Love sms ; pidgin style!

Date: 08-03-2016 9:05 am (8 years ago) | Author: victor matthew
- at 8-03-2016 09:05 AM (8 years ago)
(m)
I no sabi blow English but I fit tell you say I
LOVE YOU
My Geography na kpom kpom but I sabi
sayWHERE you live; na in my HEART
I dey bad for History but i REMEMBER di
first time i see you
My Chemistry na zero but I can tell wetin be di REACTION
when you smile
I am BAD in PHYSICS but I sabi di INTENSITY of SPARK in my
EYES when dey SEE you
I fit be olodo for every subject but make I tell everybody
now; I go pass all subjects if di TOPIC na YOU

Posted: at 8-03-2016 09:05 AM (8 years ago) | Gistmaniac
- samdove28 at 8-03-2016 09:49 AM (8 years ago)
(m)
I REALLY LIKE THIS LOVE SMS, MAKE I USE HAM FOR MY GURL.
Posted: at 8-03-2016 09:49 AM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply
- BournIdentity at 9-03-2016 10:33 PM (8 years ago)
(m)
Pb10001001
Posted: at 9-03-2016 10:33 PM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Vectorcy at 10-03-2016 12:21 PM (8 years ago)
(m)
U go fear luv na
Posted: at 10-03-2016 12:21 PM (8 years ago) | Hero
Reply