I need to give person belle just like e happen in 1976
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 22-10-2014 11:45 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
alabi22 at 23-10-2014 09:40 PM (9 years ago) (f) I dey sorry 4 u Posted: at 23-10-2014 09:40 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
the same to u
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 23-10-2014 10:39 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
zeigbo at 24-10-2014 09:28 AM (9 years ago) (m) una yeye don get gray hair
They can close the door against me but can't stop me frm coming in Posted: at 24-10-2014 09:28 AM (9 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
omomarty at 24-10-2014 10:58 AM (9 years ago) (f) Reply |
alabi22 at 24-10-2014 06:13 PM (9 years ago) (f) wetin dey vex u? Posted: at 24-10-2014 06:13 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
person wey marry expert type,, na so e dey be....vexation always
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 24-10-2014 10:30 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
Jossy oya go collect 1 bear fRom alabi shop come for me U know my brand no go collect 33 con give me here o
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 25-10-2014 11:43 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
omomarty at 25-10-2014 03:57 PM (9 years ago) (f) wetin dey vex u?
if joke nor make u laff wetin e go do u? nor b vex Posted: at 25-10-2014 03:57 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omomarty at 25-10-2014 03:57 PM (9 years ago) (f) person wey marry expert type,, na so e dey be....vexation always
mad man on d run... Posted: at 25-10-2014 03:57 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Jossy oya go collect 1 bear fRom alabi shop come for me U know my brand no go collect 33 con give me here o u too dey form,,na im be ur problem....see u never see money soak garri wit groundnut...instead make u beg me money for food...u dey claim say u wan drink beer
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 25-10-2014 09:37 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
mad man on d run...
and mad woman dey pursue ram
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 25-10-2014 09:38 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
justmak at 25-10-2014 11:45 PM (9 years ago) (m) u see am
general overseer Posted: at 25-10-2014 11:45 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
justmak at 25-10-2014 11:49 PM (9 years ago) (m) toh
general overseer Posted: at 25-10-2014 11:49 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
yettyness at 26-10-2014 05:08 AM (9 years ago) (f) hmmmm... Posted: at 26-10-2014 05:08 AM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
alabi22 at 26-10-2014 07:10 AM (9 years ago) (f) hmmm Posted: at 26-10-2014 07:10 AM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omomarty at 26-10-2014 04:12 PM (9 years ago) (f) and mad woman dey pursue ram
nd mad ram de pursue u mad man Posted: at 26-10-2014 04:12 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ajanni at 29-10-2014 05:02 PM (9 years ago) (m) in 1976 my father impregnated three ladies in our neighborhood and my grandpa impregnated his long time lover
i c no wonder like father like son i have been wandering so much before now ok Posted: at 29-10-2014 05:02 PM (9 years ago) | Grande Master | |
Reply |
ajanni at 29-10-2014 05:05 PM (9 years ago) (m) nd mad ram de pursue u mad man
haahhaahha trailer don pass in between Posted: at 29-10-2014 05:05 PM (9 years ago) | Grande Master | |
Reply |
haahhaahha trailer don pass in between
ur legs
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 29-10-2014 09:29 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |