WARRI RATS VS LAGOS AND PORTHACOURT RATS

Date: 13-04-2012 9:25 pm (12 years ago) | Author: akpos alex
[1] 2 3 4
- at 13-04-2012 09:25 PM (12 years ago)
(m)
warri rats (boss)= men the these jankoliko rats dem feel say dem fit cage us for fight we when get experience and strong bone.they nor know say who nor go nor know their fada left lap dem go soon die open yanch nana.ukrakpo oghenepoyoyo bring the bongafish and tiko make we chew before we enta battle.

Lagos rats(boss)= wow those local low specimen of rats thinks they can defeat us.we got technology to wipe them off,they aint even well educated men.they are all brawl and no brains.hey Thompson bring salad with chicken for the men to eat also provide air conditions in their vests i want them to be strong n comfy before  entering  battle

porthacourt rats(boss)=what men i cant belive dose rats wen nor get swagg or effizzy wan fight us.wen only our outfit go make them faint,i just dey pity dem.guy don black da effizzy prince abeg  go the most expensive botique go buy clothes for our army.then come back make we go flex before battle.we go muder dose other rats with our flawless swagg.

WHO GO WIN

Posted: at 13-04-2012 09:25 PM (12 years ago) | Newbie
- chummyli at 13-04-2012 09:32 PM (12 years ago)
(f)
Poster na ur AREA rats naa

Posted: at 13-04-2012 09:32 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- tesboy at 14-04-2012 01:56 PM (12 years ago)
(m)
abuja buch rat
Posted: at 14-04-2012 01:56 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- akpos4 at 14-04-2012 09:59 PM (12 years ago)
(m)
so u nor sabi read.na u wan blame my fine name
Posted: at 14-04-2012 09:59 PM (12 years ago) | Newbie
Reply
- chummyli at 15-04-2012 02:43 AM (12 years ago)
(f)
So poster who come win naaa?

Posted: at 15-04-2012 02:43 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- monasea at 15-04-2012 10:43 AM (12 years ago)
(f)
na bokoharam rat!!!! Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked
Posted: at 15-04-2012 10:43 AM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- kaycee22 at 15-04-2012 11:26 AM (12 years ago)
(m)
rat forum....
Posted: at 15-04-2012 11:26 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- slasha009ja at 15-04-2012 11:52 AM (12 years ago)
(m)
i no fit laugh.
Posted: at 15-04-2012 11:52 AM (12 years ago) | Newbie
Reply
- francischi at 17-04-2012 03:19 PM (12 years ago)
(m)
hope say you follow them go  Grin

Posted: at 17-04-2012 03:19 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- femiparadise at 17-04-2012 03:44 PM (12 years ago)
(m)
poster, y u no add boko haram rat naa...
na dem for win if say dem dey inside...
Posted: at 17-04-2012 03:44 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- francischi at 17-04-2012 08:46 PM (12 years ago)
(m)
huh?

Posted: at 17-04-2012 08:46 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- akpos4 at 17-04-2012 09:29 PM (12 years ago)
(m)
maybe the next one.boko haram go join
Posted: at 17-04-2012 09:29 PM (12 years ago) | Newbie
Reply
- at 18-04-2012 09:46 AM (12 years ago)
another warri pikin don come.
Posted: at 18-04-2012 09:46 AM (12 years ago) |
Reply
- BournIdentity at 21-04-2012 07:15 AM (12 years ago)
(m)
hey, uncle u no am
Posted: at 21-04-2012 07:15 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- wakawaka247 at 21-04-2012 10:22 AM (12 years ago)
(m)
every body na be your uncle , one day your pikin go also be uncle for you,
me too i be your uncle , well na waka i dey waka pass.
Posted: at 21-04-2012 10:22 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- BournIdentity at 21-04-2012 04:51 PM (12 years ago)
(m)
no, u b my boy. And if u no take time, i go padlock your legs con glue your mouth
Posted: at 21-04-2012 04:51 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- chummyli at 21-04-2012 06:02 PM (12 years ago)
(f)
Abi

Posted: at 21-04-2012 06:02 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- wakawaka247 at 21-04-2012 07:58 PM (12 years ago)
(m)
make i waka leave this yeye ppls
Posted: at 21-04-2012 07:58 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- 212intentions at 22-04-2012 07:03 PM (12 years ago)
(m)
AKPOS Cheesy Cheesy Cheesy abeg talk dat question again
Posted: at 22-04-2012 07:03 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- BournIdentity at 23-04-2012 12:42 AM (12 years ago)
(m)
askam again e neva hearam
Posted: at 23-04-2012 12:42 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
[1] 2 3 4