I went 2 a resturant 2 eat,with just N300,so i ordered food for N200 & meat N100. As i sat down to eat, a man sitting beside me and putting on a nice shirt said,"i luv the way u eat, add more food, i will pay". I hastily added food for N500 and continued eating . He said again,"u eat so well,go & add 2 bottles of beer so dat u can drink after eating". I hastily made the order. After drinking 1bottle, as i was trying to open the 2nd bottle, the opener fell down, and i bent to pick it, i discovered dat the man was bare-footed!!!, Alas, he was a mad man. He laughed at me and said," De way dem go beat u 4 here ehh, na only God fit save u.!
Posted: at 17-03-2016 09:33 PM (8 years ago) | Hero
Eazyatumeyi at 19-03-2016 12:25 AM (8 years ago) (m)
lol, dem go too beat u like mad man, at last your joke come make sense
Posted: at 19-03-2016 12:25 AM (8 years ago) | Hero
BournIdentity at 20-03-2016 07:52 AM (8 years ago) (m)
Quote from: Timothy Eazy on 20-03-2016 07:37 AM
I no sure say you sabi read o
na wa for u,,, madman sidon near u u no no say im mad,, sote e ask u kweshion... u still feel say all dey well with am n d only restaurant wey fit allow or no no say madman enter dier shop,, na dose 1 wey dey in d middle of express road carry umbrella take cover food,, dat 1 no b restaurant.. na mama-put
Posted: at 20-03-2016 07:52 AM (8 years ago) | Addicted Hero
samdove28 at 20-03-2016 02:22 PM (8 years ago) (m)
Quote from: Bourne Identity on 20-03-2016 07:52 AM
na wa for u,,, madman sidon near u u no no say im mad,, sote e ask u kweshion... u still feel say all dey well with am n d only restaurant wey fit allow or no no say madman enter dier shop,, na dose 1 wey dey in d middle of express road carry umbrella take cover food,, dat 1 no b restaurant.. na mama-put
hmmmmmm... Na this moron go knw everything, wasted to him generation
Posted: at 20-03-2016 02:22 PM (8 years ago) | Gistmaniac
BournIdentity at 22-03-2016 01:48 AM (8 years ago) (m)
Quote from: sam dove on 21-03-2016 09:23 PM
Lolsssss.... Na you they practice madness for here, I no fit they follow you yarn becz you be my last born...
Hehehehehe,, hahahaha born fool don dey fool imsef again.. too much tombo don make u tumble for floor con dey c double,,, antelope don adopt ur last born wey dey for bush
Posted: at 22-03-2016 01:48 AM (8 years ago) | Addicted Hero
BournIdentity at 22-03-2016 10:31 PM (8 years ago) (m)
Quote from: Bourne Identity on 22-03-2016 01:48 AM
Hehehehehe,, hahahaha born fool don dey fool imsef again.. too much tombo don make u tumble for floor con dey c double,,, antelope don adopt ur last born wey dey for bush
Hehehahaheha,,, e don dey bite d 2 idiotically chronical moronical morons hahahahahahahahhaaa
Posted: at 22-03-2016 10:31 PM (8 years ago) | Addicted Hero
samdove28 at 23-03-2016 06:49 PM (8 years ago) (m)
Quote from: Bourne Identity on 20-03-2016 07:52 AM
na wa for u,,, madman sidon near u u no no say im mad,, sote e ask u kweshion... u still feel say all dey well with am n d only restaurant wey fit allow or no no say madman enter dier shop,, na dose 1 wey dey in d middle of express road carry umbrella take cover food,, dat 1 no b restaurant.. na mama-put
you go see now that people go they look you here like madboy.... you better go yaba left for proper cleansing.
Posted: at 23-03-2016 06:49 PM (8 years ago) | Gistmaniac