Wetin make I do? (Page 4)

Date: 13-08-2015 5:08 pm (8 years ago) | Author: rashy jonez
1 2 3 [4]
- youngrashy at 24-08-2015 06:52 PM (8 years ago)
(m)
Lol Dick n willie na same thing na
Posted: at 24-08-2015 06:52 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- giftmurphy at 25-08-2015 10:33 AM (8 years ago)
(f)
Quote from: dickieponga on 23-08-2015 11:14 PM
Hahahahahahaha

".@willie I go pay u double interest if u borrow me,Trust me"
"forgive and forget and borrow him anada"
U never pay single interest, how u go con pay double interest...
Gifty, i don forgive and forget and i don change my job to bailiff..
So i dey collect now...
whats bailiff?
Posted: at 25-08-2015 10:33 AM (8 years ago) | Hero
Reply
- dickieponga at 25-08-2015 10:07 PM (8 years ago)
(m)
Quote from: giftmurphy on 25-08-2015 10:33 AM
whats bailiff?
Na ppl wey u go hire to go help u collect money from ppl who owe u..
Dem get rite from court and police to help dem
Dem fit collect anytin from d house to go sell and dem go give u all d money d person owe u including interest..
Dat na y i go join dem becos 2 many ppl owe me money..

Posted: at 25-08-2015 10:07 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- youngrashy at 26-08-2015 05:08 PM (8 years ago)
(m)
Hmmmmmm
Posted: at 26-08-2015 05:08 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- giftmurphy at 26-08-2015 07:21 PM (8 years ago)
(f)
okay,noted! Cool   @young Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 26-08-2015 07:21 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- youngrashy at 4-09-2015 08:35 AM (8 years ago)
(m)
Y u Dey look like dat?
Posted: at 4-09-2015 08:35 AM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- giftmurphy at 5-09-2015 04:28 PM (8 years ago)
(f)
Quote from: youngrashy on  4-09-2015 08:35 AM
Y u Dey look like dat?
what did u use to see it? Roll Eyes
Posted: at 5-09-2015 04:28 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- youngrashy at 6-09-2015 09:01 AM (8 years ago)
(m)
Nose
Posted: at 6-09-2015 09:01 AM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- giftmurphy at 10-09-2015 03:06 AM (8 years ago)
(f)
that your nose need some operation tho!where is franel?come perform something
Posted: at 10-09-2015 03:06 AM (8 years ago) | Hero
Reply
- franel at 11-09-2015 05:08 AM (8 years ago)
(m)
lolzz..

Posted: at 11-09-2015 05:08 AM (8 years ago) | Hero
Reply
- charisVEC at 3-03-2016 09:44 PM (8 years ago)
(m)
Hah..hmmmm..issokay
Posted: at 3-03-2016 09:44 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Novic at 4-03-2016 04:17 PM (8 years ago)
(m)
Make you go ask google wetin you do naijapals. Abi na who be relative of naijapals here.
Posted: at 4-03-2016 04:17 PM (8 years ago) | Hero
Reply
- Vectorcy at 11-03-2016 01:48 PM (8 years ago)
(m)
U dey ask me
Posted: at 11-03-2016 01:48 PM (8 years ago) | Hero
Reply
1 2 3 [4]