yori yori!! (Page 7)

Date: 19-08-2009 2:46 pm (14 years ago) | Author: emmanuel paul
1 ... 4 5 6 [7]
- black_samurai at 7-09-2009 10:56 PM (14 years ago)
(m)
hehhehe.. I actually don't know but what I hear is always "welli welli" chineke me. i'm with you my welli welli!!!

Posted: at 7-09-2009 10:56 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- ceejay58 at 7-09-2009 10:59 PM (14 years ago)
(m)

come Vivian,.... is dis d real u or should we be waiting 4 another....... Huh? Lips Sealed
[/quote]

Posted: at 7-09-2009 10:59 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- cleakoms at 7-09-2009 11:12 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: ceejay58 on  7-09-2009 10:55 PM
stori

ceejay why u dey after me?.. abeg leave me make i love ooooooo
Posted: at 7-09-2009 11:12 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- Kennee at 7-09-2009 11:16 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: emmyp on 19-08-2009 02:46 PM
can smone simply explain what it means and why do girls like the song most? Huh? Undecided

l tire sef ooo

Posted: at 7-09-2009 11:16 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- bigbaby at 8-09-2009 09:04 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: Kennee on  7-09-2009 11:16 PM
Quote from: emmyp on 19-08-2009 02:46 PM
can smone simply explain what it means and why do girls like the song most? Huh? Undecided

l tire sef ooo

watin dey make u tire
u don dey forget wen u dey play dat song 4 mi everyday abi
GOD do say i marri u dats y u dey get mouth
Posted: at 8-09-2009 09:04 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Uzzy at 8-09-2009 10:48 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: cleakoms on  7-09-2009 10:44 PM
Quote from: Uzzy on  7-09-2009 10:41 PM
Hmmmm ok o.....i was in the bank one day and on passing one young man there he called mi yori yori....only if i knew what he meant by that!!!

My dear if that is what it means so be it!!!!

hmmmm.. now you know dear... you make my heart do yori yori

Posted: at 8-09-2009 10:48 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- cleakoms at 8-09-2009 10:56 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: Uzzy on  8-09-2009 10:48 PM
Quote from: cleakoms on  7-09-2009 10:44 PM
Quote from: Uzzy on  7-09-2009 10:41 PM
Hmmmm ok o.....i was in the bank one day and on passing one young man there he called mi yori yori....only if i knew what he meant by that!!!

My dear if that is what it means so be it!!!!

hmmmm.. now you know dear... you make my heart do yori yori

you sure you ready for yori yori?
Posted: at 8-09-2009 10:56 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- Kennee at 8-09-2009 10:59 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: bigbaby on  8-09-2009 09:04 PM
Quote from: Kennee on  7-09-2009 11:16 PM
Quote from: emmyp on 19-08-2009 02:46 PM
can smone simply explain what it means and why do girls like the song most? Huh? Undecided

l tire sef ooo

watin dey make u tire
u don dey forget wen u dey play dat song 4 mi everyday abi
GOD do say i marri u dats y u dey get mouth

 Grin Grin Grin Grin Grin Wink Wink Kiss

Posted: at 8-09-2009 10:59 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Uzzy at 8-09-2009 11:10 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: cleakoms on  8-09-2009 10:56 PM
Quote from: Uzzy on  8-09-2009 10:48 PM
Quote from: cleakoms on  7-09-2009 10:44 PM
Quote from: Uzzy on  7-09-2009 10:41 PM
Hmmmm ok o.....i was in the bank one day and on passing one young man there he called mi yori yori....only if i knew what he meant by that!!!

My dear if that is what it means so be it!!!!

hmmmm.. now you know dear... you make my heart do yori yori



lol am not sure o!!!
you sure you ready for yori yori?

Posted: at 8-09-2009 11:10 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- tobegreat at 8-09-2009 11:21 PM (14 years ago)
(m)
uzzy ur face might look it but ur heart isnt ready for yori yori
i know ur kind
 Wink
Posted: at 8-09-2009 11:21 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- cleakoms at 8-09-2009 11:24 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: tobegreat on  8-09-2009 11:21 PM
uzzy ur face might look it but ur heart isnt ready for yori yori
i know ur kind
 Wink

hey leave us alone ooo. na we know as the thing dey do us oo..

infact i dey luvy luvy.  e  be like say i dey express roaddddddddddd
Posted: at 8-09-2009 11:24 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- Uzzy at 8-09-2009 11:46 PM (14 years ago)
(f)
haa na wa ooooooo!!!! Tobe how are u sure?

Posted: at 8-09-2009 11:46 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 ... 4 5 6 [7]