Come put head 4 my pocket give am na.. guy go and pay money wey u borrow....wetin be ur own sef
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 15-08-2015 08:00 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
youngrashy at 15-08-2015 09:16 AM (9 years ago) (m) U guys are bad even my so called wife no fit give me money take pay my debt...nawaooo winch kind people una be sef? Posted: at 15-08-2015 09:16 AM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
giftmurphy at 16-08-2015 02:35 PM (9 years ago) (f) U guys are bad even my so called wife no fit give me money take pay my debt...nawaooo winch kind people una be sef?
its 400 nd u said u have the amount Posted: at 16-08-2015 02:35 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
gift are u the so called wife?
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 16-08-2015 04:35 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
youngrashy at 16-08-2015 10:17 PM (9 years ago) (m) Lol Posted: at 16-08-2015 10:17 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
youngrashy at 16-08-2015 10:18 PM (9 years ago) (m) its 400 nd u said u have the amount  U forgot that am broke? Posted: at 16-08-2015 10:18 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
U guys are bad even my so called wife no fit give me money take pay my debt...nawaooo winch kind people una be sef?
Ha ha ha ha ha ha ha ha ha ha I support ur wife as she no give u.. Everybody no say u tight pass fowl yansh... Posted: at 16-08-2015 10:56 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
giftmurphy at 18-08-2015 01:13 AM (9 years ago) (f) U forgot that am broke?
its 400naira, u cant be that broke,borow from jossy then Posted: at 18-08-2015 01:13 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
giftmurphy at 18-08-2015 01:14 AM (9 years ago) (f) Ha ha ha ha ha ha ha ha ha ha I support ur wife as she no give u.. Everybody no say u tight pass fowl yansh...
lol Posted: at 18-08-2015 01:14 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
giftmurphy at 18-08-2015 01:14 AM (9 years ago) (f) @jossy,no Posted: at 18-08-2015 01:14 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
its 400naira, u cant be that broke,borow from jossy then  I go fit borrow am the money only if there is collateral
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 18-08-2015 05:10 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
youngrashy at 18-08-2015 09:42 AM (9 years ago) (m) Wetin u. Want As collateral? Posted: at 18-08-2015 09:42 AM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Wetin u get as collateral...? Posted: at 18-08-2015 02:17 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
Wetin u. Want As collateral?
bring all u got....den I go select
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 18-08-2015 03:00 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
giftmurphy at 18-08-2015 06:20 PM (9 years ago) (f) Wetin u get as collateral...?
Wetin u. Want As collateral?
bring all u got....den I go select
lol Posted: at 18-08-2015 06:20 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
youngrashy at 18-08-2015 08:47 PM (9 years ago) (m) I get many properties ooo Posted: at 18-08-2015 08:47 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
show dem all make we see....u get many properties and u no get 400 naira
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 19-08-2015 05:18 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
youngrashy at 19-08-2015 09:25 AM (9 years ago) (m) Dat one na different thing entirely.. Posted: at 19-08-2015 09:25 AM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
show dem all make we see....u get many properties and u no get 400 naira
I don talk am say d guy dey tight una no hear, im give tight a new meaning... Posted: at 19-08-2015 04:13 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
rakelly at 19-08-2015 04:46 PM (9 years ago) (f) youngrash need injection and salt water. water wey his head don dey leak Posted: at 19-08-2015 04:46 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |