Wetin make I do? (Page 3)

Date: 13-08-2015 5:08 pm (8 years ago) | Author: rashy jonez
1 2 [3] 4
- jossy4reall at 19-08-2015 09:16 PM (8 years ago)
(m)
Quote from: youngrashy on 19-08-2015 09:25 AM
Dat one na different thing entirely..

den show the properties wey u get so I can select and then borrow u the money make u pay the guy

Posted: at 19-08-2015 09:16 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- youngrashy at 19-08-2015 10:26 PM (8 years ago)
(m)
@Dick U just dey talk since u no find solution 2 any of dis problem..nawa ooo 4 u ooo...@Rakelly U wan make I give u belle 4 front and back abi?  @Jossy my guy I get all those aba made shoes as collateral,Shey u go collect dem?
Posted: at 19-08-2015 10:26 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jossy4reall at 20-08-2015 05:04 AM (8 years ago)
(m)
wia I go fit sell am to recover my money? abeg go look for one Italian shoe

Posted: at 20-08-2015 05:04 AM (8 years ago) | Hero
Reply
- giftmurphy at 20-08-2015 08:53 AM (8 years ago)
(f)
Quote from: rakelly on 19-08-2015 04:46 PM
youngrash need injection and salt water. water wey his head don dey leak
Roll Eyes Roll Eyes have u finished molesting them?
Posted: at 20-08-2015 08:53 AM (8 years ago) | Hero
Reply
- youngrashy at 21-08-2015 11:54 PM (8 years ago)
(m)
Jossy,Na aba shoes dey joor
Posted: at 21-08-2015 11:54 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jossy4reall at 22-08-2015 06:25 AM (8 years ago)
(m)
u never ready for the money

Posted: at 22-08-2015 06:25 AM (8 years ago) | Hero
Reply
- giftmurphy at 22-08-2015 06:43 PM (8 years ago)
(f)
Quote from: youngrashy on 21-08-2015 11:54 PM
Jossy,Na aba shoes dey joor
Shocked Shocked only?
Posted: at 22-08-2015 06:43 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- giftmurphy at 22-08-2015 06:44 PM (8 years ago)
(f)
Quote from: jossy4reall on 22-08-2015 06:25 AM
u never ready for the money
gbam!
Posted: at 22-08-2015 06:44 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- youngrashy at 23-08-2015 12:40 AM (8 years ago)
(m)
Only,Abi u wan add to am ni?
Posted: at 23-08-2015 12:40 AM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- franel at 23-08-2015 12:53 AM (8 years ago)
(m)
You ain't yet serious. You have load of answers here only for you to select one

Posted: at 23-08-2015 12:53 AM (8 years ago) | Hero
Reply
- youngrashy at 23-08-2015 12:58 AM (8 years ago)
(m)
U can help me out bro..
Posted: at 23-08-2015 12:58 AM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- franel at 23-08-2015 01:06 AM (8 years ago)
(m)
The only way I can help you is for you to pick my option from the list.. Shekinah

Posted: at 23-08-2015 01:06 AM (8 years ago) | Hero
Reply
- youngrashy at 23-08-2015 08:54 AM (8 years ago)
(m)
List ur options again pls
Posted: at 23-08-2015 08:54 AM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- giftmurphy at 23-08-2015 04:10 PM (8 years ago)
(f)
Quote from: youngrashy on 23-08-2015 12:40 AM
Only,Abi u wan add to am ni?
Roll Eyes u sell shoes?
Posted: at 23-08-2015 04:10 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- dickieponga at 23-08-2015 04:38 PM (8 years ago)
(m)
@ youngrashy my bro,
d time i dey borrow ppl money don pass if to say u come dat time  i for borrow u..
d ones wey i borrow no pay me back...
knowing say u dey tight, wetin be d guarantee say i go get my money back
besides god sef no go forgive me if i borrow u dat money...
besides u go fit repay d money wit interest...?
Posted: at 23-08-2015 04:38 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- dickieponga at 23-08-2015 04:48 PM (8 years ago)
(m)
Quote from: youngrashy on 21-08-2015 11:54 PM
Jossy,Na aba shoes dey joor

I get solution but no way i go take okrika shoes, no way at all...mba
Posted: at 23-08-2015 04:48 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- giftmurphy at 23-08-2015 05:48 PM (8 years ago)
(f)
Quote from: dickieponga on 23-08-2015 04:38 PM
@ youngrashy my bro,
d time i dey borrow ppl money don pass if to say u come dat time  i for borrow u..
d ones wey i borrow no pay me back...
knowing say u dey tight, wetin be d guarantee say i go get my money back
besides god sef no go forgive me if i borrow u dat money...
besides u go fit repay d money wit interest...?
forgive and forget and borrow him anada Roll Eyes
Posted: at 23-08-2015 05:48 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- rakelly at 23-08-2015 05:57 PM (8 years ago)
(f)
say wetin happen
Posted: at 23-08-2015 05:57 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- youngrashy at 23-08-2015 08:10 PM (8 years ago)
(m)
@Gift Na bag I dey sell....@Dick I go pay u double interest if u borrow me,Trust me
Posted: at 23-08-2015 08:10 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- dickieponga at 23-08-2015 11:14 PM (8 years ago)
(m)
Hahahahahahaha

".@willie I go pay u double interest if u borrow me,Trust me"
"forgive and forget and borrow him anada"
U never pay single interest, how u go con pay double interest...
Gifty, i don forgive and forget and i don change my job to bailiff..
So i dey collect now...
Posted: at 23-08-2015 11:14 PM (8 years ago) | Hero
Reply
1 2 [3] 4