D girl try sha, if na me na sh!t i go use to mix wit d soup..
We africans r so fond of maltreating oda ppl we believe r beneath us which is wrong...
Dey bloody well deserve it...Abeg make dem release d girl cos it's not a criminal offence..
All dey can do is sue her but obviously dem go use power show take jail am which is unfair..
YOU ARE EVEN WORSE THAN THE GIRL.
Ur wrong, i will do worse dan she did trust me on dat...
U r one of d ppl wey go dey spit for house girl food den tell am to chop am..
Dere's a limit to wat a human being can take so d girl reached d end of her tether...
Am not saying wat she did is rite but sometimes we do tins wen we r frustrated and angry after been oppressed...
Make u go some houses go see as dem dey treat some house boy/girl, water go comot for ur eye..
Posted: at 15-09-2015 09:52 PM (8 years ago) | Hero |
|