Aalladinn at 11-02-2014 05:36 PM (10 years ago) (m)
y dis mental pipu dey alwayz post rubbish nd run for u pipu to comment . we neva see their comment on our post , yet we alwayz comment on theirs nd gat no reply from dem in return. mayb i will just leave u guys to cmt on dis 1 , cause i cnt cmt on someone post who ignores mine .
ADIOS . dis is my last cmt hia
Posted: at 11-02-2014 05:36 PM (10 years ago) | Gistmaniac
brightossy at 12-02-2014 07:36 PM (10 years ago) (m)
Quote from: Aalladinn on 11-02-2014 05:36 PM
y dis mental pipu dey alwayz post rubbish nd run for u pipu to comment . we neva see their comment on our post , yet we alwayz comment on theirs nd gat no reply from dem in return. mayb i will just leave u guys to cmt on dis 1 , cause i cnt cmt on someone post who ignores mine .
ADIOS . dis is my last cmt hia
Who b this made in china? Oya show ur I.D
Posted: at 12-02-2014 07:36 PM (10 years ago) | Gistmaniac
brightossy at 12-02-2014 07:44 PM (10 years ago) (m)
Quote from: Aalladinn on 12-02-2014 07:38 PM
i don c chummyli , i go cmt now .
anyway , am just joking . brightossy is my boy , i train d guy pass my dog ( zeigbo ) , am back
Chai, c ds guy wey i senior dey call me boi. I b 5859 years, u b ordinary 1605. Ask ppl wey senior u héré, na me turn zeigbo to small pikin, no allow me blind ur nose oh
Posted: at 12-02-2014 07:44 PM (10 years ago) | Gistmaniac