Why (Page 3)

Date: 06-09-2009 11:14 pm (14 years ago) | Author: Franklyn
1 2 [3]
- cleakoms at 8-09-2009 11:21 PM (14 years ago)
(m)
eat ke???.. we ain't carnibals in here ooo.. you won eat person for naija pal???
Posted: at 8-09-2009 11:21 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- tobegreat at 8-09-2009 11:25 PM (14 years ago)
(m)
ohh boy u no sexy at all, if u no understand uzzy go explain the koko of d matter
Posted: at 8-09-2009 11:25 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- Kennee at 8-09-2009 11:28 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: tobegreat on  8-09-2009 11:16 PM
uzzy love ur look, wanna eat u  Tongue

Eat with Care ooo  Cool

Posted: at 8-09-2009 11:28 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- ceejay58 at 8-09-2009 11:29 PM (14 years ago)
(m)
hhmmm..... abeg make una comot 4 road make i pass jor........... Lips Sealed
Posted: at 8-09-2009 11:29 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- cleakoms at 8-09-2009 11:30 PM (14 years ago)
(m)
lollllllll...hope say na mouth you go use eat am sha.. if na dat one, i concur.. but don't eat with any other thing??
Posted: at 8-09-2009 11:30 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- Ayemere at 8-09-2009 11:33 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: tobegreat on  8-09-2009 11:25 PM
ohh boy u no sexy at all, if u no understand uzzy go explain the koko of d matter
Guy u no don comot for the coco matter wen be day onbod
ie why women dey hide there age.
Posted: at 8-09-2009 11:33 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- cleakoms at 8-09-2009 11:37 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: Ayemere on  8-09-2009 11:33 PM
Quote from: tobegreat on  8-09-2009 11:25 PM
ohh boy u no sexy at all, if u no understand uzzy go explain the koko of d matter
Guy u no don comot for the coco matter wen be day onbod
ie why women dey hide there age.

u don forget say na koko dey lead to another koko..

hiding their age?  mayb dey scared of being older....
Posted: at 8-09-2009 11:37 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- Uzzy at 8-09-2009 11:40 PM (14 years ago)
(f)
lwkmd

Posted: at 8-09-2009 11:40 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Ayemere at 8-09-2009 11:51 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: Uzzy on  8-09-2009 11:40 PM
lwkmd
Uzzy u dey hear d coco sooooo
u resemable dat man dey beri d oder time (waco Jacko) abi na ur bros
Posted: at 8-09-2009 11:51 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- cleakoms at 8-09-2009 11:53 PM (14 years ago)
(m)
lollllllllll....my yori yori no be jacko.. she dey kampe
Posted: at 8-09-2009 11:53 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- Uzzy at 8-09-2009 11:59 PM (14 years ago)
(f)
@Ayemere
Me ke God forbid o!!!

@My yori yori
Thanks for the defense

Posted: at 8-09-2009 11:59 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- esonu at 9-09-2009 11:32 AM (14 years ago)
(m)
mehn i no sabi ooooo!!! my babe wey i don date for more than two yrs now, na just 2 days ago wey
she told me her real age!! dem sabi lie well well

Posted: at 9-09-2009 11:32 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- black_samurai at 9-09-2009 11:39 AM (14 years ago)
(m)
I have stopped since 2006 to ask women their age.. afterall they ain't gonna tell you the truth! But if you are smart, you'll figure it out as time goes on.

Advice: talk with her a lot, she'll tell you about her life, things she'd done in the pasts. Remember to ask her when it happened for every major even she told you of. You'll do your arithmetics at the end and   .. VIOLAAAAA!!!!  she's 29 and not 22!

Posted: at 9-09-2009 11:39 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- esonu at 9-09-2009 12:06 PM (14 years ago)
(m)
mehn i no sabi ooooo!!! my babe wey i don date for more than two yrs now, na just 2 days ago wey
she told me her real age!! dem sabi lie well well

Posted: at 9-09-2009 12:06 PM (14 years ago) | Hero
Reply
1 2 [3]