tommy70 at 15-10-2015 09:14 PM (8 years ago) (m) poster very soon u go vomit all d tip or commission wey dis people dey give you. Posted: at 15-10-2015 09:14 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mary11 at 15-10-2015 11:37 PM (8 years ago) (m) This girl just look like those thing way my friend dey use hand clothes for him boutique
Ff on twitter @samuelokorie7 or ping 760BE790 Posted: at 15-10-2015 11:37 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
mary11 at 15-10-2015 11:39 PM (8 years ago) (m) She go say make she just come out and finish them with this my new look,not knowing say na herself she wan finish
Ff on twitter @samuelokorie7 or ping 760BE790 Posted: at 15-10-2015 11:39 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
mary11 at 15-10-2015 11:40 PM (8 years ago) (m) Abeg this hair no fit you jare go remove am sharp sharp bfor your husband go change him mind
Ff on twitter @samuelokorie7 or ping 760BE790 Posted: at 15-10-2015 11:40 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
mary11 at 15-10-2015 11:41 PM (8 years ago) (m) Abeg she this girl no get friends way fit tell her say this thing way she put for head no fit her at all
Ff on twitter @samuelokorie7 or ping 760BE790 Posted: at 15-10-2015 11:41 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
mary11 at 15-10-2015 11:42 PM (8 years ago) (m) I sure say the husband no go like this type of hear but he maybe afraid to tell her unto say na she be the breadwinner of the family
Ff on twitter @samuelokorie7 or ping 760BE790 Posted: at 15-10-2015 11:42 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
mary11 at 15-10-2015 11:43 PM (8 years ago) (m) Abeg make she clear make man pikin see good people abeg, who even know her sef?
Ff on twitter @samuelokorie7 or ping 760BE790 Posted: at 15-10-2015 11:43 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
mary11 at 15-10-2015 11:44 PM (8 years ago) (m) Na this type of hairdo my girlfriend do one time like that way I pursue her comot for my house
Ff on twitter @samuelokorie7 or ping 760BE790 Posted: at 15-10-2015 11:44 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
mary11 at 15-10-2015 11:45 PM (8 years ago) (m) She later go lose the hair bfor she back and apologise that's why I accept her back
Ff on twitter @samuelokorie7 or ping 760BE790 Posted: at 15-10-2015 11:45 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
mary11 at 15-10-2015 11:46 PM (8 years ago) (m) If not like that she for don join the millions of single girls out there looking for boyfriend/husband
Ff on twitter @samuelokorie7 or ping 760BE790 Posted: at 15-10-2015 11:46 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
sarah555 at 16-10-2015 12:24 AM (8 years ago) (f) kool Posted: at 16-10-2015 12:24 AM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
So looks obviously fake... Posted: at 16-10-2015 12:41 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
temi_1 at 16-10-2015 01:45 AM (8 years ago) (f) Oh whatever Posted: at 16-10-2015 01:45 AM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
elchymo at 16-10-2015 03:39 AM (8 years ago) (m) What's dis rubbish am seeing? What Nonsense is this? She looks like a masquerade Posted: at 16-10-2015 03:39 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
yemoma at 16-10-2015 11:53 AM (8 years ago) (m) What is hot about fake hair that stinks. Especially with the heat in Nigeria. Posted: at 16-10-2015 11:53 AM (8 years ago) | Upcoming | |
Reply |
vincoll700 at 16-10-2015 03:51 PM (8 years ago) (m) she be like dull baby wey DEm DEy sell for tejuosho Posted: at 16-10-2015 03:51 PM (8 years ago) | Newbie | |
Reply |
vincoll700 at 16-10-2015 03:52 PM (8 years ago) (m) she be like dull baby wey DEm DEy sell for tejuosho Posted: at 16-10-2015 03:52 PM (8 years ago) | Newbie | |
Reply |
okatee at 16-10-2015 10:54 PM (8 years ago) (m) dis not cool oo Posted: at 16-10-2015 10:54 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
okatee at 16-10-2015 10:57 PM (8 years ago) (m) Lord pls save me 4rm karashika Posted: at 16-10-2015 10:57 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
bohlah at 19-10-2015 09:24 PM (8 years ago) (m) Oh my God! Poster, you are high on kaikai. Haba! is everything news to you
I have been reporting on latest news from Nigeria for almost 10 years now. I report on every possible news area I come across, but always ensure my reports are compiled with dignity and fact to uphold my personal values and duty as a journalist Posted: at 19-10-2015 09:24 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |