity don burn.....

mind yourself now
Posted: at 10-04-2012 09:45 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- kaycee22 at 10-04-2012 09:47 PM (12 years ago)
(m)
i hear,
no mynd  ur self.....
Posted: at 10-04-2012 09:47 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- justjero at 11-04-2012 07:52 AM (12 years ago)
(m)
Perfect answer naija man!!
Posted: at 11-04-2012 07:52 AM (12 years ago) | Newbie
Reply
- BournIdentity at 11-04-2012 08:03 AM (12 years ago)
(m)
yeye wey dey shine teeth, na which side dey pick u come?
Posted: at 11-04-2012 08:03 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- queenrukky at 11-04-2012 10:22 AM (12 years ago)
(f)
 Tongue
Posted: at 11-04-2012 10:22 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- BournIdentity at 11-04-2012 12:26 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: kaycee22 on 10-04-2012 09:47 PM
i hear,
no mynd  ur self.....

U drink or u drunk?
Posted: at 11-04-2012 12:26 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 11-04-2012 12:44 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: justjero on 11-04-2012 07:52 AM
Perfect answer naija man!!

You use i-gbo smoke garri sote ur mouth no fit close again. I go use bleach with kerosene identify your face kon dry yam for sun wen I finish na only hallelujah you go dey sing dey go.
Posted: at 11-04-2012 12:44 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- kaycee22 at 11-04-2012 12:48 PM (12 years ago)
(m)
burn ur identity,,,,, justjero,,,,, quinruky,,,,stephen153,,,,,how ona dey?
i just dey pass i say  mek i hail ona........... ona well doneoooooooooooooooo
Posted: at 11-04-2012 12:48 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- BournIdentity at 11-04-2012 12:58 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: kaycee22 on 11-04-2012 12:48 PM
burn ur identity,,,,, justjero,,,,, quinruky,,,,stephen153,,,,,how ona dey?
i just dey pass i say  mek i hail ona........... ona well doneoooooooooooooooo

I no blame u, u dey form King kon dey flirt around dey talk talk say u dey cee 22girls per day. You go burn in HELL if u no repent!
Posted: at 11-04-2012 12:58 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- kaycee22 at 11-04-2012 01:05 PM (12 years ago)
(m)
hikhikhikhikjikjikjikjujujumumumu i laff with local language....
wish u get real identity, i for cee u join d 22girls, any way i leave u for jossy.....
Posted: at 11-04-2012 01:05 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- BournIdentity at 11-04-2012 01:15 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: kaycee22 on 11-04-2012 01:05 PM
hikhikhikhikjikjikjikjujujumumumu i laff with local language....
wish u get real identity, i for cee u join d 22girls, any way i leave u for jossy.....

I dey laff u cos na only mumu like u go dey laff yourself, still dey flirt anyhow like u no get future.
Posted: at 11-04-2012 01:15 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- kaycee22 at 11-04-2012 01:19 PM (12 years ago)
(m)
i hear,
na where future house dey, i wan see am......
Posted: at 11-04-2012 01:19 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- BournIdentity at 11-04-2012 01:29 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: kaycee22 on 11-04-2012 01:19 PM
i hear,
na where future house dey, i wan see am......

try upgradam from ceein 22 to ceeing 44girls per day. You go come cee d future house wella
Posted: at 11-04-2012 01:29 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 11-04-2012 01:32 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: Splendidndy on  8-04-2012 03:10 PM
Papa Peter was chewing bone after eating his meal during a visit to the UK.
In front of him was a white man who was eating biscuits.
After watching Papa Peter for a while, the White man said,
"You must be an African."
Papa Peter answered, "Hahahaha!, Yes my brother, in fact proudly Nigerian!"
White Man: "I see, what do dogs eat in your country?".
Papa Peter: "In my country our dogs eat biscuits.
What do you think?

I dey laugh again o
Posted: at 11-04-2012 01:32 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- lyinka at 11-04-2012 02:17 PM (12 years ago)
(m)
lol

Posted: at 11-04-2012 02:17 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- BournIdentity at 11-04-2012 02:28 PM (12 years ago)
(m)
nothing do u
Posted: at 11-04-2012 02:28 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- femiparadise at 11-04-2012 04:25 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: BournIdentity on 11-04-2012 12:44 PM
You use i-gbo smoke garri sote ur mouth no fit close again. I go use bleach with kerosene identify your face kon dry yam for sun wen I finish na only hallelujah you go dey sing dey go.
u no know say na [del]person[/del] or people papa be dat... abeg, take am easy ooo if not dem go ........
Posted: at 11-04-2012 04:25 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- chummyli at 11-04-2012 05:26 PM (12 years ago)
(f)
Ok

Posted: at 11-04-2012 05:26 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- kaycee22 at 11-04-2012 05:51 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: BournIdentity on 11-04-2012 01:29 PM
try upgradam from ceein 22 to ceeing 44girls per day. You go come cee d future house wella
born born bastic, comi fantastick,!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!
identity burn burn!!!!!!!!!
Posted: at 11-04-2012 05:51 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- BournIdentity at 11-04-2012 08:24 PM (12 years ago)
(m)
chei! u no tell me say u b rastafarian no wonder u no make my talk land wey u come dey show ur freestyle madness. Na d 44girz wey u dey cee wey upgrade ur mumu to mutula. yaba left or I REBORN u kon IDENTIFY u. mumu way u b
Posted: at 11-04-2012 08:24 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 [2]