Nigerian Female Artist, Gholden Girl Marries Her Rich Indian Lover (For Money?) (Page 5)

Date: 11-04-2012 12:47 pm (12 years ago) | Author: Daniel Bosai
1 2 3 4 [5] 6 7 8 9
- idealism at 12-04-2012 08:35 AM (12 years ago)
(m)
THIS ONE NOR BE ANOTHER GUY WEY BRING OYIBO COME NAIJA NA COME MARRY..SO WOMEN STILL THEY DO AM TOOO Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 12-04-2012 08:35 AM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- idealism at 12-04-2012 08:37 AM (12 years ago)
(m)
MAKE UNA LEAVE HER ALONE ALONE Oooo BSIDES ITS HER BUZNESS NOT SOMEONE ELSE OWN...CONGRATS TO BOF YOU Grin Grin Grin
Posted: at 12-04-2012 08:37 AM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- mike4real at 12-04-2012 08:50 AM (12 years ago)
(m)
HELO MY COUNTRY PEOPLE.... WHO WE GOT TO BLAME IS OUR LEADERS A BEG... IMAGINE 37 YRS OLD GRADUATE MARY OYINBO 67 ALL IN THE NAME OF EUROPE PAPERS. WHAT DO YOU EXPECT FROM OUR GIRLS TOO... THE GUY GO SKUL BUT NO JOB 4 D COUNTRY... THANK GOD HE NO JOIN 419 OR KARI DRUGS... NA TOKUNBO CARS WE DEY USE 4 LONG TIME, NOW WE DON DEY MARY TOKUNBO WOMAN BEING AGAIN.. HMMMM LORD HAVE MERCY ON US A BEG... MY PEOPLE, MAKE I FIND SOMETHING EAT. MAKE UNA WAIT ME A DEY COME...
Posted: at 12-04-2012 08:50 AM (12 years ago) | Newbie
Reply
- dickman2 at 12-04-2012 08:57 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: mike4real on 12-04-2012 08:50 AM
HELO MY COUNTRY PEOPLE.... WHO WE GOT TO BLAME IS OUR LEADERS A BEG... IMAGINE 37 YRS OLD GRADUATE MARY OYINBO 67 ALL IN THE NAME OF EUROPE PAPERS. WHAT DO YOU EXPECT FROM OUR GIRLS TOO... THE GUY GO SKUL BUT NO JOB 4 D COUNTRY... THANK GOD HE NO JOIN 419 OR KARI DRUGS... NA TOKUNBO CARS WE DEY USE 4 LONG TIME, NOW WE DON DEY MARY TOKUNBO WOMAN BEING AGAIN.. HMMMM LORD HAVE MERCY ON US A BEG... MY PEOPLE, MAKE I FIND SOMETHING EAT. MAKE UNA WAIT ME A DEY COME...
ok go eat..bros..
Posted: at 12-04-2012 08:57 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- dickman2 at 12-04-2012 09:00 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: idealism on 12-04-2012 08:37 AM
MAKE UNA LEAVE HER ALONE ALONE Oooo BSIDES ITS HER BUZNESS NOT SOMEONE ELSE OWN...CONGRATS TO BOF YOU Grin Grin Grin
na your sister,,u sound as if na one of your  family ..no vex,,
Posted: at 12-04-2012 09:00 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- somelove at 12-04-2012 09:05 AM (12 years ago)
(m)
infact i dey vex
Posted: at 12-04-2012 09:05 AM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- dickman2 at 12-04-2012 09:13 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: somelove on 12-04-2012 09:05 AM
infact i dey vex
why nah..tell us wetin dey vex u nah..
Posted: at 12-04-2012 09:13 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- howunaseeam at 12-04-2012 09:33 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: tony4chuks on 12-04-2012 08:14 AM
The man no get 1naira.....Why him no build another house 4 the girl family?
[/size][/color]

In fact look the small rubber table they even put the cake self, are you sure she is not under a spell?
Posted: at 12-04-2012 09:33 AM (12 years ago) | Newbie
Reply
- beckysan at 12-04-2012 09:43 AM (12 years ago)
(f)
 Roll Eyes
Posted: at 12-04-2012 09:43 AM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- legionkiwi at 12-04-2012 10:00 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: ajanni on 12-04-2012 07:50 AM
indian ?
i feel sorri for her mama oooooooo
why u feel sorry for the mother, indian get small dick abi na wetin
Posted: at 12-04-2012 10:00 AM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- franklinus1 at 12-04-2012 10:02 AM (12 years ago)
(m)
na me she won married before. is not by business make i waka pass joooo
Posted: at 12-04-2012 10:02 AM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- legionkiwi at 12-04-2012 10:11 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: howunaseeam on 12-04-2012 09:33 AM


In fact look the small rubber table they even put the cake self, are you sure she is not under a spell?
bros na judge the guy like that he feel gt moni na Grin
Posted: at 12-04-2012 10:11 AM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- needluv at 12-04-2012 10:22 AM (12 years ago)
(m)
I beg tell that black one with strip African material to wait for me . Blacki just wait no marry Pakistan or Arab i am coming with subsidy money
Posted: at 12-04-2012 10:22 AM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- patrx at 12-04-2012 10:28 AM (12 years ago)
(f)
wetin b ma own.....................me sef go marry soon no shakara for me joor gd for yhu..
Posted: at 12-04-2012 10:28 AM (12 years ago) | Newbie
Reply
- laskywizzy at 12-04-2012 10:30 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: Shaunie on 11-04-2012 01:45 PM
Money is important in life.every family must break the yoke of poverty in there life n the generation to come.
I dey tellssssssss you.
Posted: at 12-04-2012 10:30 AM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- K-TRUTH at 12-04-2012 10:32 AM (12 years ago)
(m)
lets just keep our eyes and ears open,you will seen the marriage wont last because it was contracted because of love of money,cant last.
Posted: at 12-04-2012 10:32 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- gloxxy98 at 12-04-2012 10:36 AM (12 years ago)
(f)
but i like these twins ooooooooooooooooo

i no no why she come phyuk up now.

shai, dey don design her like an indain girl. she don fine ooooooooooo
Posted: at 12-04-2012 10:36 AM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- ijidai at 12-04-2012 10:47 AM (12 years ago)
(m)
happy for her @ least.
Posted: at 12-04-2012 10:47 AM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- Ntotolo at 12-04-2012 11:16 AM (12 years ago)
(m)
Really?Huh??
Posted: at 12-04-2012 11:16 AM (12 years ago) | Newbie
Reply
- isbigo at 12-04-2012 11:21 AM (12 years ago)
(m)
Love ki....is either her time don dey reach expiration date or is because of the old man money.
LISTEN HOPE,OR WHAT EVER UR JEALOUS NAME IS,HAVE U GOTTEN UR OWN  MAN TO MARRY,U BITCH.U CLAIMED TO BE 23,WHILE UR PICTURE LOOKS LIKE U ARE 30 OR 33.JEALOUS PUNK.U DON EXPIRE BE THAT
Posted: at 12-04-2012 11:21 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 2 3 4 [5] 6 7 8 9