After all this yr's of yeye atleast i gain somefin & una won collect am from me (Page 4)

Date: 19-05-2014 8:24 am (9 years ago) | Author: Adedeji Amos Babatunde Brıght
1 2 3 [4] 5 6 7
- rakelly at 20-06-2014 10:59 AM (9 years ago)
(f)
 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 20-06-2014 10:59 AM (9 years ago) | Hero
Reply
- yettyness at 20-06-2014 11:10 AM (9 years ago)
(f)
you no dey face front? na see his shrine?
Posted: at 20-06-2014 11:10 AM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- zeigbo at 21-06-2014 10:25 PM (9 years ago)
(m)
hmmmm

Posted: at 21-06-2014 10:25 PM (9 years ago) | Addicted Hero
Reply
- omomarty at 22-06-2014 12:35 AM (9 years ago)
(f)
Quote from: jossy4reall on 10-06-2014 09:13 PM

he dey prepare for the lie wey he go tell u...datz why he just talk go north,,,talk go south still the lie no sweet....make u just beat am small so him eyes go clear

where i come from we nor de beat our husbands................... so tank u mr adviser
Posted: at 22-06-2014 12:35 AM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omomarty at 22-06-2014 12:36 AM (9 years ago)
(f)
Quote from: ExpertTbright on 12-06-2014 11:34 AM
you wey still owe me one Bosom  to press Roll Eyes
And If u tell her anything again, making two times to press press

sooooooooooooo u de press her Bosom  for corner b4 abi? Angry Angry Angry Angry
Posted: at 22-06-2014 12:36 AM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omomarty at 22-06-2014 12:39 AM (9 years ago)
(f)
Quote from: zeigbo on 20-06-2014 10:38 AM
i face front

good boyyyyyyyyyyyyy no look back ooooooooooo
Posted: at 22-06-2014 12:39 AM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- zeigbo at 22-06-2014 05:36 AM (9 years ago)
(m)
i go just vex press ur Bosom

Posted: at 22-06-2014 05:36 AM (9 years ago) | Addicted Hero
Reply
- omomarty at 22-06-2014 11:54 AM (9 years ago)
(f)
try am na if my dog nor bite ur tennis Angry
Posted: at 22-06-2014 11:54 AM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ExpertTbright at 22-06-2014 06:01 PM (9 years ago)
(m)
Quote from: zeigbo on 22-06-2014 05:36 AM
i go just vex press ur Bosom
they never born u well  Roll Eyes
U won press my wife Bosom ,,, mtchew na that day u die Angry

Posted: at 22-06-2014 06:01 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- rakelly at 23-06-2014 01:52 PM (9 years ago)
(f)
but u dey press alabi own
Posted: at 23-06-2014 01:52 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 24-06-2014 07:34 AM (9 years ago)
(m)
No carry issue go that side
Alabi own na public anybody fit press am
Na the press press make her Bosom  flat like the slippers wey zeigbo dey wear go shrine

Posted: at 24-06-2014 07:34 AM (9 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 24-06-2014 07:37 AM (9 years ago)
(m)
Quote from: omomarty on 22-06-2014 12:36 AM
sooooooooooooo u de press her Bosom  for corner b4 abi? Angry Angry Angry Angry
baby no
It is just that if i won punish am na so i dey punish am
See ano dey enjoy anything for her Bosom  o to God who made me

U have the best Bosom  ever
Oya kiss  Kiss

Posted: at 24-06-2014 07:37 AM (9 years ago) | Hero
Reply
- yettyness at 24-06-2014 10:48 AM (9 years ago)
(f)
expert so like this u are.....see your life....hmmmm.
Posted: at 24-06-2014 10:48 AM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rakelly at 24-06-2014 02:18 PM (9 years ago)
(f)
hohohohoho
how in life be?
Posted: at 24-06-2014 02:18 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- omomarty at 24-06-2014 09:29 PM (9 years ago)
(f)
Quote from: ExpertTbright on 24-06-2014 07:34 AM
No carry issue go that side
Alabi own na public anybody fit press am
Na the press press make her Bosom  flat like the slippers wey zeigbo dey wear go shrine

how u take knw say her Bosom  flat? u don see am before Angry
Posted: at 24-06-2014 09:29 PM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- zeigbo at 25-06-2014 10:27 AM (9 years ago)
(m)
Grin ask ram ooo

Posted: at 25-06-2014 10:27 AM (9 years ago) | Addicted Hero
Reply
- rakelly at 25-06-2014 12:11 PM (9 years ago)
(f)
we dey wait
Posted: at 25-06-2014 12:11 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- zeigbo at 28-06-2014 11:05 AM (9 years ago)
(m)
me too

Posted: at 28-06-2014 11:05 AM (9 years ago) | Addicted Hero
Reply
- omomarty at 29-06-2014 02:37 PM (9 years ago)
(f)
amebos una nor go mind una problem
Posted: at 29-06-2014 02:37 PM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rakelly at 30-06-2014 02:29 PM (9 years ago)
(f)
tell us na...
Posted: at 30-06-2014 02:29 PM (9 years ago) | Hero
Reply
1 2 3 [4] 5 6 7