After all this yr's of yeye atleast i gain somefin & una won collect am from me (Page 3)

Date: 19-05-2014 8:24 am (9 years ago) | Author: Adedeji Amos Babatunde Brıght
1 2 [3] 4 5 6 7
- rakelly at 12-06-2014 01:40 PM (9 years ago)
(f)
u don dey mad abi?
Posted: at 12-06-2014 01:40 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- yettyness at 12-06-2014 02:02 PM (9 years ago)
(f)
Quote from: rakelly on 12-06-2014 01:40 PM
u don dey mad abi?
no vex i beg....just tell us everything.
Posted: at 12-06-2014 02:02 PM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rakelly at 12-06-2014 02:24 PM (9 years ago)
(f)
wetin u wan here?
ABI U NO COME MY WEDDING?
Posted: at 12-06-2014 02:24 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- yettyness at 12-06-2014 02:36 PM (9 years ago)
(f)
na that april wedding.
Posted: at 12-06-2014 02:36 PM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rakelly at 12-06-2014 05:02 PM (9 years ago)
(f)
YES KE Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 12-06-2014 05:02 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 13-06-2014 07:02 AM (9 years ago)
(m)
Quote from: yettyness on 12-06-2014 02:02 PM
no vex i beg....just tell us everything.
why begging her
I will look ur face o Angry

Posted: at 13-06-2014 07:02 AM (9 years ago) | Hero
Reply
- alabi22 at 13-06-2014 08:12 AM (9 years ago)
(f)
yeye boy
Posted: at 13-06-2014 08:12 AM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rakelly at 13-06-2014 12:44 PM (9 years ago)
(f)
i don tey wen in go yaba left, may b we go carry go there
abeg position the truck
if that pick up still dey there, use am pack in clothes Undecided
Posted: at 13-06-2014 12:44 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- yettyness at 13-06-2014 12:54 PM (9 years ago)
(f)
Quote from: ExpertTbright on 13-06-2014 07:02 AM
why begging her
I will look ur face o Angry
ok look my face wettin?
Posted: at 13-06-2014 12:54 PM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- yettyness at 13-06-2014 12:59 PM (9 years ago)
(f)
i beg her not be vex....please not just my face ...look at what i wrote. Huh? Huh? Huh?
Posted: at 13-06-2014 12:59 PM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- cadanre at 13-06-2014 06:17 PM (9 years ago)
(f)
D u cum wid 2 teachers?

Posted: at 13-06-2014 06:17 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 15-06-2014 06:31 AM (9 years ago)
(m)
 Lips Sealed Huh?

Posted: at 15-06-2014 06:31 AM (9 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 15-06-2014 06:33 AM (9 years ago)
(m)
Quote from: alabi22 on 13-06-2014 08:12 AM
yeye boy
hehehehe she dey fear to talk am for my face
U for regret am

Posted: at 15-06-2014 06:33 AM (9 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 15-06-2014 06:42 AM (9 years ago)
(m)
Quote from: rakelly on 13-06-2014 12:44 PM
i don tey wen in go yaba left, may b we go carry go there
abeg position the truck
if that pick up still dey there, use am pack in clothes Undecided
i don tell jossy my gateman say if anybody con nock gate and he or she get tribal mark for face make he no open gate na them dey pack mad pple for road and na mad pple gave dem mark for face wen dey pursue one mad woman enter chummyli buka. i don tell ram to take note

Posted: at 15-06-2014 06:42 AM (9 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 15-06-2014 06:43 AM (9 years ago)
(m)
Quote from: yettyness on 13-06-2014 12:59 PM
i beg her not be vex....please not just my face ...look at what i wrote. Huh? Huh? Huh?
where is the face  Roll Eyes

Posted: at 15-06-2014 06:43 AM (9 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 15-06-2014 06:45 AM (9 years ago)
(m)
Quote from: yettyness on 13-06-2014 12:59 PM
i beg her not be vex....please not just my face ...look at what i wrote. Huh? Huh? Huh?
u get face i wanna look? Don't u know am jux playing

Posted: at 15-06-2014 06:45 AM (9 years ago) | Hero
Reply
- alabi22 at 15-06-2014 09:26 AM (9 years ago)
(f)
Quote from: ExpertTbright on 15-06-2014 06:33 AM
hehehehe she dey fear to talk am for my face
U for regret am
since wen ds 1 start?
Posted: at 15-06-2014 09:26 AM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rakelly at 19-06-2014 03:22 PM (9 years ago)
(f)
today na today
Posted: at 19-06-2014 03:22 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- alabi22 at 20-06-2014 07:57 AM (9 years ago)
(f)
wetin happen again?
Posted: at 20-06-2014 07:57 AM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- zeigbo at 20-06-2014 10:38 AM (9 years ago)
(m)
i face front

Posted: at 20-06-2014 10:38 AM (9 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 2 [3] 4 5 6 7