and mad dog dey pursue the mad woman
Posted: at | |
Quote from: omomarty on 26-10-2014 04:12 PM nd mad ram de pursue u mad man and mad dog dey pursue the mad woman Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
Quote from: ajanni on 29-10-2014 05:02 PM i c no wonder like father like son i have been wandering so much before now ok ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() no doubt u are really a wanderer Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
I c ReplyThey can close the door against me but can't stop me frm coming in ![]() ![]()
| |||||
j doubt it Reply
| |||||
u smoke ReplyThey can close the door against me but can't stop me frm coming in ![]() ![]()
| |||||
u still dey ask...u see smoke wey still dey comot im ears? ReplyLove or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
Quote from: jossy4reall on 29-10-2014 09:31 PM and mad dog dey pursue the mad woman and ur mad dog (ajanni) dey pursue ur mad wife (rakelly) she come de pursue the mad man (jossy)
| |||||
huh ReplyThey can close the door against me but can't stop me frm coming in ![]() ![]()
| |||||
Quote from: omomarty on 2-11-2014 09:43 PM and ur mad dog (ajanni) dey pursue ur mad wife (rakelly) she come de pursue the mad man (jossy) how dis names take connect now?......abeg reduce the level of smoke wey u dey consume...I know say u no go fit stop am completely Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: jossy4reall on 3-11-2014 08:20 PM how dis names take connect now?......abeg reduce the level of smoke wey u dey consume...I know say u no go fit stop am completely na d egbo wey u bring for me naaaaaaaaa so make u too change am mad man
| |||||
Quote from: ajanni on 4-11-2014 08:44 PM ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() na wetin de worry dis one. na wetin cos laff for ur body ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
guy guy nor come theif my shoe oooooooooooooo Reply
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
![]()
| |||||
![]() ![]() Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
Quote from: omomarty on 4-11-2014 08:47 PM na d egbo wey u bring for me naaaaaaaaa so make u too change am mad man I dey talk say make u reduce and u dey talk about changing,,,,dat means say u wan add volume to the one wey dey take b4.....abeg take am easy b4 u go burn ur heart join body Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
jossy, na so dem teach u 4 business school? Reply
| |||||
alabi I dey talk how to save a soul,,,u dey hia dey think how e go affect ur biz....if it happen dat u no see new customers den u change to better biz ReplyLove or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
|
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
PHOTOS: How Your Favourite Celeb Stepped Out For 2025 For AMVCA Cultural Night
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned
Chaos In Port Harcourt as Woman Acts Erratically After Alleged Drop-Off By Suspected Yahoo Boy
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
POS Agent Catches Colleague On Hidden Camera After Months Of Mysterious Cash Losses (Video)