EBOLA PALAVER (Page 6)

Date: 05-08-2014 12:32 pm (9 years ago) | Author: abdul mumin said adana
1 ... 3 4 5 [6] 7 8 9 ... 15
- jossy4reall at 23-08-2014 08:44 PM (9 years ago)
(m)
after dis great preaching, all of una go convert to islam

Posted: at 23-08-2014 08:44 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- ajanni at 24-08-2014 08:59 AM (9 years ago)
(m)
Quote from: alabi22 on 23-08-2014 01:49 PM
y una dey behave like say una no comot? person write Arabic - una say bokoharamic...who told u d boko harams r Muslims? they r only a bunch of scalliwags cuz they negate d doctrines of Islam. so if I use Chinese alphabets take write now, wetin una go call am? kai, infact, una yeye no b small
Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
i beg
tell those
rams and rats and cocroaches make dem hia well well
those villagers wey never never commot fpr dem villages bifore bifore
and tell dat ebola boi too
you hia mi dear?
Posted: at 24-08-2014 08:59 AM (9 years ago) | Grande Master
Reply
- ajanni at 24-08-2014 09:01 AM (9 years ago)
(m)
Quote from: jossy4reall on 23-08-2014 08:44 PM
after dis great preaching, all of una go convert to islam
sure
why not?
Posted: at 24-08-2014 09:01 AM (9 years ago) | Grande Master
Reply
- ajanni at 24-08-2014 09:03 AM (9 years ago)
(m)
Quote from: francischi on 22-08-2014 01:39 PM
Lol..... Well said
ebola boi
Posted: at 24-08-2014 09:03 AM (9 years ago) | Grande Master
Reply
- jossy4reall at 24-08-2014 08:59 PM (9 years ago)
(m)
Quote from: ajanni on 24-08-2014 09:01 AM
sure
why not?


e good ooo....so person like zeigbo go become chief priest imam

Posted: at 24-08-2014 08:59 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- zeigbo at 24-08-2014 11:03 PM (9 years ago)
(m)
holy ghost fire

Posted: at 24-08-2014 11:03 PM (9 years ago) | Addicted Hero
Reply
- zeigbo at 24-08-2014 11:04 PM (9 years ago)
(m)
holy ghost fire

Posted: at 24-08-2014 11:04 PM (9 years ago) | Addicted Hero
Reply
- alabi22 at 25-08-2014 08:42 AM (9 years ago)
(f)
truly, truly, u r of d dark ages
Posted: at 25-08-2014 08:42 AM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ajanni at 25-08-2014 08:48 AM (9 years ago)
(m)
 Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 25-08-2014 08:48 AM (9 years ago) | Grande Master
Reply
- ExpertTbright at 25-08-2014 09:10 AM (9 years ago)
(m)
That odour wey dey blow from ur mouth fit cause another virus wey pass Ebola
Oh boy close teeth abeg  Roll Eyes

Posted: at 25-08-2014 09:10 AM (9 years ago) | Hero
Reply
- alabi22 at 25-08-2014 05:39 PM (9 years ago)
(f)
e neva reach like dat naa,
Posted: at 25-08-2014 05:39 PM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- alabi22 at 25-08-2014 05:40 PM (9 years ago)
(f)
e neva reach like dat naa,
Posted: at 25-08-2014 05:40 PM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- francischi at 25-08-2014 05:48 PM (9 years ago)
(m)
Abeg oooo.. Huuuuuuuuuuu

Posted: at 25-08-2014 05:48 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 26-08-2014 09:08 AM (9 years ago)
(m)
but why?

Posted: at 26-08-2014 09:08 AM (9 years ago) | Hero
Reply
- ajanni at 26-08-2014 09:57 AM (9 years ago)
(m)
Quote from: ExpertTbright on 25-08-2014 09:10 AM
That odour wey dey blow from ur mouth fit cause another virus wey pass Ebola
Oh boy close teeth abeg  Roll Eyes
i no blame you
e full your bodi
distributors
Posted: at 26-08-2014 09:57 AM (9 years ago) | Grande Master
Reply
- zeigbo at 26-08-2014 12:59 PM (9 years ago)
(m)
huh

Posted: at 26-08-2014 12:59 PM (9 years ago) | Addicted Hero
Reply
- ajanni at 26-08-2014 11:46 PM (9 years ago)
(m)
ميغبو
Posted: at 26-08-2014 11:46 PM (9 years ago) | Grande Master
Reply
- zeigbo at 27-08-2014 10:00 AM (9 years ago)
(m)
not again

Posted: at 27-08-2014 10:00 AM (9 years ago) | Addicted Hero
Reply
- ajanni at 27-08-2014 03:11 PM (9 years ago)
(m)
Yes again
Posted: at 27-08-2014 03:11 PM (9 years ago) | Grande Master
Reply
- jossy4reall at 28-08-2014 04:03 AM (9 years ago)
(m)
Quote from: ajanni on 26-08-2014 11:46 PM
ميغبو


dis thing wey u dey copy and paste hia........u no even know the meaning

Posted: at 28-08-2014 04:03 AM (9 years ago) | Hero
Reply
1 ... 3 4 5 [6] 7 8 9 ... 15