Akpors join army

Date: 08-03-2016 9:00 am (8 years ago) | Author: victor matthew
- at 8-03-2016 09:00 AM (8 years ago)
(m)
Akpos go join di Nigeria Army. After di
hard training wey im receive, Akpos
successfully pass out from The Nigeria
Army. For pass out ceremoney na so oga
commandant dey assign posting.
Commdt: Ambali kuka!
Ambali: Sir!
Commdt: Posted to Kogi State.
Ambali: Yes sir, thank u sir!
Commdt: Muniru Sulaiman!
Muniru: Sir!
Commdt: Posted to Delta State.
Muniru: Yes sir, thank u sir!
Commdt: Akpos Ojong Itikoloko!
Akpors: Sir!!
Commdt: Posted to Borno State.
Akpors: RETIRED SIR, THANK YOU SIR, I no wan die sir!!
(Na who wan go die with Boko Haram for Borno)

Posted: at 8-03-2016 09:00 AM (8 years ago) | Gistmaniac
- samdove28 at 8-03-2016 09:51 AM (8 years ago)
(m)
LOLSS... ABI OOO, NOBODY WAN DIE BUT THEN WAN GO HEAVEN.
Posted: at 8-03-2016 09:51 AM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- BournIdentity at 10-03-2016 12:14 AM (8 years ago)
(m)
Pb17
Posted: at 10-03-2016 12:14 AM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Eazyatumeyi at 10-03-2016 12:17 AM (8 years ago)
(m)
lol e talk im mind o
Posted: at 10-03-2016 12:17 AM (8 years ago) | Hero
Reply
- Vectorcy at 10-03-2016 08:12 PM (8 years ago)
(m)
U go fear na
Fake Army
Posted: at 10-03-2016 08:12 PM (8 years ago) | Hero
Reply